Dbestmax's Posts
Nairaland Forum › Dbestmax's Profile › Dbestmax's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 49 pages)
Larrey:Dem go think say him dey Airforce...dem no knw say na kite him dey fly 4 field |
Gbolask24: I no wan knw if u giv am or u no gv am, all I want na 4 u to #BringBackMyCharger.Infact....I don pass ds Nonsense....2 dey lie 4 notin....E don lost gbolask....#UrChargerDonLost....Taaa...Do ur worst |
Gbolask24: Truth don dey surface small small, you beta bring it out. I no say na btw 2 of uAh...Ah ....ah ....Yie....yie ...yie ... Make una come o...people come c o...ah..she una dey here wen I giv am bak....my hand no dey o....hmmm....guy liv my hand o |
marieolae: haha its not a lie lolB4 dem come make me Senior Prefect for skul...She na serios late comer bt I no dey flog am...Eachtime she sees me @ d gate she'l smile and cover her face with her 2 hands and I'l jst knak her small sexy cain 4 head..dat tym I come dey send cynthia...that fair gal make she deliver my leta weneva I wan c her....Mary u knw nah...wia dat cynthia dey nw sef |
Gbolask24: yeeee, buh me serious na, say I borrow u ni?Yes yes yes ...U borrow me...buh I giv bak nah...Try Ask Neldrizzy u knw say him no dey buy charger |
Whitemen realy did us bad....C d picture of christ dey created in our heads ....I wonda hu told dem Jesus was a white |
Taaaaa....C dia faces....No Naija female artist deserves a Like......Mtcheww |
. |
Gbolask24: Whose business is this for christ sake?. abeg did anybody help me see my Blackberry charger ?Guy u don 4get ![]() ?As matches finish...Na im we take colect lite from mama Ngozi fire...smoke weed last 9te nh |
All the Dark skinned ladies on Nairaland be like... "O God cud dis Airforce guy be referiing to me"... Hehehehe..... |
How does it feel my men....we don suffer for women hands o |
marieolae: funny lolBack den she was very shy....weneva I come near her window cos dts wia her seat is ...she wud bend down her head on d locker den I'l jst drop d letter. And 'about turn'....I'l stand some feets away and watch her Read and smile....hmmm...It was intresting..Mary na lie ![]() |
laplace19: Lolz... no be me do myself, bro.... the funny part as it stands now is,whenever am with someone that's my girlfriend I don't feel any shy....but on the other hand,omor..see shy shy boboBeta do o..mhmmm.But wen u sed dat gal dey pull cloth 4 ur face dey shw u d small hairs wey dey her tummy....wia u lying ![]() |
Neldrizzy: for what?? Am i Mad?? Mehnnn there is notin i hate more than BBA and Telemudo... If yu wan to drive me out the house, jus put BBA or telemudo, I'd quietly leave.....I hate Telemundo aswell.....but BBA y u hate am |
laplace19: Most times I try to hate myself due to the beautiful girls I lost as a result of being shy... I was and still a bookworm and got to meet with many girls while in my ss2..Well be dat as it may...Thank god I was able 2 finish ur story....and all I can say is ThankGod u grew up..... Bt guy realy in colledge days I taught I was shy Mehn...U're Shyest...hehehe |
Neldrizzy: BBA fan ??I cud ignore Obama's call for a BBA show |
Op...do u think if the whitemen stayed longer in dis Nation dat u wud still find ur so called petroleum that u boast of....How much of natural resources do you think S.A is still left of...SouthAfrica never intentionally left the White to rule dem...Listen the Whites in SouthAfrica almost outnumbered their own native citizens...S.Acans lacked Cohesion in their midst and were never able to come to a consensus cos of the various tribes present in the country both with the Bantu immigrants ...dey wia rada afraid of wat d outcome might be If they started d fight for independence...I put it to u dat if dey had d chance dey wud hav sought independence earlier.. Our Independence never came too early...cos d earlier we begin 2 learn that we responsible for our own growth..the better for us... |
marieolae: Those secondary skl days... Boarding house lmao..It was only letters that we used to communicate with our loversAnd that was how I got to know her cos dose days we wrote lots of letters to eachother till we left colledge....isn't it Mary |
Neldrizzy: Many times!! One happened recently, she fully noz i have a gf but she wouldn't listen... To the extent she called ma elder bro asking him to talk 2me,she made friend with ma junior sister jus 2 get close 2me, Loll... She is still on the chase tho!! She no wan give upStill on d chase ?D chase is over its now about the Hotshots....so she beta drop it |
emmy02: Eeewh... U dated a goat i guess.Goat ??Nope...I'ld say he dated a trash can |
D last thing I did for Luv I can still remember was in ma last days in colledge years back...wen I took a sweet 6 strokes of d cain for a gal I loved in class... I said sweet cos wen d flogging was goin on i could only hear name whispered in ma head @ d sound of every stroke of d cain....It wz thrilling |
MizMyColi: My first love?Lol....Mycoli wat u nid is a Hot sex in a jaccuzi...Fly jor |
ifeness: I believe in intelligence, curiosity, questioning every ideas,teachings and philosophies before accepting them.So wats ur point Exactly.... |
emmyspark007: Lol....if I hear...u will b surprised wat u can do when u r in love with a dickOO7.....Inluv wit a Dick...not even d guy...Ds is Crazy....well if she burns ma RangeRover den I think she's kinda telin me dat we nid a Buggati or Lamborghini..nd we'l go get it ...hmmm...#Simple |
I'l hug her and tel her "Baby don't worry its jst a rangerover....its owk....we'l get anoda one"....Y d rants... |
mimiejacobz: Possibly u r nt amng dose pple she'll refer to as bein handsome in oda words complete d statement..........Bad gal....Y u no finish d statement |
jennylove7575: wetin concern you....ha ha ha...Na you be the babalawo? Ha ha ha ha ha ha....Y u wana reduce...U got sexy nipples...I love Advanced Nipples.....hehehe...soft nd tender...sweet nd lovely....I little tease wit ma tongue surely wud send d balls to a -10 |
Sexipea: Why wuld I borrow airtimeAnd wat exactly are u feeling like |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 49 pages)



