Destranger's Posts
Nairaland Forum › Destranger's Profile › Destranger's Posts
1 (of 1 pages)
Gud evening nairalanders. I wanted to ask about the genuinety of Jiji. Are they reliable like jumia or konga? Are they trusted? |
Help..... Pls someone managed to withdraw from my account without using my ATM card. I still don't know how.
|
Kriss216:Lol D thing dey embarrass me |
Hello everyone, abeg dis thing has been disturbing me. Whenever I dey with my babe or any girl when I get feelings for, before u know, my d**ck go just rise. D thing just dey weak. There was a time I'm with my babe and she say make I come snap pic with her but my d**ck You know won't permit me. She was very angry with me and I had to apologize. As I dey, she no go fit sit 4 my lap. I dey see my guys wen go dey with their babe for house and all these things no dey happen to dem. I no know why my own dey different. I dor try seek help from Google but no better thing. Though I b virgin and still celibating for religious reasons and I'm 23. Help a brother please. |
foolish fools |
oga, run 4 ur lifeooo. no because of one loose woman go loose d trust when ur boss dor get 4 u. if not u go regret am later |
1 (of 1 pages)