DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 81 pages)
DiskJokeyManic:😍😍😍💥💥💥💥
|
Dis 1 suppose sail through.....🥴🥴🥴🥴
|
DiskJokeyManic:If not for Ariwodo 2 odds,,,,,, my generator fr tink say I don die becus as I fr take abandon am fr dis kind inflation ehnnn..... ![]() Shey na me fr still carry my sweat money frm my work go dy buy fuel 1200 per litre??
|
🥴🥴🥴🥴
|
Omoh I go cashout jahre...... I no fit wait🥴
|
Anoda sweet day....... ![]() |
Is it safe to say Boooooooom? 😎😎😎😎
|
Oyewale0001..... Ariwodo basketball
|
Iretiduro:I am here...... Oya tel me wat u want🌝😎😎 |
akwesenana: ![]() ODOTEKOM ANIEMA OFFIONGUDO,,,,, de Akwa ibom criminal.....😂😂😂😂😂😂😂 Na lyk dis u take dey get de 50K wey u dy use knack Olosho? 😂😂😂 |
abba190:Help u??...... U....?? I wil ather watch u d!e nd den contribute massively fr ur burial arrangements Dan to help u wit even de smallest of amount to survive......😍😍😎 |
Reggaero:Ok o ...... No wahala.... No ask me y I no dy like post game "For people to play" later oo Good luck in ur quest in looking fr staking power👍👍 |
DiskJokeyManic:So none of una play??.....🫤🫤 U don see dat tin wey I dey talk ......na 15k I pay for dis VIP oo com dy drop am Free of charge for una... Yet nobody dy play...🫤 But If I decide to onli dey flaunt winnin ticket,,, una go begin ask me us#less questions of y I don't like sharin games🫤🫤
|
abba190:I am among de veri lucky ones oga..... I am always on profit evry season😎😎...I kid u not.... I am jst talkin for odas🥲 |
Dis betting tin sha ....... E dey favour some people,,,, while some people re jst soooo unlucky 🤧🥲🥹 |
Runnin ticket.....😁😁 6 more 2 to go
|
Yes penalty scored na - 15 odds For just 1 game normally😬😬😬😬😬😬😬 |
Hungary game ----penalty Wales game ---- penalty Sweden game--- penalty Italy game----- penalty France game--- penalty Turkey game--- penalty Ukraine game--- penalty Onli Germany game neva get PK yet for dis night games...... See money ooo😬😬😬😲😲😲 |
Turkeeeeeyyyyyyyyyyyyyyyy😁😁😁😁😁😁💥💥💥💥💥💥💥 1-2 Booooooooooooooooooo💥💥💥💥💥💥💥💥💥😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁 |
Yesssssssss turkey 1-1........😬😁😁😁😁😁💥 Hold on pls turkey🤲🤲☹️ Abeg oooooooo |
oyewale0001:Boss Oyewale...... Wen u see a code on footballdotcom,,,,, copy it nd go nd load it on sportybet,,,, it will show u desame game as to how it will show on footballdotcom Footballdotcom code will load on sportybet,,,,,, sportybet code will load on footballdotcom....👍 Dey re owned by desame company,,, hence de reason dey made it dat way.....👍👍 |
Turkey pls draw abeg 🤲🤲🤲🤲🤲 |
Which kind yellow card France dey collect like dis.... Mak Dem no go collect red o.... Italy wan kill Israel wit possession.... Goal suppose enta soon Turkey abeg win or draw abeg......🤧🤧☹️ |
AlphaNugget:I swr.... Mak 2morro jst go wel make all man jollificate....☺️ |
SoftSport:I dy mad 2 play Under or Straight win fr Basketball...?? na onli over I dey play oo......... even wen I pick a random code online,,,, if I see Under or straight win,,,, I dy comot am sharp sharp |
Basketball.....🥰🥰🥰🥰🥰😎
|
abba190:How...? De basketball don play alreadi.... E remain France X2 |
Make I still share Ariwodo 2 odds V.I.P 2day for free😍😍😍😍😍😍
|
My vex wit dis kind tin be say after investigations now and e com turn out say na lie Nothing wil happen to de lady,,, she go waka scot-free....🙂 |
Anytin wey concern H€ad$lammers,,,, I don watch my hand comot from am
|
IyaTola:U re wasting ur time replying some1 who can't go a day without entering Nairaland to beg nd scam pple?? If he starts workin now,,,, how will he be joining de work and scamming pple togeda?? .... U don't know de famous Nairaland Scammer called FatherCHRISTMAS...?? He is de one na...Don't mind him,,, he is online joking. Wen he is ready to work,,,, he knows exactly wat to do |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 81 pages)