DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 81 pages)
Oyewale0001,,,,, e be like na u hammer big money today,,,, congratulations oo ..... E no easy at all.... 🙌💪 |
Septagon:Eseka22 abi Eseka12 ?..... ![]() |
Samueltemi337:U don chicken out as usual..?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I don come back from work..... I get ur tym... Make we play small...😎 |
E go go mute as usual😂😂😂😂😂 |
Samueltemi337:Dis ur defence mechanism of "He has to quote me twice"" "thrice"" wey u dy always use dy lame... Very lame....😎😎 I dy quote u lyk dat becus I wan realli realli see dat tin wey u wan do.... ..... I swr to God.... I am so interested in it ![]() |
Baldwretch:Yes,,, dey nd 1xbet no difference.... Na just de name 😋😋😎 |
Samueltemi337:Hw did u go from threatening fire nd brimestone to now bein so scared of quoting me? ![]() Dis type of cowardice I neva see before oo ![]() |
Samueltemi337:I swearrrr..... Alabi bad,,, Dem collect evrytin within de twinkle of an eye.... Even 5k I no chop inside dat money😭😭😭😭😭😭 Alabi na bastard oo😭 dats by de way .... U dey fear to quote me? |
Baldwretch:Yeah |
Realitykings Samueltemi337 Dis life sha,,,, hw person go go from threatening to deal wit u nd stop u from visiting a particular place ever again,,, to start avoiding u all of a sudden??.... ![]() I tell de two of una to gang-up come,,, una nd all una alternates go run kitikiti Una tink say I dey play..... ![]() De offer is still open oo,,,,, na dat lesson una wan teach me I wan see gon gon 😎😎 |
akwesenana:I bin tink say u smart na,,,,, if I type straight Fr de two accts e go cast na,,,, I suppose write well fr de oda one den dy write rubbish fr dis one so nobody go suspect na🌚🌚 dats by de way.... For dis past 2 days,,,, ur bambiala jst too much anyhow,,,, De Ashawo money neva complete? 🌚 |
Samueltemi337:So na lyk dis u com begin avoid me finally??.... ![]() Afta all de mouth?? .... I think say u nd ur broda Realitykings been wan teach me lesson?Watin come happen? ![]() |
RealityKings:Stop fr whre??... Na jst de begining be dis Na dat lesson u wan teach me I wan see..... ![]() |
Antivenom:Hw come no one has mentioned Paripesa to u....? I was expectin some1 to tell u dat..... Dey have nice shots options too...👇👇👇👇👇
|
Make I arrange 20plus odds......😍😍😎 |
Mrwhite09:I swearrrrrrrr,,,,,,,, Dem don collect de money finish since bfor international games sef,,,,, 😭😭... I have even run into debt becus of dis satanic Alabi....😭😭😭😭😭 Now I have no money to gamble again😭😭😭... I don begin sell my properties sef....😭😭 Nd u warned me nd odas we no hear ooo...😭😭😭 U re truli a prophet
|
RealityKings:Chaiiiiiiiiiiiii,,,,,,, dis guy too get sense..... E don catch me nd my alternate😭😭😭😭😭 |
DiskJokeyManic:Locomotive Moscow.....🤧🤧🤧🤧 |
6FDC560 D03C30A Same game,,,,,,,,few editzzzz 😍😍😎
|
Slow nd steady....😍😍💥💥💥💥💥
|
I can neva trust dis gender🫤🫤🫤🫤🫤 It is veri veri rare to see a Nigerian women dat will love u "For who u re""" .. ![]() ......I want to believe de man has money nd she knows he does hence de reason to want to marry him ![]() |
All dis pple wey dy follow me everiday,,, where una dey follow me go..? watin una want...?🫤🫤 I b village tipster ooo,,,, na straight back to una father ancestral lands I go send una go oo
|
Reloadedisraelp,,,,, how fr?? U used to be veri active here,,, watin com happen? ![]() e be like Tinubunomics don humble u abi??...... ![]() |
God1000:So desame u wil accuse him of now using de money people re donating to him fr de building of de schools to be living lavish......? Ediot😐😐 |
C |
oyewale0001:Ok boss🙌🙌🙌🙌 |
DiskJokeyManic:
|
Oyewale0001 1xbet AJ1UM
|
Dis fool mama no go come apologize beforehand now oo but wen hand touch am now,,,,, she will come out to beg Nigerians to help her beg who arrested her son to release him......🫤
|
Thank u Barca women....💥💥💥😍😍😍😍
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 81 pages)

