₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,629 members, 8,422,933 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 05:27 AM

Toggle theme

Dipson546's Posts

Nairaland ForumDipson546's ProfileDipson546's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 35 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:47pm On Jun 16, 2016
me I no say some people are there reading husband & wife discussion, dem do like say dem don sleep, ... abi na observing or watching mode una dey .... se una no go go sleep now....?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:44pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
Dat kind love mata.
Anu, u no dey go sleep?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:40pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
grin
see me see issue. yormee con see dipson o. Mak I charge my property in peace u hear leave me o
iyawo, dis one na love matter naa.. y calling yormee ...hmmmm Anuoluwaposimi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:34pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
Go to bed ohhhh it late. U beta go wit missbeebee now yhmmm
No naa Anu, I was only joking with her na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:23pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
Abi even self kapable is still honey mooning u just came back to pick some stuff
Anu ti emi nikan , how far naa... am missing you oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:22pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
make Kapable75 catch u 1st.
me weh don marry already?
I jez came bk from ma honey moon fa.
forget that thing.... na for secrete madam.... no let anybody know oo.. even Anu, sheboss, coyy, yormee, titanium , phaty2014 and others no go know.. U understand naa.. no tell any body say I LOVE YOU oo. so gbo?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:14pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
pls who is dipson546?
your potential husband..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:08pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
misconduct of d highest order!..Lolzz
I still remain untouchable.
Madam, na Dipson dey talk ooo.. I say i won touch u
missbeebee:
misconduct of d highest order!..Lolzz
I still remain untouchable.
Madam, na Dipson dey talk ooo.. I say i won touch u
missbeebee:
misconduct of d highest order!..Lolzz
I still remain untouchable.
Madam, na Dipson dey talk ooo.. I say i won touch u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:03pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
Which mind? undecided
Romantic mind ni ja we iyawo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:02pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
u understand!
Touch not GL ladies!
madam no be GL guys you go tell , na people from outside get that one ... oya in fact I wan even touch you self
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:00pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
Dipson546 dey call u, n ure complaining. if Mr Boxers call u nko?
abi ooi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:59pm On Jun 16, 2016
Titanium38:
Observation mode activated! lipsrsealed
( private message , everybody close your and pass by .. this message is for Titanium)..,Iyawo(titanium) could u pls come out side , I dey front of your house I wan see u,.. se u no dey hear word abi amebo I say close your eyes ...lolzz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:56pm On Jun 16, 2016
coyy:
una dey use glasseshuh

I said all except my boo.

una wan call me finish dis nyt



I no even knw where to turn to.

even dipson546 dey call me.. dipson, u e nt permitted to call me at nyt o. u a man fa
lolzz. must u say it?...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:54pm On Jun 16, 2016
coyy:
are u with titanium38 cos she sef dey look lyk looku looku.


seems anuoluwaposimi sef dey look

and mzshyshy is missing. dipson. where is shy,?
Na me and Anu dey rob mind for here,....thought I think I will be leaving soon cos she wan sleep , so na for Titanium side I won go crash sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:50pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
All d ladies here are untouchable fa.
Nna dey hear prophetess?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:48pm On Jun 16, 2016
sheboss:
Honey u even included my name fa. Am not availaboo na
I give you news yesterday say coyy don dey look for another person after you sign contract with me and u still dey askam say him include your name... na wa for u oo, u suppose don know naa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:44pm On Jun 16, 2016
iyke1989:
lol...na dipson now?...always thought it was youhuh
me ke? bros,na wetin I do naa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:42pm On Jun 16, 2016
yormee:
Take Coyy and Iyke outta the scenario! I can handle others all alone wink
Abeg Yormee wait make I carry Anu out first before you begin dey handle them ooo... Anu oya let's go ooo....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:41pm On Jun 16, 2016
coyy:
Viewing this topic: omonighoblessing ( f ), mbanonwanyi ( f ), iyke1989 ( m ), favored11 ( f ), coyy ( m ), Titanium38 ( f ), yormee, Anuoluwaposimi( f ), missbeebee ( f ), sheboss ( f ) and 2 guest(s)


c how many female we've got in d city tonyt..
where is dipson546 when u need himhuh
guy, I dey I just dey here dey watch una,
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:59pm On Jun 16, 2016
yormee:
See short boy dey call me short oh!

Ayam 7inches long fa!
lolzzz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:43pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
M gud dear I don dey greet u teyy teyyy u know just no lolz. M fyn anyway so how u?
ayam fyn now that you are here... lolzz
eyin ore mi Anumi to de ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:41pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
Lolzz..ifa hear say I dey dat pix!
dey neva born me dat tym na.
hmm , you don forget that time when me and you dey always go them Anuoluwapo, coyy and Yorke house...

See Yormee for that side as him short....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:38pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
How u? I no even get strength 4 ur wahala 2day so no start. Mak I just dey watch lolz
madam u must talk oooo....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:14pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:
I'm fyn dear tanks 4 checking on me. Hop ur day wasn't stressful ?
Anumi awayu nao...?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:06pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
yepp..had a splendid day too.
Ope ooo.. thank you God
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:04pm On Jun 16, 2016
iyke1989:
ME: Hello dear. GIRL: (No reply) ME: How are you doing? GIRL: (No reply) ME: 30769944262541 GIRL: Wow! Which network? ME: Cartoon Network! Idiot! grin grin
you for say thunder fire am...lolzz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:03pm On Jun 16, 2016
sheboss:
Haba! u no fit recognize ya wife? abi u wan deny am now
lolzz ... Anu self dey there...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:01pm On Jun 16, 2016
sheboss:
grin grin dis guy ya high on Osogbo weed fa. shey na u dey bendown dey look d speaker fa?
Madam me I no dey there oo... no be you carry that baby for back nii??
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:17pm On Jun 16, 2016
yormee:
grin You no try, walahi!
yorme you know see Sheboss carry baby for back?..lolzz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:11pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
Gud evenin dearies.
Sheboss, Dottune,Dipson546, grandpa chumaster,Dream2 ( thanks 4 ur inspiring foods 4 tots)
I sight una fa.
hope y'all had a splendid day?
yea sure Iyawo...what about you?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:07pm On Jun 16, 2016
THROWBACK...!!

that's coyy that year, yorme at the left side, Anuoluwapo, misbeebee, titanium, hmm look at shebiss beside Anuoluwapo, o boy Chumasrer still young back then .. hmmmmmm, Guy guy see Phatty2014 beside coyy..lolzz

NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 5:59pm On Jun 16, 2016
ruthobaz:
Bros if I see interesting novel, food no dey come mind again. Besides, who gossips nowadays? na gist dem dey call am wink
so how many people u don follow gossip ( gist ) today?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 35 pages)