European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Monaco Vs Juventus : UCL (0 - 2) On 3rd May 2017 by didy123(m): 8:25pm On May 03, 2017 |
[color=#000099][/color] e don red for monaco |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Monaco Vs Juventus : UCL (0 - 2) On 3rd May 2017 by didy123(m): 8:09pm On May 03, 2017 |
MrMystrO: Monaco 0-1 Juventus End score. Thank me later take ur hand put am na |
Crime › Re: Deaf And Dumb Man Arrested For Stealing A Car In Lagos(pictured) by didy123(m): 8:01pm On May 03, 2017 |
GloriaNinja: HE MIGHT BE PRETENDING TO BE DEAF AND DUMB IN ORDER TO GAIN PUBLIC SYMPATHY. u dey vex |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Monaco Vs Juventus : UCL (0 - 2) On 3rd May 2017 by didy123(m): 7:53pm On May 03, 2017 |
farouk0403: we. madrid fans we are in support of Monaco any day any time. una dey fear juve na dat y accoding to isoko laguage una plan o failino |
Politics › Re: Why President Buhari Was Absent From FEC Meeting Today - Lai Mohammed by didy123(m): 7:50pm On May 03, 2017 |
fakeprophet: any one else can report about his "buhari" health status but not this certified liar from the pit of hell dat post wey dat bros dey no easy na everytime buhari absence on any meetin e go dey stratagiz lie wey e go give d public i pity d man pass buhari cuz he stil has long way to go bt due to d lie him politcal career |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Monaco Vs Juventus : UCL (0 - 2) On 3rd May 2017 by didy123(m): 7:36pm On May 03, 2017 |
Mexico09: Juve gonna beat Monaco and end R. Madrid dominance he no go easy o juve nd madrid match dey tyt o check history |
Politics › Re: "I Wept Because Of Buhari's Health" - Bisi Akande by didy123(m): 9:02pm On May 01, 2017 |
myobjective: Nigeria need to be restructured, the amount of uncertainty we get the moment a serving head of state is having health issues or incapable of performing his duties us alarming. A number of uncertainties that also surrounds transition from one government to another are also very high. A true federalism and decentralization of power from the hand of a strong central government to the states or region will help to curb these power mongers and help to developed the nation 4get restructuring e no go work d looting for restructuring no go get part 2 |
Politics › Re: "I Wept Because Of Buhari's Health" - Bisi Akande by didy123(m): 8:57pm On May 01, 2017 |
i swear if dat man resign b4 2days he go die do u knw hw it feel wen u try to accomplish a mission nd somtin is ubstructing u too him he reda die onseat fightin corruption.dont 4get army blood dey him body |
Politics › Re: Jonathan Reacts To Segun Adeniyi's Book, 'Against The Run Of Play' by didy123(m): 5:59pm On Apr 29, 2017 |
make dem dey decieve dem self |
Politics › Re: Jonathan Reacts To Segun Adeniyi's Book, 'Against The Run Of Play' by didy123(m): 5:56pm On Apr 29, 2017 |
una dey here dey coment, dem one corner dey laugh us, apc na d worst party so far see dem dey decieve us everyday wt story story dem just dey loot our economy to recession repetance no dey dem mind |
Politics › Re: Reno Omokri Replies EFCC by didy123(m): 7:00pm On Apr 27, 2017 |
correct guy |
Jokes Etc › Re: Nigerians Release Lists Of Kings Greater Than The Oba Of Lagos by didy123(m): 6:57pm On Apr 27, 2017 |
story for d gods |
Politics › Re: Aisha Buhari Presents Gifts To Quintuplets And Their Parents by didy123(m): 6:18pm On Apr 27, 2017 |
go and take care of ur husband b4 d cabals kill am o |
Politics › Re: I Am Christian, Never Told A Lie In My Life – Doyin Okupe by didy123(m): 1:01pm On Apr 15, 2017 |
u worst pass lie muhamed |
Politics › Re: Abandoned N449m: Suspect In EFCC Custody, Threatens To Reveal Owner If… by didy123(m): 12:58pm On Apr 15, 2017 |
this our govt na decieve dem dey decieve all na propaganda |