Daniel058's Posts
Nairaland Forum › Daniel058's Profile › Daniel058's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 200 pages)
Hello guys, I'm in need of plantain sucker.. Any reliable source?? Reply please |
Poverty is Bad, it makes people behave like animals. |
Afia akuo nwanne!! |
whirlwind7:may not all be the same place.. Any where I see dispute free land available for sale... Make money come first |
When I finally made money, I would like to Own at least 1000 hectares of land.. , with that my Generation no go suffer.. #na-God-go-do-am Fixed assets sure pass.. |
justi4jesu:hi ma I need skrill |
No, it's not in nigeria our beloved country . #we have great leaders Lol
|
Better blessing ooo! [b] AN OPEN LETTER TO HARMATTAN!! AKPOS LETTER TO HARMATTAN Bros H, how far na? My country people dey hail u oooo! I know say wherever u dey now belle don dey sweet u because tym to show ur talent don reach, bt bros as i dey write u dis letter i dey on my knees, I take god of ASUU take beg u, let by gone be by gone, abeg i know say we don offend u but pls forgive and forget. Last week i see oga rain as im dey pack im load sake of say im wan go on holiday, na im i ask am say how bros H na, d way d guy reply me i know say wahala dey! Our lips are in trouble, na so e go jst dey tear anyhow, if we do mistake baff cold water naso we go dey shake like nokia 3310 on vibration, we no go fit know which 1 be public bus or private car again bcus dust don finish deir body! Girls no nid to use brown powder again na to just stand for outside make dust cover dem! No matter d cream we rub even if we rub 6 gallons of palmoil on our skin e go still dry like envelope wey dem take send letter bomb to dele giwa. Bros na beg we dey beg, postpone your visit till next year! Bros na we we ooo thanks Yours faithfully Victim of harmatatiaisis. Source La-juMe [/b] |
Safiaaa:hey biakene ka mu na gi ruo ![]() |
falconey:most girls are better than you think, all of us gets hot sometimes, I feel most romancelanders are good but lonely chicks... |
And God decided to spare him . Many shall praise him(God) on the day the pastor will give testimony. .. Someone may decide to buy a car for the pastor ... If the pastor b pretender before, e go repent In all, Glory belong to God the most high |
Make we see the person behind the Twitter handle nah ![]() |
Cross riverians dey cry say dis man no dey govern dem well. Everybody speaks good about Dave UMAHI |
Bb |
No Am above but don't have, I have many female friends but no particular one as girl friend. My reason, I no wan to the ![]() And I never ready to marry.. I wanna cross those life 7 rivers and 7seven mountains, plus all those evil forest filled with village peoples ![]() ....BABY , SEE YOU WHEN I 'VE FULLY CROSS. E no go waste time don't worry... |
Kasala! |
dafeyankee:don't say that, this young man probably traveling to a bigger city to hustle. It can happen to anybody |
How I wish this could be pushed to front page,some of these motor companies we have in nigeria aren't after the welfare of their customers, as long as you have paid. Lalasticlala MissyB3 Fynestboi mods please!!! It will still happen to other peoples if nothing reasonable is done.. Let's make this message reach their headquarter. |
A young traveller (Andy Udoka) who is traveling via Romchi motors complained how he was badly treated , he updated his facebook status asking peoples never to travel via Romchi motors to avoid being dumped like himself , effort to reach him for more confirmation as at the time of writing this report prove abortive as he's probably off his internet connection..
|
Chai! Religion of Chain � and bondage! No be say una way clean, Haba.. God forbid bad thing oo ![]() |
God forbid bad thing I better live with lions than play with snake My name na DANIEL |
Abakaliki buakwa Dubai oo! ![]() Soon we will get that best mall in west Africa Commissioned , our international market will be opened next month, we have one of the biggest, if not the biggest and largest rice mill in Africa. Ogini Ozo? @Our Airport construction. People who say we Swallow vitamin C with water will start paying matching ground fee and say thank you for allowing us see the those goodies in your city.. Un Headquarter will relocate to Abakaliki Some even say we used to spray palm oil on #50 and ask people to start calling us oil money. Lagosians will start buying imported stuff from Abakaliki. We will start selling plots of land @15million naira Ewoooo!! Wetin be today's date again ? SOMEBODY SHOULD HELP ME GET COATEM OR LUMATEM with one satchet of Para |
This Early morning!? |
Let #Bring_Back_Our_Kanu begin to trend on Twitter.. Some one with good number of followers should do something... They (FG) must provide ohamadike!! |
Somebody hellllpppp! Which one is greater -1.5 or - 2.5 |
Mod please move to front page, let's remind many people how bad it is belonging to any occultic group... |
This happened while he was comfortably wrapping igbo for himself ==as a big Nwa nu == |
What's the benefit of being a cultist since you already know you are going to die a shameful death? OMG!!!
|
*Sad* NYSC management and Fg should looking into that, as they died in active service to this country. |
See cover up oo, the guy na thief before before ![]() The guy Na thief |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 200 pages)
