European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:26pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44: He has been their best player so far
It’s not anyone fault you don’t like him
If una see truth make una Dey talk Abeg rest... Na eyesore |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:26pm On Dec 05, 2022 |
Raphinha must be a togolese.. No football sense at all. Rubbish player |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:23pm On Dec 05, 2022 |
Why this phoolish Raphinha still dey this match ffs. Dude dey make my eye dry turn me shiorrrr |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:10pm On Dec 05, 2022 |
Phoolish Raphinha smh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:53pm On Dec 05, 2022 |
BlaqFaze: And Mendy Fufuna, sterling, joghinhoe, RLC and havertz10. Abeg abeg abeg o!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:50pm On Dec 05, 2022 |
BlaqFaze: only to carry the money buy Twerkling, Kukuruku and Chief Sekurity Offisa Imagine Raphinha plus the players you mention for one team. Abeg o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:49pm On Dec 05, 2022 |
These players just dey waste opportunities anyhow make e no turn cry today o. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:47pm On Dec 05, 2022 |
This Raphinha na better mumu. Na God say we no buy am join the frauds we already get. God forbid |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:37pm On Dec 05, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:35pm On Dec 05, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:29pm On Dec 05, 2022 |
When England go meet Brazil abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:54pm On Dec 05, 2022 |
I hope Neymar no go come spoil match for Brazil |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:20pm On Dec 05, 2022 |
Modriccccc |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:14pm On Dec 05, 2022 |
Get in!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 2:35pm On Dec 05, 2022 |
I am here to read, like and share incase e wan go down  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:33pm On Dec 04, 2022 |
afrodoc2: As a father figure in society yourself i thought you would appreciate the importance of experience.  Na Tuchels type abeg lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:29pm On Dec 04, 2022*. Modified: 10:45am On Dec 05, 2022 |
nihilistjnr: Sterling's hone got robbed last night but armed men
Omo Omo this is really sad walahi! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 10:27pm On Dec 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 10:05pm On Dec 04, 2022 |
Abeg DonJ and Nihilist make una two no vex because I get small question for una. Shey as Senegal don disgrace us today and no more football, make we still dey expect gbas gbos, abi make we go sleep? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:59pm On Dec 04, 2022 |
Ibime: In the words of Swiz123, may he never find another job, even in the banking sector!  Swiz na wicked man loool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:58pm On Dec 04, 2022 |
Tuchel needs to be arrested, prosecuted for all his atrocities against us and jailed walahi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:45pm On Dec 04, 2022 |
Ibime: CSO, Fufuna, Kukuruku, Aubameyang, even Sterling
You can't make this shyt up. Tuchel needs to be rehired and sacked again for that nonsense The mad man was going to convert us into a care home for retirees and permanently sickbay players. I will never forgive Tuchel. In my books he is worse than sarri walahi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:24pm On Dec 04, 2022 |
Ibime: We bought a completely expired Koulibaly
Dude is so slow and out of shape, and looks so heavy. He looks like he will get injured if he attempts a sprint
Tuchel wherever you are, it shall not be well with you for the nonsense you signed last transfer window Don't forget fufuna too. Na God go punish Tuchel. It shall never be well with him. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:59pm On Dec 04, 2022 |
nihilistjnr: Lmao.
Mbappe's babe na trans anyway. Plus senior am with 10years |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:43pm On Dec 04, 2022 |
Giroud is the new goat |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:37pm On Dec 04, 2022 |
Omo see save  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:25pm On Dec 04, 2022 |
obainojazz: Well  I sabi your type well well. If drinking and smoke no dey, na women dey use head suffer am lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:24pm On Dec 04, 2022 |
obainojazz: As no money involved… na to play with sense… pop like four assist and that’s it Talk true your girlfriends you dey play against  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:23pm On Dec 04, 2022 |
obainojazz: I don’t party, drink or smoke 
I fit sip wine once a while but I no be sha to kind of person…. Kaiiii... You must like woman well well |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:19pm On Dec 04, 2022 |
obainojazz: We play Sunday evening here… then I gats go office Monday morning.
I twisted ankle small one time and I no go work… who go give me money 
I go once a while and play like Kanu Nwakwo… don’t dirty me game Loool... You no dey like make your Jersey dirty  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:13pm On Dec 04, 2022 |
afrodoc2: Exactly. When i first got here i was playing bball abd soccer once a week each. Now i have cut down to bball only. It is easy to put on weight but hard to lose it. 100% agree. Especially for someone like obianojazz wey shayo and plenty enjoyment full him body, my guy go just dey blow up anyhow. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:07pm On Dec 04, 2022 |
obainojazz: no worry
I’ll soon marry… if I cook beans, wifey go cook soup…
My guy that can’t cook is about marrying a Zims woman… that’s bye to Nigerian food for him She go cook am for am. Na for the guy to tell am wetin him dey like. YouTube dey dere she go run am if her head dey dere. |