₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,103 members, 8,448,657 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 04:28 PM

Toggle theme

Davidic1999's Posts

Nairaland ForumDavidic1999's ProfileDavidic1999's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)

CrimeRe: How Amara Tochi Died by Davidic1999(op): 7:00am On Jun 07, 2024
As Tochi put one for mouth make e convince them say na herbs no be White powder, Police carry am enter one hospital wey dey for di airport come give am something make e sh*t di thing wey e swallow because dem see say e no know say na that kind thing e carry.

As dem arrest Tochi di small boy for one Airport wey dey for Singapore, dem come ask am who be di Okeke Nelson Malachy wey won collect di package wey Mr Smith give you, Tochi say e don dey here dey wait for am di man no gree come.

Dem later arrest Mr Okeke for di Changi Airport e come be say dem delay MR Okeke flight na why e no quick come.

As dem arrest am, come dey ask am questions, di man say e no know Tochi say e from South Africa come Singapore make e buy motor wey e go dey drive for South Africa.

Dem ask am oya wey your business card, oga Okeke say e no carry anyone na only South African passport dey hin hand, Police look am say this Mr Okeke na Naija man, dem come arrest am.

Come dey check hin phone and sim come see say na im get di package.
CrimeRe: How Amara Tochi Died by Davidic1999(op): 6:59am On Jun 07, 2024
Tochi ask am, oga wetin be that, di man say na one African Herbs wey e won give hin friend.

As a small boy, Tochi carry am e no know say na "white powder" wey people dey fEar.

As Tochi reach Changi Airport, e come dey wait make di person come collect di thing, dey person no show up.

E wait oo, di Okeke Nelson Malachy wey supoose collect di package no show up.

Tochi come stay for di airport reach 24hours .

Na one W0man wey dey work for di airport come call police say e get one small boy wey carry something for this airport and e don stay for here for more than 24hours.

As police land , dem ask Tochi wetin happen, Tochi say e uncle give am something make e give person and di person never land.

Dem ask am wetin be that, e say na herbs.

As Dem open am, dem see say na white powder, dem tell Tochi this thing no be herbs, Tochi rush open one choke one for mouth make e convince dem say na herbs.
CrimeHow Amara Tochi Died by Davidic1999(op): 6:58am On Jun 07, 2024
Because today na Friday make i tell una one tori about one Nigerian footballer wey dem kpai in 2007 for Singapore at di age of 21 and na person wey say e go help am put am for di wahala.

Meet Iwuchukwu Amara Tochi, di 18 year old Nigerian footballer wey even represent Nigeria for West African Coca-Cola Cup Championships when e still dey 14 years.

Tochi come from p00r family and e school for Ohafia ,Abia state even hin brother drop out from school just to help hin family.

With di way Tochi love football and di Passion wey e get for football, Tochi come gather money enter Senegal dey play football from there, Tochi come travel to Pakistan because e won follow there enter Dubai make e continue hin football career.

As Tochi enter Pakistan wetin e plan go no be wetin e see, as a young boy wey never pass 18 years, Tochi come dey sleep for street nobody to help.

Luckily e come see one Nigerian man wey im name na Mr. Smith wey say e go help am, di man still promise Tochi say e go help am get di V!sa wey e go use go Dubai.

Di Mr Smith come help Tochi apply for di V!sa but e no later get am, so One day Mr Smith come tell Tochi say e won make e help am deliver something go give hin friend wey dey s!ck for Singapore Airport.🤦

PoliticsRe: NULGE President Hails Ekiti State, Two Others On Local Government Autonomy by Davidic1999: 6:02am On May 29, 2024
An avenue to loot everywhere dry shocked
CrimeRe: Okada Riders Attack Ipaja Police Station In Lagos As They Protest Against Raids by Davidic1999: 2:59pm On May 27, 2024
Those motorcycles seized are gone forever, they should just forget it grin
HealthRe: UK Revokes Doctor Oluwafemi Tijion Esho License Over Sex For Free Botox by Davidic1999: 9:05am On Apr 30, 2024
Wetin third leg don do for my gender ehh huh

The likes of jennyclay will be basking in joy over this unfortunate event undecided
SportsRe: Prince Harry And Meghan To Visit Nigeria In May For Invictus Games by Davidic1999: 9:22am On Apr 29, 2024
Na heat go wound them for this 1100 per liter regime shocked
CelebritiesRe: My Family Distributes Electricity To Most Of Nigeria, Davido Claims by Davidic1999: 12:50pm On Apr 27, 2024
And yet band A users cannot boast of an hour supply of electricity

Lasisi elenu angry
CelebritiesRe: "I Prefer Rich Cheating Partner To Faithful Broke One" – BBTitans Yvonne by Davidic1999: 5:50pm On Apr 26, 2024
Hoeloshooooo grin

Jennyclay's elder sister

Toto go don wide like Atlantic ocean grin
PoliticsRe: Veteran Journalist, Rotimi Sankore, Is Dead by Davidic1999: 4:19pm On Apr 13, 2024
His watch has ended cry

Rip
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: PSG Vs Barcelona: UCL (2 - 3) On 10th April 2024 by Davidic1999: 9:33pm On Apr 10, 2024
Freshtruth:
Make una pray for me na Middesbrough remain for my ticket make I win 5million I carry am starght win
Cardiff dey do am for me
Atlehico dey do am for me
Na Middlesbrough' remain village people I follow una sign poverty contract?
You don win, make I guide with you like that baami
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: PSG Vs Barcelona: UCL (2 - 3) On 10th April 2024 by Davidic1999: 9:20pm On Apr 10, 2024
Una team fit beat Ipswich grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: PSG Vs Barcelona: UCL (2 - 3) On 10th April 2024 by Davidic1999: 9:16pm On Apr 10, 2024
Barca eran ogunfe

cool angry huh grin
PetsSolution To This by Davidic1999(op): 9:31pm On Apr 07, 2024
What's this called?

Solutions will be appreciated as well

CultureRe: Biggest Childhood Scam by Davidic1999(op): 1:51pm On Apr 07, 2024
ForValour:
Are you not the owl eater
Leave me abeg grin shocked
CultureBiggest Childhood Scam by Davidic1999(op): 12:09pm On Apr 07, 2024
Indomie generation cannot understand grin

FoodRe: Milky Garri Doughnuts by Davidic1999(op): 11:05am On Apr 04, 2024
EreluRoz:
Innovative and nice
Thanks
FoodRe: Milky Garri Doughnuts by Davidic1999(op): 11:05am On Apr 04, 2024
More

FoodRe: Milky Garri Doughnuts by Davidic1999(op): 11:03am On Apr 04, 2024
More

FoodRe: Milky Garri Doughnuts by Davidic1999(op): 11:01am On Apr 04, 2024
More pictures

FoodMilky Garri Doughnuts by Davidic1999(op): 11:00am On Apr 04, 2024
A short story on how to do Garri Milky doughnuts ☹️😸😂😂

EventsRe: Easter Celebrations From Some Parts Of Africa by Davidic1999(op): 9:02am On Mar 31, 2024
grin

EventsRe: Easter Celebrations From Some Parts Of Africa by Davidic1999(op): 9:01am On Mar 31, 2024
More pictures

EventsEaster Celebrations From Some Parts Of Africa by Davidic1999(op): 9:00am On Mar 31, 2024
Easter celebrations from some parts of Africa really cracks me up yearly grin

Below are some of the pictures

FoodCheck Out This Game Guys by Davidic1999(op): 8:10pm On Mar 24, 2024
Caught this with one of my traps

Meat in abundance and I won't have to worry about meat in my children's food flasks to school tomorrow tongue

PoliticsRe: Philip Shaibu Sues Obaseki, Edo Assembly Urges Court To Halt Impeachment by Davidic1999: 4:15pm On Mar 19, 2024
Francis vs Joshua grin grin

Pick wisely grin
CrimeRe: 17-Year-Old Boy Commits Suicide In Lagos by Davidic1999: 8:20pm On Mar 13, 2024
His watch has ended. Rest in peace
BusinessRe: "20m Naira Was 5m Dollar In 1990"- Jim Ovia Recounts How He Started Zenith Bank by Davidic1999: 11:19am On Mar 12, 2024
Jennyclay:
Rich man.

I love him already kiss
I believe you are already wet

Hoelosho
CrimeRe: Soldiers Beat Man To Death For Flouting Curfew Order In Nasarawa by Davidic1999: 8:34am On Mar 12, 2024
BodyCount:
grin
I can say affirmatively that the mentally challenged man have sense more than you.

Ho low ree buu ruu ku
your father trained you well enough
CrimeRe: Soldiers Beat Man To Death For Flouting Curfew Order In Nasarawa by Davidic1999: 9:40pm On Mar 11, 2024
Wetin mentally unstable sef dey find up and down shocked
FoodRe: Owl Meat by Davidic1999(op): 8:02pm On Mar 09, 2024
Aleem26:
U wan use scope do ritual 🤨
warris dis brother grin
FoodRe: Lizard Meat Comsumption by Davidic1999(op): 12:16pm On Mar 09, 2024
poshestmina:
Stop posting this nonsense here please.
If you want to eat Cockroach or your entire lineage ,do it in your house and stop being a public irritant.

Who is this one sef?
Mtchewww.
E no reach fight na grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)