Celebrities / Re: Wizkid: Davido And I Are Going On Tour by Danjibola: 8:46am On Jan 19, 2023 |
I love to hear this... 1 Like |
Politics / Re: FEC Approves NNPC Ltd’s Move To Invest ₦1.9 Trillion In 44 Roads by Danjibola: 8:12am On Jan 19, 2023 |
Make dem resolve scarcity finish 1 Like |
Politics / Re: FEC Approves ₦2.3 Billion For Local Assembly Of Aircraft by Danjibola: 8:08am On Jan 19, 2023 |
Hope dem no go borrow again... 1 Share |
Family / Re: Husband Catches His Lingerie-clad Wife Waiting For 'date' In Hotel by Danjibola: 10:12pm On Jan 18, 2023 |
That's her own business meeting too...... 4 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Oyebanji Assures Investors Of Enabling Environment In Ekiti by Danjibola: 9:24pm On Jan 18, 2023 |
Na so all of una dey talk... 1 Share |
Politics / Re: I don't know these ladies: Dino Malaye Threatens To Sue Gistlovers (Pics) by Danjibola: 3:36pm On Jan 18, 2023 |
Dino "ekun".... 1 Share |
Politics / Re: Rabiu Kwankwaso Speaking Live At Chatham House by Danjibola: 2:41pm On Jan 18, 2023 |
Make this bros just stepdown for Obi "jeje" he for make sense 9 Likes 2 Shares |
Health / Re: I Will Never Drink And Smoke Weed Again by Danjibola: 10:44am On Jan 18, 2023 |
I thank God for your life... 1 Like 1 Share |
Politics / Re: 2023 Presidential Election: Rivers State Street Poll (Video) by Danjibola: 9:21am On Jan 18, 2023 |
Until then... 2 Likes 2 Shares |
Celebrities / Re: Nedu: I Caught 2 Celebrities Having Sex With My Rich Friend At Transcorp by Danjibola: 8:44am On Jan 18, 2023 |
Dat na normal thing for naija 1 Share |
Politics / Re: APC Presidential Campaign Train Visits Emir Of Ilorin by Danjibola: 8:18am On Jan 18, 2023 |
Baba don wake from sleep...... 1 Like 2 Shares |
Politics / Re: Reno Omokri: If Obi Wins, IPOB Would Control The Nigerian Military by Danjibola: 7:44am On Jan 18, 2023 |
This guy no dey ever keep quiet... 9 Likes 1 Share |
Politics / Re: Pictures From PDP, Atiku Rally In Ekiti State by Danjibola: 4:23pm On Jan 17, 2023 |
Na next month go tell... |
Food / Re: My Vegetable Soup Recipe Using Frying Method (pics And Video) by Danjibola: 3:07pm On Jan 17, 2023 |
U no go kill person with this ur recipe... 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Supreme Court: PDP Members Accuse Ihedioha Of Plotting Onyereri’s Removal by Danjibola: 1:23pm On Jan 17, 2023 |
Naija politics Sha....... Too complex to understand 1 Share |
Politics / Re: At Chatham House, Obi Vows To Destroy "Structure Holding Nigerians Captive" by Danjibola: 8:33am On Jan 17, 2023 |
May God help you... 1 Like 1 Share |
Politics / Re: NASS Resumes Today, ₦23.7 Trillion Loan Restructuring Tops Agenda by Danjibola: 8:27am On Jan 17, 2023 |
These guys aren't representing us well at all 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Keyamo: Nigeria Had Its Highest Inflation Rate Under Obasanjo, Atiku Not Buhari by Danjibola: 7:23am On Jan 17, 2023 |
He dey important make you defend your "work-chop" 1 Share |
Politics / Re: Nigeria’s Inflation Drops First Time In 11 Months: From 21.47% To 21.34% by Danjibola: 10:38pm On Jan 16, 2023 |
What's the difference? Make he drop by 10% or more is what we won to hear... 3 Likes 1 Share |
Politics / Re: Mounting Debts, Fuel Subsidy Crisis: Mega Burdens For New Government by Danjibola: 4:03pm On Jan 16, 2023 |
Make dem start to dey prepare for it... |
Music/Radio / Re: Kizz Daniel's Buga And Rema's Calm Down, Which Of Them Is A Bigger Song? by Danjibola: 2:00pm On Jan 16, 2023 |
Both....... Depending on your choice 1 Like 1 Share |
Music/Radio / Re: Remembering Dr Sir Warrior: Oriental Brothers- Nwanne Awu Enyi by Danjibola: 1:53pm On Jan 16, 2023 |
Great musician.... 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Aisha Yesufu Dancing At Labour Party Rally, Chided By Twitter Follower by Danjibola: 10:25am On Jan 16, 2023 |
Na her hijab come dey cause wahala....... 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Peter Obi To Speaks At The Chatham House Today, Monday 16 January 2023 by Danjibola: 9:24am On Jan 16, 2023 |
Obi is a goal!!! |
Celebrities / Re: There Are No Gays In My Family - Comedian AY by Danjibola: 9:23am On Jan 16, 2023 |
You can only speak for yourself 23 Likes 2 Shares |
Politics / Re: Ex-Militants Dissociate Themselves From Petition To NSA Against General Ndiomu by Danjibola: 9:21am On Jan 16, 2023 |
It is really baseless.... |
Politics / Re: Bandits Shoot & Burn Father Isaac Achi In Minna, Injure His Assistant by Danjibola: 3:42pm On Jan 15, 2023 |
They will never go unpunished... 5 Likes 2 Shares |
Celebrities / Re: I’m Not Ashamed’ – Phyna Reveals Why She Had Two Abortions At Age 19, 24 by Danjibola: 8:43am On Jan 14, 2023 |
Na ur life babe, do as you like... 1 Like 2 Shares |
Celebrities / Re: Abuja Body Of Comedians Hold Dinner Reception (Photos) by Danjibola: 8:37am On Jan 14, 2023 |
Make una dey enjoy una sef |
Travel / Re: Nigerians In Ghana Decry Exploitation As Govt Imposes $120 For SIM Card Registra by Danjibola: 8:26am On Jan 14, 2023 |
Well, I no blame Ghana govt... If not for how our country be, wetin dem won find go Ghana 1 Like 1 Share |
Family / Re: Husband Catches His Pregnant Wife Having Sex With Another Man In Uganda Hospital by Danjibola: 6:49pm On Jan 13, 2023 |
How is he sure say na him get the pregnancy sef 55 Likes 9 Shares |
Politics / Re: 2023: Court Dismisses PDP's Suit Seeking Disqualification Of Tinubu, Shettima by Danjibola: 3:45pm On Jan 13, 2023 |
PDP dey afraid? Make everyone of una participate make we see who go win now 13 Likes 2 Shares |