DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 81 pages)
Nd now dis night...... 👇👇👇👇👇😁😁😁😁😁😁😁😁😁
|
De kind form I dy dis week ..... Na onli God knows😁😁😁😁😁😁 Dis was yestaday👇👇👇👇👇👇👇
|
Micah70,,,,,, my broda..... I promised u 10K if my 520k potential winning tickets clicked right?? De last game was dis past Thursday, Galatasaray to win vs Poak....... God so kind dy deliveredfor me😁.....since dat day,,,, na meriment til now😁😁😁😁😁😁 no vex say i neva com onli since den Please drop ur acct details for me and receive it sharp sharp🙌🙌🙌💥💥🥰😎😎 |
Dey say DJ where u go...........😁😁😁😁😁😎😎😎😎😎😎😎😎😎😎 |
Micah70:No loud am Nwanné m nwoké...... U na 1 out of de 2 persons I am talkin abt..... I wil neva forget de 1k u sent to me somtym bck wen I realli needed it,,,,👏👏🙌 |
DiskJokeyManic:If dis my game drop now,,,,, I don know 2 pple for here wen I go share 10k each to.... I no wan tag Dem but e dey mind.... I know pple wey dy for me na.....😍😍😎🌝 |
""""Why did you not drop your tickets earlier for people to play""" Comin frm some1 who also played different tickets nd didn't drop it oo,,, just jealous nd frustrated becus deir own game casted..... so dey look fr who to pure deir frustrations on.... Na una wy dey take dem serious get tym😌😌 |
bigdawg7:I go lie Fr u.......? Na de onli tin I wan dey do fr here henceforth b dat,,,,,showing off my winning tickets,, do giveaway fr de few pple with Future here,, quarrelling nd trolling ✌️😎😍💥😍 |
Reloadedisraelp:I get.... But e go boom💥💥💥😍😍😍😍😍 |
Livewire5:Make I even follow u nd Realitykings accts,,, so I go fit dey spoil work well for una😁😁😁😁😁😁 |
Livewire5:E pain am😹😹😹😹😂😂😂😂😂😂😂😂😂
|
No problem sha...... I don count my loss....... Dis weekend I go nack 20k fr 10 odds🤧🤧🤧🤧🤧🤧 Mtcccheeeew |
DiskJokeyManic:PSG casted de other as I played dem Away win or Over2.5 against reims nd dey played 1-1.... De other ticket escaped because I played dem Win either half dere So I would've been smiling to 200K plus yestaday ![]() |
|
oyewale0001:Congrats boss😎😎💥💥💥😍😍😍😍.....
|
LOL! ![]() |
Na onli Oyewale I tag nd give my game to ooo..... If u lyk go stake am,,,, if e cut u come here dy insult ur mama nd papa tinking say na me u dy do..... 🥴🥴😎😌
|
DJ the village headmaster is bck to send many of u back to village....😹😹😹😹😹🙂 As usual, feed them the bad games nd keep de good ones to urself.....😁😁😁😁😁 That's by de way...... Oyewale0001,,,, today till weekend.... BB9D299 22A8FD 22CE74A
|
Reloadedisraelp:To b honest,,, it hurts me wen I troll my fellow tribesman,,, go nd check de list of pple I wile away tym trolling wit here when I'm free from work.... U can neva see an Igbo name dere,,,, but some of my tribesmen no jst wan get sense..... Dem no wan comot eye fr my matter as me sef no send deir matter fr dis forum🥴 |
AlphaNugget:Weda na u or nt.. Dat one concern u..... E no realli dey move me.... AlphaNugget:By de way,,, u sound lyk a retired troll with certificates.....🙂🙂 Watin I just wan tel u b say no dey carry dat ur Oversabi come my side,,, if not,,, I might b forced to frustrate u till u come out of retirement wit dis ur account nd many odas... Peace...✌️ |
AlphaNugget:Na him make u rush go clone my acct ba?? To show me say u be master troller😂😂😂😂😂 I no jst get ur tym,,,, if not,,, U for clone my accts tire oo🥴🥴..... I neva fr once find u come,,, Respect urself nd stay ur lane,,, that's all I hve to tell u oo👍 |
AlphaNugget:Na de onli tin I wan address Fr dis post b dis.... Point of correction,, we benefitted from eachoda,,,,infact u benefitted more from me sef bcus if I didn't share de guy's acct fr u,,, u would Neva hve seen his game to play dat faithful day..🤡🤡 jst lyk if BankyW did not sponsor Wizkid,, if Olamide did not feature portable,, If donjazzy did not sign rema, tiwa savage etc,,,, u might nt know who dey re today,,, I showed u de way nd u cashed out from it.... So I am ur benefactor,,, u should b veri veri grateful to me nd not sounding lyk u did me a big favour on top 5k u gave me,, out of the 90k plus u won frm my update ooo🤡🤡🤡🤡 |
Aside my troll partners which re Samueltemi337,,, Realitykings nd Abba190,,,,, I no dy find any oda person trouble fr here oo Sometyms na una dy find me come oo... Una go jst dey make person talk anyhow sha.....🤡🤡 Mtcheeeew........ Make I go buy Amala and ewedu and gbegiri jaaareee🌝 |
AlphaNugget:Am I right or not?? U wan deny?? abi I should post more receipts?? all dat while u dey do dose ur wicked acts of collecting giveaways multiple times wit ur oda accounts,,, I was screenshoting dem nd keeping on my phone,,, bcus I know one day u go dis ur Oversabi com my side den I silence u once nd fr all ![]() AlphaNugget:No sirr,,, I am not takin anytin to heart,,, I am jst telling u de kind of person u re🤡🤡 U re talking Abt “““Helping the community””” wen u re busy eating wat belongs to “““The community””” alone😹😹😹😹😹😹😹 Now tell me,,, re u of any different from our Politicians?? 🤡🤡 |
AlphaNugget:Is dis not u 👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇👇 Despite de fact u knw pple are going tru alot,,,, u den see who want to help pple with some token,,, nd a veri veri veri veri veri greedy person lyk u want to collect multiple times wit ur oda nairaland accounts.... Nd dis is hw u hve been operating fr years here on dis Nairaland,,, collecting giveaways meant fr many pple fr urself wit ur alternate accts If dis is not wickedness,,, den I don't know wat to call it....🤡🤡
|
AlphaNugget:Watin concern me nd u to dy request my numba....?? U b lyk person wey I go lyk give my numba to?🫤🫤.... U no reach na😌 |
One more 2 go.....😍😍😍😍😍😍😍😍😍
|
abba190:U b winch😭😭😭😭😭😭😭 |
abba190:E don cut😭😭😭😭😭😭 |
DiskJockeManiac:Ohh,,,, dis kind tin dey pain u??.... U no quick talk na😎😎......U neva even see anytin.... Brace urself up,,, coz dis is jst de beginning😍😍😍😍😍
|
DiskJokeyManic:I just lose 10k fr person eye nw nw,,,, u no see dat one.... Na game wey I play since Wednesday wey manage dey go b ur problem....?? Can't u see my stake??..... I am sure of de game na him I stake 1,600 and 1,200 fr de 2 tickets?? 🫤🫤🫤🫤🫤 becus I b Mumu nd i wan dey gamble all my life ba?? I no wan hammer at once leave bet fr good abi?? 🫤🫤🫤🫤 Alphanugget or whateva ur name is,,,, like I have told u,,,, I am not sportybet or any betting app u use dat collected ur money.... If e pain u say u lose ur money,,, call deir customer care,,,, insult de hell out of dem nd Afta dat, u Deactivate ur betting accts,,,, dat is hw to react👍👍 channel ur frustration to de right places👍👍👍👍 I don tel u |
AlphaNugget:I dont undastand what u mean by """u will drop bad games and secretly play ur important games"" .... 🫤🫤..... U re tryin to sound smart but at desame tym sounding so so so stupid..... Don't I play dis so called """bad games"" too??.....🫤🫤... Or garri nd salt has blinded u to see dat I do stake on dem too??🫤🫤🫤🫤 If I begin to drop de numba of games I play in a day,,, hw many can u play??.... Or should I show u my transaction history??.... I lost notin less Dan 40k plus today.... Is dat wat u want fr urself....?? Don't u tink I if know dis ""special games"" u talk Abt,,,, i should b a billionaire by nw??🫤 u re just sounding like a frustrated baby punta who is sad becus he lost his money to gambling........🫤 Oga,,,,, hve I Eva asked u or anyone y u re not dropping ur games for people to play..?? Have u Eva dropped a winning ticket nd I cautioned u on y u did not drop it here earlier?? Dat is becus IDGAF wit u or ur games..... I no dy even notice u fr here at aaaaallllllll.......... See who is talkin about Helping the community 🫤🥴 Desame u dat collects Giveaways meant for Everyone countless times wit ur alternates accts??🫤🫤 Wil u swear dat u did not play any game today??....😐 Y did u nt drop it here fr odas to play too? I dnt know if u made dis post to gather Likes,,,, to sound Smart or out of frustration..... But dat one is fr u nd ur households,,,,, E no realli concern me... I jst want to let u know dat I am not sportybet or football..com dat collected ur money..... Respect urslf and stay on ur lane🧏👍 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 81 pages)


