Desperados's Posts
Nairaland Forum › Desperados's Profile › Desperados's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
White in a black skin. Wonderful I fit bet my two balls say dis guy dey run matas. if u know, u know. |
I know say all dis HK chairman & boy wahala go someday lead to all dis stupid cult fight. |
Abeg con complete this story because e nor complete at all without beating. |
Realmi:After dem don allow 100 trucks pass, dem go hold 1 truck. Who go deceive who? |
Dem for beat the boy to death mak he go join her.
"EVEN DEATH WILL NOT DO THEM PART" |
Where are the pictures? I am just feeling like this guy was the girlfriend in the relationship all through their time been together. She don die, he dey happy so he better marry the corpse or remain single forever. |
Na the beans i just dey reason cos the beans don become accomplice. But if u cook am for me, i go stil chop am clean mouth. Abeg mak our police/media nor dey abuse the meaning of SOPHISTICATED. Police Intercept one after dem don allow 50 to pass. Mak dose boys need the gun, dem go stil go collect am. |
The same boys go still pass back go meet police collect the arms when dey need am. Mak dem dey deceive themselves & the ignorant public for social media not me. |
RealistRedpiler:True talk. Same thing i warn all my guys and my younger siblings about too Just dey updated wit the street updates. |
Dis tin don dey happen since na, dis boy own sef na small one. Go delta, benin, sapele, some parts of lagos & especially ghana mak u see beating. Some boys don dey challenge chairman nw sha but back then at 2005/2007, dem nor born dat boy well to challenge chairman. |
There are lots of hidden plots & agendas behind this gunmen story but many can't understand. Its just a part of the political game. Almost same thing wit Boko Haram story then.. |
China say dem wan dey collect their money wey dem loan Nigeria small-small since una Federal Govt nor wan pay. EFCC: We dey tink how to go meet dis people mak we collect our share, una dey dere dey worry us. When una cry finish, una go quiet. |
People wey neva hold knife tak kill fowl once go carry gun. MISSION WASTED. Abeg mak the policewomen for the station handle this ones cos the men go kill them. (physically male & mentally female criminals) Mak the police just castrate dem so dem go just turn complete female. Kudos to the family.... |
Uniquetani1:Oh really? Well i believe u but it seems like it got hold of u this time You just can't wait, do you? u will be together with me soon but after fulfilling the conditions |
Sweetplum:Hey Sweetplum cool it down, i wasn't referring to u in my first statement or do u want the plum to turn bitter? If u just vex, i go run leave u o because u fit go bite my nose frm my phone through nairaland |
Sweetplum:Lol, just lik most girls here on dis forum don't really understand the meaning of being a Feminist so does most guys about Redpill. i love to know how Sweet ur Plum really is and if it beats my expectations, i would hav it for keeps |
Sweetplum:Now u are getting my flow Besides, Alphas are known by their actions(acting) and not words(talking). The lion does not speak but acts instead. |
LagBae:Then i believe u aren't supposed to be here. The thread is for May Borns only but u could also congratulate dem. Besides, wats ur DOB? |
Sweetplum:I understand u but u got it mistaken. You just gave the qualities of a good man and not an Alpha Male. A man might be good and not an alpha, likewise an alpha too. Like i said, an alpha(the lion) leads the pride. I hope you know one when you see one before you fall for him. |
illicit:Abeg who be ur kush dealer? this reasoning only comes from the Most-HIGH-ness Abeg change dealer befor u enter market o |
Sweetplum:I am not sure you really understand the meaning of this statement. Getting married to a real alpha male(a true lion of his pride) is the best thing that can ever happen to any girl or woman. NB: Redpillers are not Alpha males & vice-versa. |
TundeTunapa:For our May Celebrant of today, HAPPY BIRTHDAY TO OUR CELEBRANT NAIRALANDER TundeTunapa MANY MANY MANY MORE YEARS AND RICHES WILL CONTINUE TO BE YOUR PORTION TILL THE END OF TIME. MORE FUNDS TO UR AZA. Enjoy ur day Bro...
|
LagBae:are you a May Celebrant, tell us your date? |
Uniquetani1:I am scared of it cos i don't believe in it.. U can't understand. I rule my pride but u can't belong in it cos u got so much love in u. You would get hurt. As for ur Kiss-Date, i wud only show up if u promise not to get too attracted to me or swallow me. |
Polynek:I don't post anybody. I just wish dem nd sumtimes surprise them wen dey least expect. They knw me rlly well. It was after my birthday i also told dem the date and dey were surprised. I rarely snap pictures so dey never had any to post either. I just celebrate with others in my own way and thats the reason for this thread. |
pocohantas:And what then should we call Beauties who loves GB WhatsApp hoodlums? |
Polynek:Bro, i feel u cos i am also the same way nd mine is even worse cos i rarely go to birthday parties too. But i lik celebrating others and even surprising dem. |
Uniquetani1:Hold it dere Pretty-eyes, I stil have to accept ur date request befor you propose Right now, i am tinking twice of meeting u sef cos u might just swallow me In all my life after the creator, i am only scared of one tin (LOVE) and i can see you have got enuf of it planned to break me down and hold me all to urself but dats neva gonna work. U hav to try harder.. |
pocohantas:My weekend is always okay to me until you decided to spoil this one with those last words of yours. Now i have to remain indoors for the whole of today finding out the meaning of LOVELY in the dictionary. Besides, i am not cheap to fall for that sweet name manipulation so you will have to try harder than that. It seems you still need to learn more toasting skills. |
I burn the rubber but i flush the semen in it first though i don't use rubber protection anymore. Then, i make sure i dispose am myself cos i nor wan hear say my precious akamu(semen) don reach one or two location. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
.....everybody should be careful, naija no save oo, na make God dey protect person




