Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,121 members, 7,863,909 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 08:45 AM

Dawhizkid1's Posts

Nairaland Forum / Dawhizkid1's Profile / Dawhizkid1's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 25 pages)

Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 7:28pm On Mar 12, 2010
@Rhymestein
U no get excuse! because i no dey inside Benin town now, na dat 1 u want take hold hand abi? Wetin i knw be say, the part wey i dey for Benin, dem dey Jam C.E.0 No b small, . . N by the way, wen i go check dat guy for dat bus park, i accidentally hear 1 of the buses dey Jam Da Grin's Condo, U see?
Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 4:32pm On Mar 12, 2010
If Villagers fit know Da-grin na how d main town ppl no con take know am? U wan tell me say d Villagers open eye pass d ppl for the town?
Where b main gate complex again na? No be d same bus park? Give me description to his new shop. I dey road dey enta there.
Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 4:30pm On Mar 12, 2010
If Villagers fit know Da-grin na how d main town ppl no con take know am? U wan tell me say d Villagers open eye pass d ppl for the town?
Where b main gate complex again na? No be d same bus park? Give me description to his new shop. I dey road dey enta there.
Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 3:18pm On Mar 12, 2010
@tavarez
But Pherow, nah,
But i swear FOR WARRI. . . . Hungry dey beat me wey i dey type am the first time, Na dat form e suppose take!
Oya, i still dey talk am again, Dem no know Pherowshuz for Benin as well as Warri, And who tell you say i no know Pherowshuz, i get him 'house of rap' album, i get JimmyJatt 'Definition' 2, I no like the beat of the song wey him dey for the album. The song join the joints wey i dey skip for the album, I get him 'korrect' joint, i also get 1 him and 5mics song, So no think say i know no Pherow. N i just enta bus go my school gate just now make i go buy that KH album bt d guy wey dey sell CD don pack,
@Rhymestein
Where i fit see Correct CD buy near school? Dat guy for main gate no dey again 0.
N abeg give me link to a credible review site wey dey big up Modo like Rolling Stone or HiphopDX. No give me link to any blog wey u sef fit write 0!
Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 3:15pm On Mar 12, 2010
@tavarez
But Pherow, nah,
But i swear FOR WARRI. . . . Hungry dey beat me wey i dey type am the first time, Na dat form e suppose take!
Oya, i still dey talk am again, Dem no know Pherowshuz for Benin as well as Warri, And who tell you say i no know Pherowshuz, i get him 'house of rap' album, i get JimmyJatt 'Definition' 2, I no like the beat of the song wey him dey for the album. The song join the joints wey i dey skip for the album, I get him 'korrect' joint, i also get 1 him and 5mics song, So no think say i know no Pherow. N i just enta bus go my school gate just now make i go buy that KH album bt d guy wey dey sell CD don pack,
@Rhymestein
Where i fit see Correct CD buy near school? Dat guy for main gate no dey again 0.
N abeg give me link to a credible review site wey dey big up Modo like Rolling Stone or HiphopDX. No give me link to any blog wey u sef fit write 0!
Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 12:08pm On Mar 12, 2010
@Rhymestein, U've just been Blabbing Gibberish, Da Grin not popular in Benin? The same Benin Wey Uniben dey? Abi na anoda 1, U dey talk like say na only u dey Benin sef, Everywhere 4 Ekosodin, 'mo le nu bi, Ponponponpon' no dey let me hear word 0! Even Yestaday dem even show him Video for Music Africa for Silverbird, so na wetin u dey talk? Abi na 4 radio, u sef knw na?
Yeah, Modey get 1 kind high Hype 4 Benin wey i no just understand @ all, E be like say him mama com for Benin sef, And TTR to an extent, But Pherow? Nah,
Bt i Swear say na only 0.001% of the MusicHeads knw Mode, n i ain't Joking 1 bit, Terry no just dey exist, Pherowshuz no b Rapper name sef, But Ruggedman n M.I and 2shotz, even 5yr old go sing em lyrics. N na how u con take dey view RM status if u no be him friend?

N nobody don answer my 2 ? Sef 0!
Rap Battles / Re: Ruggedman's Message To You Know Who by dawhizkid1(m): 8:00am On Mar 12, 2010
I'v got 2 ? For Y'all Ruggedman 'don't-likers',
1. Y r u guys so sure he was referring to Mode, Just 1 concrete point, N plz don't give me dat unsuccessful previous album n a new album @ hand ish, coz Mode's nt the only Nigerian Rapper that applies to n even Modey Fanatics like Javaluv wud tell U dat mode's PS sold more than 700k copies in the first week, more than Eminem's Relapse, I just wonder y his name didn't hit d charts.
2. If u don't like RM, Y add him up on FB or follow him on Twitter?, Men like to dey hate sha,
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 3:07pm On Mar 03, 2010
oya make una beg me, i don the get three different version of the song, make your request with plenty abeg.
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 1:23am On Mar 03, 2010
Lalaboi and DBR r d best Nler ever. Can't thank u guys enuff. U 4 much!
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 12:47am On Mar 03, 2010
So Nobody wan send me d song abi? DBR, Genuflect n Even Rhymestein, Ok Lalaboi, abeg na u be my last bus stop. Helep me send the clear Version to my email. My add dey d prev page, make e no con be like say i dey spam.
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 9:41pm On Mar 01, 2010
@DBR
Bro, Thanks a Milli but I didn't see the Msg wit attachment. I only saw the 1 u sent 2 days ago. Anyways I sent a reply, Do well to check ur email n thanks 4 the Assistance. U r d man!
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 9:59pm On Feb 28, 2010
Oga DBR abeg abeg, i dey one 1 knee, abeg send this MI and 2face song 2 my email na. iamdawhizkid@gmail.com
Music/Radio / Re: Favourite Rap Lines By Nigerian Rappers by dawhizkid1(m): 12:30pm On Feb 27, 2010
@eldee
1st, Eminem didn't say 'baleed', he actually said bleed bt pronounce it as 'b-leed', It like in Warri, where u pronounce Area as A-re-a.
And Ice Prince actually said Granny, listen closely. He was trying to rhyme 'Zamani', 'Granny', 'Armani', 'Penny' and 'Nanny', It cudnt be GraMMY, nah.
Verse filler in the start of a Rap Verse?, SMH.
@aldon
Very dope line. LWKMD
Music/Radio / Re: Favourite Rap Lines By Nigerian Rappers by dawhizkid1(m): 7:52am On Feb 27, 2010
@Endy, thanks 4 the, erm, Lecture.
@Genuflect
guy, U suppose know na, I'm even going to post 'doper' lines from Jesse Jagz n Super Lyricist ModeNine, Hehehe
Music/Radio / Re: Favourite Rap Lines By Nigerian Rappers by dawhizkid1(m): 3:30am On Feb 27, 2010
They Call me Ice Prince Zamani, J-town's Granny/
Coming out fresh, i'm like Georgio Armani - Ice Prince.
This has got ta be the best line i ever heard from the Loopy Boi.
Music/Radio / Re: Canibus Destroys Eminem by dawhizkid1(m): 3:31am On Feb 26, 2010
N it took just 1 Dugged up Canibus/Eminem/Jay Z thread to bring my favourite poster of all time on NL back from hiatus, L0l
Music/Radio / Re: Favourite Rap Lines By Nigerian Rappers by dawhizkid1(m): 7:58pm On Feb 25, 2010
Really i want make breeze blow make Fowl yanch open, I don almost finish exams so i get enuf time to play, I don start with Rugged, ice prince n Jesse Jagz Next, followed by Sinzu n then lyricist ModeNine, I've been listening to we dey Vex, the song seem to be perfect bt i go find flaw, trust me,
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 7:49pm On Feb 25, 2010
Hey bros DBR can u plz send a mail to
Music/Radio / Re: Favourite Rap Lines By Nigerian Rappers by dawhizkid1(m): 7:37pm On Feb 25, 2010
DBR n H.J, i just wanted to cause some chaos up in here wiv dat Rugged ish, Nl was to quiet then, Bt really that shud be in the worst lines thread, I was like Ruggedy-don-start-again when i 1st heard it, Bt anyway RM remains my favourite Naija rapper.
P.S: Make sumbody dig dat worst lines thread cum out na, i get sum realy awful lines from Ice Prince n Jesse Jagz
Music/Radio / Re: Favourite Rap Lines By Nigerian Rappers by dawhizkid1(m): 2:09pm On Feb 25, 2010
She say she dey feel my Swagger like a broda wey dey stagger coz him drunk - Ruggedman - She and ma Swagga
Music/Radio / Re: M.i Ft. Tuface - Nobody by dawhizkid1(m): 12:55pm On Feb 25, 2010
lalaboi abeg upload this song for any downloadable-on-mobiile site abeg. plunder, 4shared or sharemobile abeggggggggg oooooooooo!
Music/Radio / Re: Nigerian "hiphop" Music Scence Is Just As Over Hyped As "nollywood" by dawhizkid1(m): 9:52am On Feb 22, 2010
Believe Wetin U wan Believe, Genuflect if u dey twitter follow me twitter.com/iamdawhizkid, or for Facebook add iamwhizkid@yahoo.com
Music/Radio / Re: Nigerian "hiphop" Music Scence Is Just As Over Hyped As "nollywood" by dawhizkid1(m): 9:26am On Feb 22, 2010
@Genuflect,
Bleep Production Credits on Web space, They can be Misleading, Believe Me. That was how i argued with sum morons on trshady.com the Dr Dre did not produce 'Say What You Say' on 'D Eminem Show' even though production was accredited to him, The beat doesn't sound Dre-like. i received the gr8est insult of my Life till sum time in 2007 when rumours(that were the truth IMO) startd spreading that one, Erm, I don 4get the guy name was sueing Dre for not giving him his due Credit for the production of Say wat U say. A couple of Months or Years from now, U wud refer back 2 dis my Post. Dr Dre didn't produce 'Stay Wide Awake'.
Oya make all the Imbecilic(like eLDee Oyinbo) attack me, L0l
Music/Radio / Re: Nigerian "hiphop" Music Scence Is Just As Over Hyped As "nollywood" by dawhizkid1(m): 5:11am On Feb 22, 2010
@ElRazur
I'm nt sure if they have a personalized kick or snare or synth or wateva, I'm say they have sum particular samples(may be customised) that they use and a Beat pattern that is easily recognizable,
Terry G ---> 9ice(Charging Charger), Ill Bliss(Aye pon gan), Terry G(Free Madness).
J Martins ---> P square(E no Easy), Kel(Turn by Turn), J martins(Good or Bad)
K-Solo ---> Kleva Jay(Koni Koni Luv),Timaya(Wayo People), Black Trybe(I like am).
OJB ---> 2Face (African Queen), W4(I'm in love), Black Trybe(Trusted Friend), Ojb Jezreel(Beautiful as u are), If u listen to OJB's productions closely, u'll notice a certain kinda Bass Synth he uses, the Bass Synth sounds as if it was Recorded live, These r popular Joints, u shud hv em, ryt?
Even J Sleek have a Signature Effect, una neva notice?, My Producer here in Warri get he signature 2 na, na u go fear fear, The beat must Start wit a sample of he own voice shouting his name, 'X Mack Baba', Lol
Music/Radio / Re: Nigerian "hiphop" Music Scence Is Just As Over Hyped As "nollywood" by dawhizkid1(m): 4:40am On Feb 22, 2010
@Genuflect
If you like go quote 4 anywhere 4 web space, stay wide awake is no Dre Beat, lol. Na since when Dre start to use many gritty-like snares, Put 'Business' 'Heat' 'The Watcher' 'Whats D Difference', 'Shit hit's the fans' 'Evil Deeds' 'Old time Sake' n 'Stay wide Awake' u go see big difference. Bt Put 'The way i am' 'patiently waiting' 'Dont push me' 'like toy Soldiers' 'Spend Some time' 'Yellow Brick Road' 'Mockingbird' and 'Stay Wide Awake' u go notice similarities,
Music/Radio / Re: Nigerian "hiphop" Music Scence Is Just As Over Hyped As "nollywood" by dawhizkid1(m): 7:06pm On Feb 21, 2010
@eldee
Dre beats r Unique! All d imitations r just conterfeit, U'll know an Original Dre beat if u care 2. 'Beautiful' and 'Stay wide awake' r not Dre Produced, n it's bleeping obvious,
@ElRazur
I know K-Solo's Beats, Cobham's and OJB's beat, Everybody Knows Terry G's beat, Characterized by Heavy Kicks and many many Drum to Snare Rolls,
What's my point? Yankee get few Unique producers, Naija get few 2, Yankee get Plenty Wannabees, 4 Naija dem Boku, Yankee get sum gud Artistes, Naija get Good Artistes 2, America Got a far Better Music Industry and Better Concerts Organisers 2 bt they Still got their own problem, Naija Music Industry get their many many Problem 2, But Naija Music rock Jor! Proudly IXja, Anytime.
Rap Battles / Re: **********WARCRAFT STATE OF MIND********* by dawhizkid1(m): 10:36pm On Feb 18, 2010
@eldee,
mind the words u use 0, Seun's ur boss 0, lol, I was six months old when i came to Warri n i've lived all mi life here, i shud be able to spit pidgin very well, Plus, i rap in real life, n i spit in pidgin 2.
Rap Battles / Re: **********WARCRAFT STATE OF MIND********* by dawhizkid1(m): 9:49pm On Feb 18, 2010
@H.J,
I feel you bruv, U r d ishest. Lol, They got to grow up in Wafftown or b a KK(Korrect Kpako) to rel8 2 every word up there,
Rap Battles / Re: **********WARCRAFT STATE OF MIND********* by dawhizkid1(m): 8:04pm On Feb 18, 2010
@mykali,
Thanks brova, thanks.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 25 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.