European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:59pm On Dec 10, 2022 |
Sterling is a joke abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:59pm On Dec 10, 2022 |
See sterling wey oloriburuku Tuchel buy for us... My guy dey play like say na dem dey lead. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:41pm On Dec 10, 2022 |
Hernandez na mumu walahi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:40pm On Dec 10, 2022 |
Southgate na mumu... Wetin make sterling enter this match now? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:37pm On Dec 10, 2022 |
Giroud scoressssd |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:36pm On Dec 10, 2022 |
Giroudddd |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:32pm On Dec 10, 2022 |
Sakaaaaa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:30pm On Dec 10, 2022 |
Emaprince: England must winThey should win jare. Oga na beg we take beg you make dem go house |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:29pm On Dec 10, 2022 |
Omo.. Saka dey ball today.
Fridgeeeee |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:52pm On Dec 10, 2022 |
raumdeuter: Make we support Morroco the non drinkers Tiwa Tiwa  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:39pm On Dec 10, 2022 |
Negodu mbappe ehn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:37pm On Dec 10, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:24pm On Dec 10, 2022 |
raumdeuter: Roland17 and afrodoc2
I dey your back today like eczema Why you no go dey their back like eczema after dem don embarrass your boys comot tournament before competition actually start. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:18pm On Dec 10, 2022 |
Ogbono feli feli |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:17pm On Dec 10, 2022 |
Goal balllll |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:53pm On Dec 10, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:10pm On Dec 10, 2022 |
Nostradamus1: Boss izzou I greet.
How is the family? It is well.. Na Bruno naim do am this thing. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 7:09pm On Dec 10, 2022 |
Ellexy: For a neutral who claims to not give a fcvk, na you dey on Obi matter 24/7 here more than the Batists. Only juju can do this. Yes I don't give a fvck! Yes I go call out una bullshits! If you no like am.. You can worship your juju. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:19pm On Dec 10, 2022 |
Expert17: Pendu is out  Bruno da fraud betrayed him..  Bruno is a traitor! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:19pm On Dec 10, 2022 |
Donjazet2: By page 2000. Nigeria shall have a new president! President Peter Obi. The man who shall set the country on the path to production. Production path wey e no set for Anambra naim e go set for Nigeria, well done. Meanwhile, we are still waiting for your candidate to address the issues/killings in SE. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:16pm On Dec 10, 2022 |
Expert17: 1000
Pendu in the mud Bruno is a fraud!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:16pm On Dec 10, 2022 |
Expert17: Yes sir!!
I love it
Morroco VS Argentina go play final Argentina no go play final bros |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:56pm On Dec 10, 2022 |
Expert17 see as Bruno send Portugal home |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:21pm On Dec 10, 2022 |
Expert17: Watch ball without agenda abeg Oga... Na rubbish Bruno dey play for this match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:20pm On Dec 10, 2022 |
Bruno useless dieee |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:16pm On Dec 10, 2022 |
Expert17: As always, you dey watch back of TV Na the mistake cross wey hit bar you dey use make noise. Asides that one wetin your useless player don do for this match? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:13pm On Dec 10, 2022 |
Bruno na rubbish player. Expert17 hafa your brother? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:42pm On Dec 10, 2022 |
Izzou wahala go dey o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:46pm On Dec 10, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:25pm On Dec 10, 2022 |
EmmanuelScott1: Oga this shit happen everywhere in Nigeria, didn't you see LP women leader, her restaurant was burned, or the the LP guy in osun state that was beaten to pulp for sharing LP's banner, what of the small boy that was attacked in Lagos for carrying LP banner.
I codemn the attack I can see one lifeless body on the floor in that video, but you have literally equated the burning of one LP's lady restaurant, a small boy being attacked and a man that was beaten to a pulp to it. I am very sure I heard several gun shots in that video but we should all pretend like they are one and the same. Wetin even dey irritate me the most na the fact say brothers and sisters go ph00lishly kill themselves on top politicians matter. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 2:10pm On Dec 10, 2022 |
afrodoc2: There are people on this thread that from their utterances we know must have taken part in mob justice in the past. Something wey dey normal with dem obidients be that dem full here. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 1:51pm On Dec 10, 2022 |
GloriousGbola: Hmmm
Now if this was done to an obidient we would be told its oppression.
But in this case its 'waking up'
Issokay Jungle justice dey always sweet people until na dem e touch or their parents or siblings or friends etc |