Danbrowndmf's Posts
Nairaland Forum › Danbrowndmf's Profile › Danbrowndmf's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 270 pages)
dunno hw to specify them buh dis are my favourite on NL here. Pinkycute. -(bad girl wey dy form gud girl. )Darkrabel666-(when i sign record deal,i will ft im on my mixtape. )Icebeatz-(dis bros gahs sign me for him label oh) Naijaboiy 2dice(sure we gon jump on a beat one day) my best rappers(ibime,coogar,Darkrabel666,obesemf) thats all for now. ![]() |
ItsAnderson:alryt bro. |
i stay in PH |
[quote author=ComrEmmanuel post=32997829]na ur mama and papa e dey happen to...na dem come meet me say make I help them post am 4 Nairaland.[/quote]lol E PAIN AM EHN. ![]() |
leahcimzil:mayb another wale though. |
Pls she need to find her carreer abeg,d carreer was gud b4,b4 we knw,d carreer jus go down. ![]() Oga icebeatz time don dy reach make u sign me o. make we open label oh.![]() |
[quote author=chowlade post=32984217]I dont think Summer league is part of d album. he tried in d album but not as good as d former ones. I stopped loving wale when he confessed publickly that's gay.[/quote]sister wale is Never is Gay. and his new album is damn Good.Lyrically sound! |
Vickybee:lies,If na tru oya snatch me na. ![]() |
sinaj:oya come n grab me like dat. ![]() |
Thank God am Ugly,Nobody turn me down,i hv all the girls for ma self. ![]() Oya Ugly people will start forming cute now. ![]() Darkrebel666 oboi i wan see ur picture oh. ![]() |
I smell Quarrell. ![]() |
Yes,this days without our phone we are bored,without MB in our phone were bored. We even prefer to have MB to talk to online friends than to hv airtime to talk to our real life friends ...#BringbackReal Life |
buygala:lols, bro u funny die. ![]() |
OP hope ur ready for this. ![]() Darkrabel666 ur attention is needed. ![]() |
Memekay:lol,bros u gah me laughing lols. u dy suspect chiam cus dem get problem. ![]() |
Orijin101:lol,chk am well ur name dy there o. ![]() |
OP na trouble u wan cause here oh. all this girls will come here now and start fighting thereself over dis award. ![]() |
Vickybee:sexiest eyes? eyes dy sexy? ur own na white n red?shey na still black n white na? so hw e take sexy na. ![]() |
Op sharap,na u dis thing dy happen to,everytime una go dy carry una friend dy lie,dt una friend knw dy open acct 4 NL?. ![]() |
Keketu:God help ous oh. Werey Full everywhere for NL. ![]() |
sinaj:i understnd all ur story,but now u school at uniport na?. ![]() Ph girls der dream school. ![]() |
Lala247:dissapointed in me? what hv i done? |
Lala247:u ask me to mind my biz. . and am seriously mind my biz now,so mind urs also,atleast for now.![]() |
missclasssy:lol,i thought i was d only one following up dis beef oh,lols. pple taking online ish serious sha. Most Online friends are fake,learn lesson today. |
Twaci:The reason i dnt do luv stuff for now. Student like ous should nt be daten,bcus if u try ask question,the bea will be like "can you take care of my needs" |
ekenetheorg:abeg hlp make them hlp ous pt am for FP abeg. |
[quote author=Lala247 post=32984759]U detest all with number but hang on jacks name is there lol Own ur shii stop lying No one cares rlly , i just like honest ppl i just browsed through all pages n ur the only only dat did that .. Cherry woukd never do wt u did .. She would rather not comment .[/quote]who are u fighting this morning. ?chiam? |
[quote author=Twaci post=32976383]The topic says it all, do u think it is right to monitor your partner? By monitor, I mean; always checking his/her phone, making sure you know ALL of his/her friends, always noting every activity carried out by him/her on all their social sites (e.g Nairaland, facebook, twitter, IG...), and so on. I have my opinion on this but need to hear yours. Let's talk. Good morning.[/quote]tell me ur own opinion.do u monitor ur bf like dat?. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 205 206 207 208 209 210 211 212 213 (of 270 pages)
-(bad girl wey dy form gud girl.




