₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,767 members, 8,513,595 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:16 AM

Toggle theme

Diggz's Posts

Nairaland Forum › Diggz's Profile › Diggz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 689 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:21pm On Jun 18, 2018
A40:
Ajah na their headquarters now. Its even worse outside Lagos. Enter PH, IB,Ilorin and see these oloriburuku people in action. They even raided a Uni in Ondo state over the weekend..

It's now a national epidemic
Damn.....Na wa! Till dem kill wan oga pikin or senator pikin or government person naim dem go do something about these guys.

I no dey travel like before again....so all those iB,ilorin and ko...... don tey I waka dem.

So sweet Ilorin don spoil too? I being love that Ilorin town die before.

One of my nephew just got in from the states few days ago....6.3 tall with muscles all over like bodybuilder and a little dreads for head.... I don directly or indirectly turn to him body guard cuz I no fit shout....e no get wetin I wan dey explain give him papa and Mama or grandma if anything happen...so I dey follow am go anywhere him wan go or him no dey go anywhere....even tho say him waka for now no pass ikoyi,Vi and lekki phase1.

Wahala dey this country walahi..... Na the way dem dey use profile people dey make me laff pass sef....
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:45pm On Jun 18, 2018
raumdeuter:
Make una join beg Madrid to sign him na. We heard for many years that Zidane will buy him, Zidane don spend 2.5yrs, win 3 CL resign and he still didnt sign Hidden.

I am hearing Zidane might coach one of the middle east countries, maybe he will sign Hazard for Qatar
alabosi….
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:27pm On Jun 18, 2018
raumdeuter:
Meanwhile, while at the national team with a world cup game hours away, Hazard is still begging Madrid

Eden Hazard makes clear willingness to join Real Madrid: 'They know what they have to do if they want me'
https://www.independent.co.uk/sport/football/transfers/eden-hazard-chelsea-transfer-real-madrid-news-latest-contract-a8404251.html

www.nairaland.com/attachments/7281553_hidden_pngbd13b8f7bf4425c75fe0dc2aead56d2b
mscheeew.....if real madrid dont want him...he can go join atletico madrid na...abi? cheesy cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:21pm On Jun 18, 2018
Etebo did very well apart from the unfortunate own goal which he couldn't do anything about...Rohr should start Ndidi,etebo and iwobi in that midfield if we are to stand any chance. Mikel can come in around 85th minute when we need to park the bus...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:18pm On Jun 18, 2018
sod09:
you talk true b4 then fvck up with your end...go do agidi na grin
even if them see one billion for your account and insist on you dropping cash, na dere your street sense and bargaining strength suppose turn up braah....no be say na dem go determine wetin you wan dash dem when no b say na dem work money put inside your pocket or your account for you....If you know, You know bro cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:10pm On Jun 18, 2018
raumdeuter:
You suppose know say those were the days of military and guys get killed everyday. You know how many people soldier kill for MKO riots around that time.

I knew I didnt steal the TV and I knew that I will probably die if I return home without TV, So I just sat down there, found a guy that knew my house to go bring my mom

digz you be baller, 250k no be anything to you. so you no fit put mouth. The days wey I dey trek from Ladipo to Egbeda or from Allen to Iyana-Ipaja just to save #20 na him police go come collect my life savings

Make I tell you true for the first 23yrs of my life, there was no time 100k dey my account never mind 250k. I cant even remember 50k in my account around that age
I never hear of military men wey dey unduly harass people just to rob them of their cash before.... MKO riot na another matter entirely bros.... not wetin I dey hear say dey happen for streets these days.... na day light robbery by police force dey go on right now....

I no ball anything dayo…. I no go try am give them my 5k self...however I no go also dey f00lish enough to do gragra with those brainless cvnts wey carry gun. I don follow police guys fight plenty times before and even RRS when I never marry and born and wen I still dey waka waka well well for night....however, I never ever hear or witness the type of madness wey I dey hear about from these sars guys before …..

I will advice those who are soft targets due to their age range or looks or money or location to be smart and not do agidi with these animals abeg. keep anything and everything about your accounts or money away from your walkabout phones please and always go about with your work IDs..... always be polite to the ediots when dey stop you and try to be calm even when they harass you.

E b like you never see videos of sars harassing Dr sid, OAP Dotun, they shot at Dj Obis car,scattered Jaywons BD Party, harassed reekado banks, took money from an actress husband after labelling him a yahoo boy etc... all this you can find online.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:37pm On Jun 18, 2018
raumdeuter:
The only time police don ever carry me na when I dey take our black and white TV to electrician for repairs towards Africa 95 because the TV that's over 10yrs old no get receipt and I knew as a 13yr old boy say na to die there sit down with them until someone go bring my mom and not to dash police our family treasure and biggest source of entertainment because of cowardice
I am sure at that age...you never saw or read of a special police unit like sars that use to rob and kill innocent youths almost everyday and they get away with it, right? so it is expected of you not to get scared....but smallies of these days go think twice before them do agidi with sars….you can try that with regular police guys and RRS and be almost sure to get away with it but for this yeye sars gist wey dey fly upandan….. people wey no get station or any means that you can easily identify them with.... they would have shot you or at you first before any stories, so except you really wan exit this world in an untimely manner, without having another chance to fight back, especially when you know you can fight back on a equal level playing ground.... I will advice every young guy not to do unnecessary agidi with these guys.

kindly note.... I go also advice una not to f00lishly drop 250k like sodick aka sod09 did grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:21pm On Jun 18, 2018
raumdeuter:
Assuming that 250k was your 6 months salary that you were saving towards your rent will you give it away

Sodick no wan talk true say as a Moslem brother wey just finish Ramadan eke burst am for olosho joint where he go release 30 days konji
na here ur skills dey show pass cheesy cheesy cheesy if I ask you to tell me why neuer decide to do karius now...you go begin turn amala cheesy cheesy cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:19pm On Jun 18, 2018
sod09:
We got the money back 250k,my brother na real ote na shame catch am tell us 150k b4....them even comot wrist watch angry
We sha gave them 20k plus the wrist watch
The SO too 10k
50k comot from the money sha.....better than none
Cc dig.z, nihilist.jnr,oasis0.07,eph.12 et al
I no even understand una walahi….sotey una start to do fada xmas give the bast@rds wey una suppose dey drag to pay up and sweat like goat wey dem be...…. anyways, na the people wey dem go don go rob come give una money back naim I dey pity for right now...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 1:53am On Jun 18, 2018
airmark:
All hail the defender, who is surplus to requirements at bayern. One mugu will fall for this shitty defender last last.

https://i.imgur.com/tCttqaj.jpg
help me ask dayo wetin neuer dey do for post? karius would have saved that ball walahi cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:02pm On Jun 17, 2018
dayo dayo cheesy cheesy cheesy cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:16pm On Jun 17, 2018
Greatihex:
na you dey show your ignorance. Abi, na only final dem dey play for champions league?
tortoise no gree talk if neuer fvck up today or not for the goal wey dem chop cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:09pm On Jun 17, 2018
airmark:
Obviously the flop of the match.
tite
willian
paulinho
willian
tite
paulinho
paulinho
paulinho
willian
tite
willian
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:07pm On Jun 17, 2018
chaiiii…. ref don sell match cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:20pm On Jun 17, 2018
This Brazilian coach may be another rohr in disguise....how come he removed caseimero while paulinho is still playing ?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:11pm On Jun 17, 2018
Thecassanova:
This world cup go full of surprises
Except nigeria being Uber useless which is a norm!
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:06pm On Jun 17, 2018
Willian can play rubbish sha sad
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:23pm On Jun 17, 2018
raumdeuter:
How many keeper will save every opportunity
But not many keeper of neuers calibre or less will do a Karius and concede some cheap goals na cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:22pm On Jun 17, 2018
Vanquay:
I'm talking about Francis Uzoho grin
Oh..sorry my bad grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:21pm On Jun 17, 2018
Coutinho!!! What a goal cool cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:15pm On Jun 17, 2018
afrodoc2:
Lmao
Wetin the guy do?
[quote author=Obinn.a9 post=68517352] VERY LONG READ. DETAILED BAD EXPERIENCE AT TRIPLE TOWER, OLUTI.

Hello everyone here,
You can call me Tee for now. I want to share my experience that happened on Wednesday to Thursday 13th – 14th June, 2018 at Triple Towers, Premier Hotel, Oluti. There was serious traffic along that Mile 2 side because of tankers. I had to take bike N500 from Second Rainbow to Alakija just because of the traffic. I decided I could no longer continue with the journey and decided to stay at Triple Towers.
I had seen this girl with nice shape earlier but I decided I was finally going to sleep with her. Her real name is Chi Chi. When you enter Triple Towers, there are three towers, like the name implies. One to your right, with the Shawarma and Suya joint close to it. The bar is directly in front of the gate. There is the middle tower, then a narrow bar before the farthest tower to your left, close to the pool area. Chi Chi’s room is Room 19 in the middle tower, just the first level when you use the stairs.

She approached me and I decided to listen to her. She said N5k for short time, I said N2k. She said “oya, let’s Bleep”. I wasn’t ready then, I said okay I would return. She asked me out a bit rudely. First red flag.

I left and after speaking to many other girls and all, I still had her as an option. Later I went out to get water close to the gate, I saw her dragging with two men, as one bleeped her without paying. From what I have read here and all that, I expected the security and the other girls to wade into the matter. However just one fair girl was dragging issues with those guys on her behalf. The girl was threatening to break the guy’s head with bottle as the guy was warning her ferociously. I don’t understand how Ashewo will Bleep without collecting money first or what exactly happened. They all refused to give clear details and I am not sure if they had bleeped in the time past.

They dragged the issue for close to two hours till security joined and people gathered. The place was booming but the issue barely got attention despite it being just outside the gate. When I said ‘Hi’ as they argued, she greeted well but then I jokingly said “you that was using style to abuse me earlier”, she smiled and said “whatever”. Second red flag.

She has decent ass and nice shape. Even though here tummy is protruded. She is chubby with small breast. I just decided to lay my heads there (TTT) and have a decent fucck as a means to manage the situation on ground. I left other girls for her and she asked that I follow her to her room when she finally left that guy around to 12. I followed her and we discussed. She was desperate for a TDB. We agreed N5k. I paid her. She went to pay for her room immediately and bought food and water.[/quote][quote author=Obi.nna9 post=68517357]As she was eating she kept asking that I play songs, we were gisting and the atmosphere was cool. Suddenly I opened whatsapp. She begged that she wanted to chat with her boyfriend. I added the number and we tried changing my DP so she could lie that it was one of the fellow ashewo’s phone she borrowed.

We couldn’t so she left it like that after she looked for fine girls on the internet and in my gallery to add so she could chat with the guy. I did not use my face on my DP, just one image like that so she proceeded. The guy (let me not mention his name) is married but they use to know from way back and she is the side chick, even though she was now fully into runs (based on what I understood). She started chatting and calling the guy. The guy was good looking, average height and he gyms from the pictures he sent her as they chatted. She was obviously smitten but the issue was money. She didn’t even have a good smart phone. She has been rude to the other girls with her uppity nature, so she doesn’t have friends that she can borrow common USB or charger. When I asked her to borrow ear phones so we could listen to music, she shut the idea down immediately.

The supposed boyfriend is married but she claims to love him deeply. She said there were guys sha, from the hotel, from outside and all that but she was still hung up on him. From the chat and my conversation with the guy later (details later) the guy is just stringing the girl along especially as he knows everything about her. What was she expecting? That he would not fucck other ashewos or girls when he was already cheating on the wife with her and the other girls she knows and always abuse him for? That he would eventually marry her? Or leave the wife?
She almost wept as she was calling and chatting with the guy from past 12 till past 2am. I kept on hinting at bleeping me first round so I can sleep, leaving my phone for her if she wanted. She got angry and started speaking very rudely to me. Saying the N5k I paid was for the room and to sleep. She said I could sleep for all I care. I calmed down as I knew it was surely going to be a bad night, aside the hours in traffic.
I calmed her down, gave her advice about the guy. She opened up some more. But I really just wanted to get sucked, bleeped so I could sleep. All efforts to no avail. She told me NOT to “interrupt” her calls to the guy, saying he was her priority that I can sleep for all I care. I was livid but tried to control myself. Imagine shouting at 3am at a girl that neighbours don’t talk to, to come and Bleep you. That would just bring bad blood and myself can’t Bleep then.

She decided she would try, she pulled her shorts, used her index finger and thumb to touch my dick disgustingly and with very minimal effort so she can put condom. She insulted me, I couldn’t even stand as I was angry and exasperated. After 30 seconds, she said she does not have time for all that nonsense, she turned to sleep after wearing her shorts. I felt like hitting her from the back. Only what knows what held me back. I was soooooooo angry. I relaxed and found solace pressing my phone and watching TV series. I finally charged my phone and slept off. In the morning she refused to Bleep me oo from 5am till past 6am. Till 7am she feigned serious sleep. I wanted to shout at her and demonstrate and all that. However, I remembered the last night incidence and how I won’t get anything for all my effort. I tried getting my money or part of it but I knew it was gone. I guessed she paid 4k for the room and bought food and water for 500 naira as she came with just 500 balance.[/quote][quote author=Obi.nna9 post=68517361]I was angry and weak after everything. She refused to Bleep me even once after paying N5k. She insulted me and was very stupid. She said: “I don’t even want to be fucking aside paying for room, I want to sleep on my own.” Imagine a runs girl saying she doesn’t want to Bleep. It is tit for tat. Why enter a trade you don’t want to do, only to frustrate yourself and others. I took solace in the fact that I am more stable emotionally. I control my anger better now and show restraint. I don’t have to embarrass myself and leave trails because of mere N5k and sex. That was why I decided on this approach. I will ignore this Nairaland account hereafter as I didn’t want my tech handle tarnished because of this story.

I chatted with the guy later, and it was obvious the guy was a player. I threatened going there to mess her up or cause some small trouble with two of my guys except she refunds half my money or so. He promised to send me small recharge card and begged me, after speaking with the rude girl over the phone. I decided to forget the whole episode. I just decided to share this here and post her pics, from the chat with her boyfriend. I will remove all this soon and move on with my life, as usual.

It is funny how an ashewo doesn’t want to even fucck but want the money. She is hung up on some married lover, who obviously doesn’t care for and about her. She can’t even see through the whole BS. Life is always stunning asswearrugad!

She clearly told me to sleep that her focus was her boyfriend and that I should not interrupt her. Oh goodness, my brain sparked. After comforting you from after someone fuccked you without paying and I was nice to you all along and even lent you my phone. The bittch is fuckeed up I swear. However, guyman gat move along na. I paid N5k and she no even let me touch bobbi. She said she doesn’t like people touching her, this is someone that has been doing runs for long oh.

I dare anyone here to go meet her and Bleep her and see how she would behave (it might be differen that day though. Just don’t show her the pics and this post though (even though I would remove it soon) but you can tell her so she collected N5k and didn’t even touch the guy. No single Bleep, she no even allow the guy touch breast. I swear I no be mumu, person don tire from everything and it was not worth it. Imagine fighting with ashewo and all that. Money she no get, she don spend am for her gbese, just one funny girl. What will be my gain?!

I am sure The Wisest Men here will gloat about experiences with pay as you go but I don’t care I just had to share the story for discerning nigggas in the house.
Cheers….

PICTURES REMOVED

CC Others, before i delete...[/quote]
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:08pm On Jun 17, 2018
raumdeuter:
Neuer saved multiple goal bound strikes
The one he conceded....why did he fail to save it?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:52pm On Jun 17, 2018
raumdeuter:
Hummels failure is the key point there, its always difficult carrying such a mole and sluggard in defence. In the Cup final vs Frankfurt no Neuer no Boateng yet Hummels was the worst defender on the field again
Key point agreed....tell me what neuer did to help is team in danger?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:50pm On Jun 17, 2018
Ogbeni rauf leyqute legbegbe da Omo scummytewon 1 of scummyland?

Wetin carry you enter prison? Blaaady scumcvnt!

Cc Ogbenileyqute cheesy

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:47pm On Jun 17, 2018
[quote author=Nihil.stjnr post=68521160]Mistake Number 1:


Technically there are two mistakes here. Lodging TDB on her turf is a no-no, or at the very least to be avoided unless absolutely necessary. It sounds like your girl didnt even have a place to lay her head for the night, but that's a minor issue.

The real alarm bell is when she went to buy food and water. Olosho dey get break time? As soon as you paid her, she was on the clock ergo she was your property. Her immediate purpose there was to serve your needs - so all her needs were irrelevant. Her hunger, her thirst, or even her need to defecate were to be suppressed instantly.

The fact that you allowed this makes me wonder what kind of man you are. Imagine going to ladipo market and paying the shop guy for a new gasket, only for the guy to tell you to wait first while he went to buy breakfast, before he gave you the goods you paid for.



Mistake number 2:


Are you a DJ? Did you carry turntable on your head to the joint? You mean after paying a hoe, you actually sat down to chat with her BEFORE sex? Dont you realise that the whole reason you PAID her is to skip the talking and get right to the action? Then she even had the effontery to ask you to play Jamz for her. I hope you at least played Olamide's kana for her- thats a mad song.

Mistake number 3:


Good God. Did she also ask to check her emails? Maybe browse facebook? or even apply online for Jobs. The fact that she felt comfortable enough to ask you for your phone means that you had be judged and found to be a simp. The fact that Olosho you just paid for sex had the gall to ask you to use her phone to chat up her boyfriend isnt a coincidence - she had seen from your mugulistic face that she didn't even have to lie.

You paid her for sex, and she's using your hard earned MB to chat with her boyfriend, while your balls swell up with a 1000 little mugus just like you. Lawwwd

You even changed your DP for the hoe grin grin grin

Mistake number...I've eve stopped counting



You go to a bakery, give the baker 100 bucks, and still have to HINT to the baker that you came to buy Bread? You think the baker thinks you came to buy stockfish? What is wrong with kids of nowadays ffs?


You assume she was insulting you, when really she was telling the truth. Her statement was as factual as saying that you are male.



Oshey. Comforter of Oloshos grin grin

That girl did nothing wrong. You clearly dont consider your time or money to be worth much, and so neither did she. You have no self respect, so you can't demand respect from a hoe. It's just basic.


You were even now chatting with her boyfriend again. Bro anybody that tells you not to worry and to learn from this is not your friend. Your true friends will bundle you and serioulsly beat some sense into your empty cranium with slaps and kungfu kicks. If you dont die after the brushing, you definitely wont do it again.[/quote]Cc pamcode
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:41pm On Jun 17, 2018
pamcode:
As in. I was still laughing thanks to Sod's post seeing Nihilist own opened the flood gate. Mad sense of humor mehn.
I gave up after I saw nihis post.... dude got great sense of humor. I know you don't visit the ashewo thread I will repost a post of his here for you to read...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:37pm On Jun 17, 2018
raumdeuter:
Thats why football is a team game, when one fails in that critical part of the field like in defence it affects everyone
Since you already know football is a team game....after hummels failed in defence what did neuer do to help is team? Or how did neuer acting like Karius help is team?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:34pm On Jun 17, 2018
pamcode:
Lol this one got me. rolling on the carpet.
cheesy cheesy cheesy

You know nihilistjnr is a maduman right? cheesy cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:30pm On Jun 17, 2018
Vanquay:
My own Goalie would never do that angry
Lol.... cheesy cheesy are you talking about same Karius Gea ? cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:27pm On Jun 17, 2018
raumdeuter:
Hummels is in defence to play not to be falling like he is playing on a okro farm
He failed in is duty...I agree. Did neuer fail as regards the goal?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:19pm On Jun 17, 2018
raumdeuter:
Thats because Hummels is the main culprit and the worst player on the field today. That shot how many keepers will save a shot taken in your box after cutting the last defender
Leave hummels and address why neuer did a Karius grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 689 pages)