pmbluv2015: na Hausaman burry those men in shallow grave somewhere in Enugu? If you tell me that an IPOD won't kill for Christianity sake agreed but for the sake of money he can.
IGBO MUMU, IGBO NO DEY UNITED, IGBO TOO LIKE MONEY BUT AT LEAST THEY ARE NOT BRAIN-DEAD.. .. AT LEAST IGBO MAN WILL NEVER fight FOR HIS god to the extent of killing his brother.. IGBO NWELU AKO N'UCHE , EKENE KWAM UNU!
Though I have nothing to say as of now, I beg u all to help this young blood by suggesting the kind of business he can do and still have some time for himself and family...... Na my fellow!!!!
The only diff is that I'm already self employed....looking forward to furthering my education..
Celeb.. Eh . Some peoples go upload hundreds of pictures every week, EVENTHOUGH dem dey Instagram, Facebook Twitter handle, etc no one hear say Dem dey exist but make CELEB upload pic even inside toilet, all Naija pipl go hear am..
..... NA im Mr Satan after reading Pastors posts on how to frustrate Satan in you life declare say ""PASTOR WEY SAY MY PEOPLE DEM NO GO REST" " e nogo eva drink water keep cup jejely.. E come subscribed him phone to get better GIG so that e fit do online research on how to "" MAKE PASTORS UNCOMFORTABLE THROUGH THEIR CHILDREN'S WAY OF LIFE ""
ITbomb: Na wetin I dey talk with my friend, the way him dey go, if dem make mistake make am Assistant or Deputy Sec Gen of United Nations, just pity Ban Ki Mo, e no go reach 2 months before he step down or die
He was deputy Governor when depriye the Governor carry our money run enta Yankee , na so dem catch am .. Him #Goodluck promote am to Governor..
E finish the guy tenure come contest nd win..
After that e go for Vice President with yar'dua .. Yar'dua win ... After sometime I no come know weda na him #Goodluck kill oga YA'ra.. E finish d guy tenure, come contest and Win...
Oga JONATHAN I fear your #Goodluck ooooooooooooooo
macklef: Oda bi pe awon eran oko IPOB tin se ipade ni ibibi bai. Eyin omo oduwa esa ma wo wan niran o, won ni pataki kan kan Ti ale ma gbe sokan, ti oba wun won kiwan pa ara wan danu. owo wa Shi ma ma ran so ke ti ti lai lai.
Ejor ete botonu ileke ti awon oyinbo nkpe ni 'like' ke fi so amin
Ikengawo: Biko, ego n'ile i tirri na uloaku, je hota ya, zuta ala n'ile i werre ike i zuta.
mana ego Naira gaa daafo ka 1 = 300. O gaa daa ka 700 mbe nde IMF ge merri Buhari. Oge ahu, ego n'ile i burru na uloaku gee fepushia finish.
Mbe i zuta ala, i werre ike i re ya, hota ego ngi oge ozor. Ndi igbo birri na obodo oyibo ga zuta ala n'ukwurru i ru olu haa mbe naira gaa da 700+ maka nor ga shi ha ike.
Je na uloaku, burru ego ni o! Zuta ala. Currency ga da, ego nor na ala a gani ekwe daa. Owu ga saa onye obula bu cash tani. Ndi burru ala ga burru ako
BIA ALOBAM!!, I SI NA YORK NA_APUTA KA I NA_ABANYE KOLOMBIA?? ONYE NNÜKPO!!.. I NA_EBU AMUMA KA INA AMU KA_ESI ABU DIBIA?
BiafraudExposed: My sleeping pattern is number 5.cause if breeze does not blow your *** it will not grow and be fresh as God create am...
Pls nairaln help me watch my latest video I want to be announced one day the person that made ipobs wise started from no where but nl... I want lindaikeji or other press site to say there was a prophecy from biafraudexposed it was on a website called nairaland... I will work from here every body please watch my video
small pikin wey dey make noise. . "I WILL SHOW YOU MY FACE IN THE NEXT PART 3""..rotfl . You are regning insult on your elder and you think things are gonna be well with you? ? Hehehe!! Iburo nke Ekwensu, iburokwanu nke chineke. .