Debayun's Posts
Nairaland Forum › Debayun's Profile › Debayun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Chai una no go kill me 4 NL I don laff tire........ Una no even tald about d topic at all Anyhw pls more insults I won laff more ![]() But on a more ![]() Shey una no notice sey airforce1 resemble bance dat horrific lookn dude wey fit make new born baby ask "God I tot u said am coming to earth but y did u bring me to hell. Airforce1 no offence bt if u were d 1st person I saw immediately I wake up I will almost die fnkn I jst saw a demon lyk y am I in hell fada |
:PIts obvious its a trick nw haha Nigerians neva stoop dat low. Jesus am I dreaming or halucinating haha me a whole me 1st to comment chai I mst gv testimony tomorrow 4 church My enemies ![]() |
I love plus size women anytime any day |
@op ur 4getting 1 of d main purpose ofmusic which is entertainment look d nija we leave in is already full of depression haha can u imagine a man who as nt seen light 4 a week, he is held up in traffic and u expect dat same man to b listening to songs lyk "stand up stand up, stand up 4 ur right by bob marley" y won't he want to commit suicide or even join boko haram with such a boring song bt reverse will b d case if he was listening to songs lyk "u gat me high ooo me gal" or" all my ladies all my ladies kukere kukere lungali or wat ever he said dere" gboju guy una u go 4get all ya sorrows and enjoy da groove *in ibo tone* lyk I will always say music is d solution to all dis terrorismImagine playing one of wizkid songs lyk pakurumo or azonto or psquare's chop my money or mayd ile ijo in boko haram camp and put som fine sexy ladies dere with tight cloths chai d 1st tin dey will sey is "alhamdulilai walai I no go commit am 4 suicide again" *in housa tone* So mr op dis songs r one of d reasons y d nigerian population as nt reduced 4rm 160 million to 10 thousand I rest ma case ![]() |
ikwere militant: come mods if una hide my comments agan I go call my ancestors for una oWat do u mean |
At least nija no dey there ope oooo dis gas make front page jwo |
:oI jst watched d trailer of dis movie and I swear its d baddest film ever done by nollywood its lyk a soft p*rn u guys need to see it either u check it out on youtube or on tubidy dey were virtually unclad touching everywhere touchable walai d end of d world as come *carries bible and sings* "dis world is not ma own am jst a stranger here...." |
[color=#006600][/color]I swear ladies with dis kind of shape make me go gaga I jst love plus size women nd I hate lepa tins yuck!!! |
What of federal university of lokoja(fedlokoja)computer science And Kogi state university(ksu)geology Pls answer ASAP |
Edoboy1: Hmmmmmmm. Me self go look for topic,since na any one dey make front page. My topic will be,"I need N5 to complete my travellin ticket abroad,pls who can help?"Buhahahahabuhahahahahahabuhahahahabuabaabahahauahabahauahabahauahauabahauahauaabahauahabahauahabahauahahauauaaahauauah lwkmd rotlmfao lwtmb4g buhuhhahahahahahahhahahahhakwakwkakwkakwkakwkwkawkakwkkwkwkkakwkwkak nl no go kill me ooooo |
Hey guys una no go bliv am dem post dis thread on yesterday punch and ma name was 1 of d highlighted comments so dis is d feeling I feel lyk a celeb my name is on punch |
991: B1ue Fi1m!!Lwkmd rotflmfao chai una no go kill person Shey she kill u with s3x ni |
U could cook indomie here jst by putting d pot under d sun here in ilorin kwara state |
;DI hate d excessive calls she virtually calls me every 10min I hv to switch off ma fone to get a good sleep. I hate d fact dat every lil fin turns to and argument it drives me crazy. She must nt smell, hear or see me talk to any girl nah die b dat nah so she go start to dey rant untop fone lyk cartoon character nd I must nt hang-up or else am dead It is a big crime and a crime against humanity if I dnt say those 3 words (I love u) chai nah die b dat its lyk unleashing adolf hitler on myself But d fact still remains dat I love her soooo much and I can't do without her ![]() |
Flow I swear I will personally kill u if u dnt finish dis story tomorrow haha do u want to kill me with suspence ni haha abi u want make I gv ur house address to boko haram ni. Nna u beta finish dis story or u want make I die |
JudgeDredd: Stopped reading @ no.2, world is on the brink of nuclear war and this is what u come up wthLooking at history nos 2 is actually right we r actually in our most peaceful era. I stand to b corrected |
Y r nigerians so negative about everything for ur info d house dat was affected by d fire was nt d state house but d personal house of d governor way b4 he got into politics I stay around dat area so I knw what am saying. Y do u guys always see any bad thing dat happens or dat is related to d government as a plot to steal money haha abeg let's always look at matters in diff perspectives. I rest ma case |


