European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:32am On Dec 15, 2016 |
airmark and chelseafan1 una try well well o! Shey na we no like money ni wey una dey code this tin? Make una dey take una time o!!!!!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:30am On Dec 15, 2016 |
Elnino4ladies: is like we are linked with Draxler You mean that guy who gets injured like everyday? Na EPL him dey come o! How will he stay fit with players like rojo? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 7:56am On Dec 15, 2016 |
DJ Chrisley024 abeg knack us........
Fela - me and you no dey for the same category ....
Thanks |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 7:53am On Dec 15, 2016 |
Gayners lamenting as usual.....  Spy360 you see your life for outside? January never reach lamentations don start....Una never see anything yet! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 11:29pm On Dec 14, 2016 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 11:23pm On Dec 14, 2016 |
Where DJ......Abeg knack me akpako......by terry G. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 8:35pm On Dec 14, 2016 |
raumdeuter: You should know the magic word on each thread
Arsenal na Wenger
Chelsea na Hazard and Terry
Man Utd na Rooney Lol......dayo oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:24pm On Dec 14, 2016 |
elrony: Ramdeuter na terrorist! !!!  U sabi say dayo know how to ginja threads n kip dem bubbling  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:23pm On Dec 14, 2016 |
elrony: Ramdeuter na terrorist! !!!  U sabi say dey engine threads n kip dem bubbling  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 6:08pm On Dec 14, 2016 |
raumdeuter: Baba ibeji my life is firmly in Christs hand No wahala . I thank God. How levels they go? Abeg try start war for any of the threads bcuz sports section dey kind of borrowing today.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 5:59pm On Dec 14, 2016 |
raumdeuter: That means I am always constant. You already know what I will say
Arsenal needed this win more than Bayern. Its a Master slave relationship only the slave needs to prove himself not the master Lol..,..dayo pls give ur life to christ  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 5:14pm On Dec 14, 2016 |
chrisley024: We continue after our game tonight  Thank you. Pls a week party is OK. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 5:06pm On Dec 14, 2016 |
Lana1 this una party quick end oh....wetin happen? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 5:19am On Dec 14, 2016 |
SIRcumalot: no worry, dem go come carry Conte,Emenalo and babaolowo away from Stamford Bridge all wearing cuffs,very soon. Bruv abeg o...! Emenalo only pls! The rest can stay abeg.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 12:13am On Dec 14, 2016 |
SIRcumalot: why this Chinese club no dey spread the wealth reach us for here ? Ramirez now Oscar. Lol.... U guys don't have the Russian n Brazilian konnect.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 11:36pm On Dec 13, 2016 |
Hope Sanchez can see the light so we can use Oscars money to get him...... Meanwhile, they can have willian after 2years for 35million.....  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 11:23pm On Dec 13, 2016 |
PietroRico: what a pathetic tragedy Azzzzzin......PATHETIC fvckers.......  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 11:11pm On Dec 13, 2016 |
Asssnals uselessness got uselessness! What a pathetic club coached by a pathetic coach and followed by pathetic fans! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:45pm On Dec 13, 2016 |
agrovick: Na you be boss.
Hope say baby dey kick Yes bro ,na big girl now. Thanks bruv.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:24pm On Dec 13, 2016 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:51pm On Dec 13, 2016 |
timbros: Phew! We have escaped points deduction because of the City brawl. Fined £100k though.
If the rumour from Metro News is correct, then Chelsea is on the verge of tidying a nice piece of business. It is rumoured that Oscar is set to join Shanghai SIPG in a stunning £52m deal in January. God please, mk this happen. Amen. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:26pm On Dec 13, 2016 |
Abeg airmark or any DJ in the house, kindly help me with felas song - zombie ,for our honorable resident up barka boiz.
Thank you. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:14pm On Dec 13, 2016 |
Ibime: Afrodoc2, oya sharrap. . . . I done compose for Pep. . . .come groove. . .
After the tikitaka, play the blues (A song for Pep)
After the tikitaka, play the blues/ (the blues, the blues) But now The Blues, dem done dey lose/ (dey lose, dey lose) Homesteady dey him 2 by 2/ (by 2, by 2) with Debroslink dey type excuse/ (excuse, excuse)
The title him suppose clinch/ (to clinch, to clinch) disappear like fart of leprous winch/ (of winch, of winch) "Up Barka" fans dey make excuse/ (excuse, excuse) After the reggae, sing the blues/ (the blues, the blues)
After the yanga wey dem make/ (dem make, dem make) Talk say Pep go bring the change/ (the change, the change) Pepi come dey look like fake/(like fake, like fake) EPL done show him face/ (him face, him face)
Dem been go sack Pellegri/ (Legri, Legri) He go China dey coach Jet Li/(Jet Li, Jet Li) cos Pepi football too sexy/ (sexy, sexy) like say Man City get Messi/ (Messi, Messi)
180 million wey him spend/ (him spend, him spend) Still he no fit fix defence/ (defence, defence) But now crayfish e don dey bend/ (dey bend, dey bend) Pepi shakara done end/ (done end, done end)
50 mil ontop John Stones/ (John Stones, John Stones) Everton dey laugh dey go/ (dey go, dey go) Dem done see Pep money to thief/ (to thief, to thief) Guardiola done enter Arif/ (Arif, Arif)
Raumdeuter hail am say na God/ (na God, na God) Besti coachu in the sport/ (the sport, the sport) but EPL expose the fraud/ (the fraud, the fraud) Now he dey pray to carry fourth/ (for fourth, for fourth)
He say he no dey coach tackle/ (tackle, tackle) Na him dem start to knack the fool/ (the fool, the fool) Ranieri want spell him name/ (him name, him name) He done turn Man City to shame/ (to shame, to shame)
Sebi he no want coach tackle?/ (tackle, tackle) Now he dey pray for miracle/ (racle, racle) He dey beg Messiah for result/(result, result) Sotay he buy Brazilian called Jesus/ (Jesus! Jesus!)
But this one pass the Son of God/ (of God, of God) cos EPL, e too dey hot/ (dey hot, dey hot) Etihad fans dem want revolt/ (revolt, revolt) Cos since September no result/ (result, result)
Raumdeuter use wayo dey talk/ (dey talk, dey talk) say forget title assault/ (assault, assault) As long as Manure dey default/ (default, default) He still get Mourinho to insult/ (insult, insult)
But Guinness no be Malt/ (be Malt, be Malt) Though Mourinho get him fault/ (him fault, him fault) Only Sinizia vex as him dey lose/ (dey lose, dey lose) cos now na Conte we dey groove/ (dey groove, dey groove)
After Italy, coach The Blues/ (The Blues, The Blues) Na "Pride of London" wey we choose/ (we choose, we choose) We go dey laugh as Pep dey lose/ (dey lose, dey lose) Cos now na Conte we dey groove/ (dey groove, dey groove) Lol... Ibime Oooo........  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by diggz: 12:11pm On Dec 13, 2016 |
Spy360: Our current team are a lot stronger, more matured and more confident than the previous ones who lost to Bayern. Barring injuries, I have very little doubts that we can beat Bayern.
This is knockout phase. It all boils down to what happens on the night. I also think Wenger is tactically astute enough to plot Bayern's downfall.
No qualms. Wengay is tactically astute since when!? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:47am On Dec 13, 2016 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:22am On Dec 13, 2016 |
pkasso: Over-reliance on stats na im dey worry una. Not everything that counts can be counted. The emphasis on quantitative data in sports punditry these days is just too much. Whatever happened to the old, intuitive observational scouting skills. It's the age of Opta, Squakwa and Whoscored. We all didn't need the number crunchers at Opta to tell us what a great footballer Zidane was. Numbers don't do justice to Iniesta's abilities as a footballer. He is in my opinion the third best player in the world after Messi and CR7. All this talk of Creativity and productivity by Ibime is just pure sophistry. Ibime never started the craze for stats on this board bros! Ur guys actually did...u can ask dayo and his cohorts. However, while they have decided to be biased in using the standards which dey set across board, we are simply helping them do so. So based on dayos famous logic which some ignorant cvnts carry for their head like gala, iniesta is definitely not a good AM. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:25am On Dec 13, 2016 |
raumdeuter: The rational thing will be to show us the footballers with more than 91% pass accuracy over a season and lets see
remove defenders who mostly play safe passes, lets gather a list of midfielders that played over 30games and see those who have over 91% pass accuracy Why do you want us to remove defenders nto ri olorun,? Do you usually come here after removing the politricks/useless coaches associated with the english national team before asking us what trophies they have won? Please,can you just stick with your goal scoring and assist yardstick as regards iniesta? Ha fe stories of beasting finals,91% pass accuracy, bossing and the likes....... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:24am On Dec 13, 2016 |
raumdeuter: This isIniesta stats in 2013/14
A player with 91% pass accuracy, Is that one obese fattybombom dey call unproductive. A player who won MOTM at CL final, World cup final and Euro finals Since when 91% pass accuracy turn yardstick? Why not add dribbling ,bossing and co. so,we can totally ignore your initially position on goals scoring and assist? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:03am On Dec 13, 2016 |
donjazet: Out of curiosity, writing werey mean? Madman = werey.. I am sure airmark knew I wasn't serious abt it tho! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:12pm On Dec 12, 2016 |
airmark na werey I swear........ 200usd vs 1000usd.......  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:08pm On Dec 12, 2016 |
landinfo: For me, I would take an Iniesta/Zizou/Modric/Xavi (their creativity) over a Lampard.
Iniesta + Zizou + Modric + Xavi don't total 50 career goals, still footballers & pundits rate them ahead of Lampard....infact give me the only English talent to play footie (Paul Scholes), I take him over Lampard without blinking Thank God you are not a coach.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:48pm On Dec 12, 2016 |
Pep Man city have spent 167.50 million already. We are waiting for January. |