European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:41pm On Mar 04, 2019 |
raumdeuter: onukuguy
We need some expose on nateevs, nihilistjnr, ibime and FBS
where their Stephanie is and how many Grace they have. Who is driving cab for KPMG and who is washing plates for ExxonMobil You no dey shame dayo ....abeg go buy jamb form for your son biko...  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:26pm On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:26pm On Mar 04, 2019 |
Leyqute: Yuropa Diggz. Mend your ways. Help your in-law secure admission so we can move on abeg. Tenkyiu  N.a. raumdeuter son n.a....shebi Him papa dey usa? Make dayo carry him responsibility ojare...n.a. big man...e get money pads me sef  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:24pm On Mar 04, 2019 |
SkimpleD: You just dey catch trips with this guy.
Kuku come my church make we see. Lol...  Bros wetin person no go see for NL  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:03pm On Mar 04, 2019 |
SkimpleD: You just dey catch trips with this guy.
Kuku come my church make we see. N.a. raumdeuter son...I no go fit vex for am like that  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:02pm On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:59pm On Mar 04, 2019 |
JayKayMaybachz: But this Pa Diggz face sef.. 
E resemble all those mehn wen dey smoke jumbo weed Lol...the picture dey dey guy post...the Guy fine well well  :Dbut even for him fineness....the Guy no look like person wey dey him 30s... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:57pm On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:55pm On Mar 04, 2019 |
EarlRagnar2: Report that guy to super mod nau Abi Na true say u dey play home and away  Why? I see no reason to do such...Diggz is just a moniker on NL...the picture he has been posting is not mine plus nothing he said here has anything to do with the person behind diggz moniker. Dude is obviously catching trips trolling diggz....my weyrey scummy brethrens are catching some trips messing around too....even You yourself dey enjoy the story...so wetin wan make me report am? Let him be...when E tire e go leave and return after several months to continue from where him stop... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:41pm On Mar 04, 2019 |
onukuguy: Once i close from work, i stay around Magodo, We'll hook up for some drinks, [b]Bill on you[/b] Abeg use the God is good ticket money use host pastor...I no wan come lagos again...Meanwhile N.a. when you pack comot obalende abi n.a. ikoyi go magodo? I hope you carry Stephanie follow body cuz I no dey come obalende again o!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:09pm On Mar 04, 2019 |
eph12: This one touch me. Where those people that don't believe in jazz? This is better jazz in action Una dey madt well well...fccking scumcvnts!! Bye... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:06pm On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:45pm On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:45pm On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:44pm On Mar 04, 2019 |
eph12: Even the bible say "Settle quickly with your adversary"  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:43pm On Mar 04, 2019 |
SkimpleD I no go pay offering and tithe to your church again o! As a matter of fact...I dey remove you from that lofty position way you hold...you see my enemies surround me wey wan destroy me...instead make you put hand join for prayer...you dey shine teeth Upandan for here abi? No wahaala.....  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:42pm On Mar 04, 2019 |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:26pm On Mar 04, 2019 |
nihilistjnr: me ke
na A40 sabi handle the mofo.
Leyqute na bournemouth spec. He dey only display to Chelsea faithful. Lol...I dey go call bros a40 sharp sharp this Mr Bassey wan embarrass himself today .. Meanwhile I don copy you for that side o! E be like e wan happen... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:21pm On Mar 04, 2019 |
Leyqute: Ekpa Dikks is holding onto the tree like Zacheus the Lilliputian  Mscheeeew! your cure will soon be here.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:21pm On Mar 04, 2019 |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:53am On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:52am On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:37am On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:50am On Mar 04, 2019 |
eph12: Don't involve us in your family issue. Go and settle your brother-in-law onuku and your wife, his sister Thanda fia you dia eph  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:49am On Mar 04, 2019 |
Leyqute: Joseph alala. 
Wetin be my own? Dem no reveal this secret to you for dream? Sharrrap! Blaady Scummite  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:32am On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:54am On Mar 04, 2019 |
Greatihex: Damn! This Dayo is really handsome o. I just pray it is not raumdeuter. Raumdeuter is supposed to be a beautiful man. That picture there can't be the good raumdeuter. Ngbo Laumdeuter? You are suppose to be beautiful? Wait first....greatihex you dey use code call dayo babe? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:49am On Mar 04, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:48am On Mar 04, 2019 |
obainojazz: Diggz name is Joseph He can't be igbo... Probably Akwa Ibom. E don tey wey I know you dey craze...blaady scumcvnt! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:47am On Mar 04, 2019 |
|