Dannyxy's Posts
Nairaland Forum › Dannyxy's Profile › Dannyxy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 560 pages)
seunmsg:abegii .. You people read meaning to everything, which one is overdoing, boy is high, yet still showing Care the way he can, make Una chill abeg... |
Say laycon dey encourage her na issue again... Wetin this boy go ever do right for Una yes... Which one is over consolation again ![]() |
Kaisha looks hot oh... She means neo
|
Iamgrey5:because of why exactly Are other people not dancing??Laycon hold that nyash as you want mahnn
|
My lilo, my laycon |
E don finish ![]() |
Icons make Una free Erica this night na, make we enjoy party with laycon haba. |
Kidd still getting people drunk from outside ![]() |
Lilooo!!! A real beauty |
Dem dey communicate, did you see praise passing info to laycon ![]() |
My lilo |
Lol |
Gizzard wey nairaland emoji get more brain facilities pass her, na im dey insult people intelligence.. Lol Internet you will never cease to amaze me...
|
Icons!!! Final party with our president, talo ready!!!
|
I saw one vuvuzela making noise disturbing my fellow icons, is she still here..
|
Mods please release all our comrades in kuje for tomorrow finale abeg... Allow us have a blast bikonu |
I still dey read, but icons decimated some people today sha... Number one- The one wey dey buy asoeebi for Italian wedding wey no get Visa, even if the wedding dey Nigeria, I sure say dem go bounce her comot for gate, I trust kidwaya goons, they don't do vultures, if you like shout "I am a hellite from today to till tomorrow",with your asoebi, even zobo you no go see collect for the wedding... Number 2- resident olodo gizzard, wey say senate go invite bbn organizers because laycon win. Lol that gizzard na confirm olodo rabata ah swear ![]() Number 3- the failed troll, who despite dedicating time and effort to trolling, is still a failure at it, I hear say him no get mind to post Im picture, na him grandson age mate dey disgrace am, I shame for who no shame for you... Let me keep catching up... Icons are on fire today!!!, voting is over, Una go see gobe ![]()
|
Lilcraze:general lilcraze wagbayi ... A real icon, salute!!
|
Laycon: so almost 10 weeks in this house and you didn't allow ozo kiss, o wrong now nengi ![]() Laycon dey shocked ![]() |
Nengi just said she was about to expose her nipples yesterday, but laycon immediately told her to draw it up in the pool... It's not difficult to see why most housemates like him, it's not difficult to see why millions love him, he is not difficult to connect with, only if you remove hate, bias and sentiment from your mind, then you will see why laycon is loved... Olamilekan... A king I Stan...
|
See looting ![]() |
See content ![]() Opoorr
|
MzCherry:
|
Omnipotent God, Omnipresent God, Omniscient God, The Alpha and Omega, Yaweh, Elshadai, Jehovah I worship and exalt your holy name... |
KIDDRICAsHAWK:lol... Baby girl, then why you bring the faceless talk nau, Say na pawn lol, talk of when someone you are catching cruise with start to feel important... I laugh in vulture meat... ![]()
|
KIDDRICAsHAWK:I am only responsible for what I post, I am not responsible for any sub caught.... Ehmm my pic has been on my profile since morning, i just removed, so your faceless accusation is false, let me check the rule book, if I can use "false accusation" to get you banned for accusing me falsely I dey come... No rule on false accusation, let me let you go Scot free... *bite lips
|
KIDDRICAsHAWK:most gorgeous... BTW, have you eaten vulture meat before? Love and light...
|
Vulture fits the personality ... No wonder it is always attracted to the stinky or rotten...Please when you chop your next ban, use vulture instead ![]() Love and light ![]()
|
Voting lines are still open... Icons are not joking, very vigilant .. But why is the voting line still open ![]() |
|
|
E get one person I go like trigger give her ban this night, she is easily triggered, when she gets all emotional and rabid, I love watching it.... Fingers dey each me... She has been ass licking stupidity in the name of shading icons, Sha no be say she too get sense, she dey very delusional and juvenile...
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 560 pages)


Are other people not dancing??

