Dannidom's Posts
Nairaland Forum › Dannidom's Profile › Dannidom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 51 pages)
na hand wey im dey chook for your papa nyansh make am rich odey |
fattbabakay:Your babe go make sense make I impregnate but na wowo but i can still manage ![]() |
the baddest place for my cd. well that was then |
SE/SS girls go carry tops I swear ![]() |
Hold your ears no go use that quality of materials wey you write full memo OR |
but our churches no de get am atal why e be say na only dem seat dey come decorate My broda in the presence of God all are equal that's why i like muslims |
once I see someone I like I Just bleep I dont get tired sweet or not ![]() |
My brother if na my ordinary girlfriend then nothing shele ![]() but if na my wife then people are bound to loose my trust either my wife or the amebo ![]() |
*Yawns out of thread* |
That wonderful moment ashi wey you carry for night, tief you big money for night come disappear. you come see am from afar discussing with someone. With vex and adrenaline-rush you wan go sama am come turn out say the person wey she dey discuss with na your wife and na her bestie she be. you be like
|
exactly my brother you knack am well for the kpekus You forgot to add; Men want angels as companions and forgot that they are demons ![]() |
joliyp:*clicks her profile* damn! ama remember this face when next am compiling my list of 'Nairaland most cutest' |
frustrated man I tell you |
hahahaha you are really stupid and dry ![]() |
and some idiots are busy in another thread celebrating mediocrity |
Nigerians celebrating mediocrity since independence. my fellow country men we should all cower in shame. is this all what our multi billion dollar economy could offer? seeing these pictures causes some strain of tears in my eye. common guys we deserve more than these. it is high time we as the youth rise up to this politicians and request for more! |
Good for her ![]() |
Tunchi101:ostracization and financial incaceration |
DopeBoiRapy:Eheh amebo what is your own? I chop your beans? park well jor! |
chocolateme:With immediate effect but on the condition that you will reply my pm |
Yea it was one cool evening I was scrolling nairaland's romance topics then I saw this topic by one of the most lovely romancelander Bae forget this let's go somewhere private we could cuddle [quote author=delectablegyal post=40855651]Have you ever been seduced? |
chocolateme:Honey leave the op to his/her folly Honey can you allow me love you like you deserve? |
I wish I can fvck every (pretty) girl in the world ![]() |
Yeah! We guys from other tribes say kudos to yal |
No be my consign. I go enter there come out ready for anoda puna wile she is gasping for air at the other end |
EroticAngelina:Hey girl! I like your hair |
What's the moral of this thread? celebrating mediocrity as usual smh |
egbaguy:I am a fool buh am not ignorant so what are you saying |
iamkingzlee:old man I dey hail o |
depends on how silly you guys are |
Estharfabian:girls and their thinking sha so if I collect your nombre even that first intro I be mumu ba? that's why it is adviced to get a life before chyking girls. person wet get life know exactly wetin e want |
buh my papa and mama no know their own na and still born fine healthy man like me. so what are you saying? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 51 pages)
