European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:20pm On Aug 26, 2018 |
Omo this watford sema no look bad o... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:18pm On Aug 26, 2018 |
Leyqute: Na you sabi jare Yuropa Diggz Leyqute legbegbe  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:16pm On Aug 26, 2018 |
How benteke starts ahead of sorloth still baffles me...  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:15pm On Aug 26, 2018 |
Leyqute: LoooL
I be responsible person abeg Wetin bin responsible get to do with wounding yasef? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:14pm On Aug 26, 2018 |
Leyqute: At all. Crystal Palace are just on a better form than they are. They've only lost to Liverpool since March/ April, I think. Well watford came to collect 3points  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:09pm On Aug 26, 2018 |
Leyqute: Na on top bed I bin dey since. Just tayad since yestaday This man you don go commit abi?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:08pm On Aug 26, 2018 |
Good goal Zaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:07pm On Aug 26, 2018 |
Leyqute: Benteke is a huge ass.wipe.
I was tipping Crystal Palace to claim 3 points here You think watford come count bridge abi? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:00pm On Aug 26, 2018 |
Toooh....a good almost came out of benteke.... Hehehehe...e don happen  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:41pm On Aug 26, 2018 |
Take out benteke.... he has been useless in this game...can't attack and can't defend  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:39pm On Aug 26, 2018 |
Pereira on 3goals  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:39pm On Aug 26, 2018 |
Good goal.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:30pm On Aug 26, 2018 |
Rondon against Luiz .....tooh  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:29pm On Aug 26, 2018 |
sod09: that's Anthony taylor Thanks for the correction |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:27pm On Aug 26, 2018 |
Leyqute: Diggz is the Watford Crystal Palace match interesting? Good game so far but plenty initial gidigbo! Benteke is the most useless striker in epl.... Where u dey wey u no dey watch the match? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:46pm On Aug 26, 2018 |
Chaiiiii.....see miss  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:43pm On Aug 26, 2018 |
Even morata will score that....benteke is useless walahi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:39pm On Aug 26, 2018 |
Watford players with too many harsh tackles.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:38pm On Aug 26, 2018*. Modified: 2:30pm On Aug 26, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:36pm On Aug 26, 2018 |
Benteke and bakayoko should be brothers..
Capoue should have gotten a red for that challenge on Zaha... the ref is a cvnt! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:21pm On Aug 26, 2018 |
Omo bakayoko na oloriburuku...if hin no impress Milan enough....make e no bother come back except as a ball boy or any work not related with him getting on the field. Klopp why?  Why chase my Karius away?  the way this Alisson buy dey bite me for body ehn....see better saves wey guy dey make  I miss Karius  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:22am On Aug 26, 2018 |
Leyqute: I dey like ewa agoyin.
E ku miliki.
Tomorrow fit no easy for una. Newcastle no go wan gree for una Same way spurs fit mess una up  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:44pm On Aug 25, 2018 |
Leyqute: Yuropa Diggz!
How you dey na? How's your weekend going?
I know say your eye go don red anywhere you dey.
Omo shekpeteri  leyqute legbegbe…. omo scummytewon! if na shayo you dey talk about i dey on sabbatical leave right now...no shayo till further notice. weekend just dey dere and i dey ok. you? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:57pm On Aug 25, 2018 |
Omo dem dey enjoy for Southampton o!! Dem dey blast "u can hate me now" by nas  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:55pm On Aug 25, 2018 |
afrodoc2: Bro abeg no vex. Na as e dey hot i type that thing, lol. One t. You are a dangerous doctor  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:31pm On Aug 25, 2018 |
raumdeuter: Between mahrez Sane Sterling Bernardo and even Jesus at least 2 or 3 top players there will be disgruntled
Sterling is English so has the advantage
Maybe there was a reason Bayern management held back on splashing on Martial to see what happens
Sane at Bayern becomes an automatic starter for the national team Ole sane  come collect na....your own na to dey do permutation on how to thief teams players. Oji  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:29pm On Aug 25, 2018 |
Even that useless fernandinho no see yellow chop with him weyrey brand of footie...
Silva own was no penalty....are you kidding me?
Cc Raumdeuter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:28pm On Aug 25, 2018 |
raumdeuter: I'm sure you'll also deny the handball And kompanys red nko? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:27pm On Aug 25, 2018 |
Good job wolves!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:07pm On Aug 25, 2018 |
All this useless players wey dey paint hair....see this f00lish traore as e dey spoil ball  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:06pm On Aug 25, 2018 |
Raumdeuter I sure say u and Atkinson plan sojunu for that foul on traore |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:04pm On Aug 25, 2018 |
raumdeuter: Handball goal and now penalty denied
Diggz una don dey pay referees Which useless penalty denied? Kompany red nko? |