Sports › Re: Guinuea Bissau Vs Nigeria: 2027 AFCON Qualifier (3 - 0) On 29th September 2026 by DMCA: 7:07pm On Sep 29 |
Wotowotoman: 3 goals. Na wa o. I still wan know when these people dey come back. Just to check something  TotoTotoMan why u d vex?  |
Travel › Re: Beer Truck Crashes In Lagos, Residents Rush To Drink Spilled Beer by DMCA: 6:21pm On Sep 29 |
Peter Obi Anambra investment ooooooo  |
Politics › Re: Otedola Has Dinner With Tinubu In France by DMCA: 5:38pm On Sep 29 |
VanuatuWycombe: Nah. You ke? You no fit.
But wait o. Na Ondo she tell me say she dey go nah.
Hope no be wetin I dey think? My Cuppy go london for fashion week  Your own dey Ondo, I dey sure  |
Sports › Re: Guinuea Bissau Vs Nigeria: 2027 AFCON Qualifier (3 - 0) On 29th September 2026 by DMCA: 5:36pm On Sep 29 |
netzro: Nwabali is just too lazy na IPOB, wetin u expect?  if to say na mkurummiri him suppose catch make e no fall, u know how e for be  |
Politics › Re: Otedola Has Dinner With Tinubu In France by DMCA: 5:32pm On Sep 29 |
VanuatuWycombe: Abeg, no touch my Cuppy o ☹️As e be so, na to pick date e remain o. 🦹♀️ I just wait for am make she return from london  make i put something inside am  |
Politics › Re: Otedola Has Dinner With Tinubu In France by DMCA: 5:09pm On Sep 29 |
|
Car Talk › Re: What Would You Do In This Situation (picture) by DMCA: 5:00pm On Sep 29 |
Na only one person i need mark  even if na 6 months, later one of dem must cripple. I no need money for damages na d only thing wey go calm me be that.  I be d worst creature to try for Nigeria I no d forgive, even if I no talk  |
Crime › Re: Edo Special Court Sentences Four Kidnappers To Death In First Verdict by DMCA: 4:49pm On Sep 29 |
|
Politics › Re: The Return Of Subsidy VS Subsidy Removal. Where Do You Stand. by DMCA: 4:13pm On Sep 29*. Modified: 4:44pm On Sep 29 |
Subsidy should stay removed.  |
Politics › Re: Barau Sacks Aide, Rashida Adamu Over Anti-APC Activities by DMCA: 4:10pm On Sep 29 |
Jayhome24: That insult on everybody is one of the major reason I h8te them passionately. Make mama seun come serve u 2 plates of goat pepper soup and 1 big stout  |
Politics › Re: Barau Sacks Aide, Rashida Adamu Over Anti-APC Activities by DMCA: 1:53pm On Sep 29 |
Jayhome24: Yes good one in 2023 I also sacked one obidient working as a supervisor in my agro Allied centre.
I don't want to see anything obi around me regardless tribe or religion affliation I will send your a s s out of my sight with no remorse. I h8te dem.passionaely the way i h8te cultist... dem be people wey no fit ever use dia brain  anybody wey support obi d defend am by insulting people, i no fit take that person serious for dis life ever again.  |
Travel › Re: SA Toddler Stranded In Nigeria Flown Back Home After Diplomats Raise Funds by DMCA: 1:50pm On Sep 29 |
RandDigital come and replace her  |
Romance › Re: "High Taste, No Job” Deji Adeyanju’s Comment About Nigerian Women by DMCA: 1:47pm On Sep 29 |
u want make jennyclay work normal job?  how she wan take d upgrade her Nigerian used iphone every year?  |
Food › Re: Why Nigerians should stop boiling eggs, rice together – Experts by DMCA: 1:44pm On Sep 29 |
Caaz go gree hear?  how she wan take d post see food wey she cook with 500 naira without cooking egg inside rice to save d usage of charcoal wey she use cook d rice?  |
Education › Re: Young Female Ibadan Student Stuns School After Coming First In 10 Of 17 Subjects by DMCA: 1:42pm On Sep 29 |
Put person like God1000 against 30 random nairaland girls for class and him go carry 1st for like 15 out of 17 subjects  nothing surprising here  if don gerrit, foget abourit  |
Romance › Re: Don’t Marry With Your Eyes Alone by DMCA: 1:38pm On Sep 29 |
even when eyes dey close e get people wey still u no fit marry  BTW, jennyclay my paddy, how u dey?  |
Christianity Etc › Re: Speak Out Against Abusive Pastors, Don’t Be Intimidated — Apostle Queen Belemz by DMCA: 1:35pm On Sep 29 |
|
Politics › Re: Anambra Govt Begins Crackdown On Those Denying Women Their Right To Inheritance by DMCA: 1:34pm On Sep 29 |
PFBitter Obi d messiah don solve dis one tey tey so wetin Soludo d think?  |
Politics › Re: Barau Sacks Aide, Rashida Adamu Over Anti-APC Activities by DMCA: 1:33pm On Sep 29 |
Chicken heads have no place in politics  |
|
Politics › Re: US Commends Nigeria's Response To Fulani Group Attack In Barki Ladi by DMCA: 8:55am On Sep 29 |
|
Politics › Re: US Commends Nigeria's Response To Fulani Group Attack In Barki Ladi by DMCA: 8:51am On Sep 29 |
Nwaikpe: That means that in reality, the US conducted an operation on Nigerian soil but wouldn't want the Nigerian government to feel bad, and so gives them credit.

How can a Fulani government respond to a Fulani attack? Does it make sense?
We all know that terrorism in this country only festers because people sympathetic to the terrorists, by reason of ethnicity and more importantly religion, are in the government and will do everything possible to protect their religious cause. Tinubu na Yoruba Shettima na Kanuri Peter Obi na Igbo Kwankwaso na Fulani Atiku na Fulani Rotimi Amaech na Ikwerre oya wetin u been wan talk again?  |
Crime › Re: 54-Year-Old Teacher Arrested For Defiling 10-Year-Old Girl In Adamawa by DMCA: 2:37pm On Sep 27 |
|
Crime › Re: 54-Year-Old Teacher Arrested For Defiling 10-Year-Old Girl In Adamawa by DMCA: 2:36pm On Sep 27 |
|
Celebrities › Re: Sylvester Stallone Opens Up About Decades Of Anxiety Attacks by DMCA: 2:16pm On Sep 27 |
Stephen0mozzy: Phew! Know why he didn't open up until now?
Because a man is told to be a man to prove that he is a man.
Meanwhile, if you're a big fan of Rambo... You will enjoy this series - King of Tulsa - I think it's a perfect tribute to the living legend - giving him so much macho role even at his age 🤗 u why u no open up say u be **** ? x |
Celebrities › Re: Sylvester Stallone Opens Up About Decades Of Anxiety Attacks by DMCA: 2:13pm On Sep 27 |
Our Italian Stallion d get panic attack? The Party at Kitty and Stud's. if u know, u know  |
Romance › Re: The Most Dangerous Person To Marry by DMCA: 11:51pm On Sep 25 |
FatimaAbubakar: Stories. Look for a girl and just impregnate her. No long thing  Na so Arewa d do  Meet with one girl papa talk, d next day d man go come with him people come carry her. dem no go ever don even talk about am before.  d only cases wey dem fit d relate before na when dem be cousins. Anyways, marriage don start  |
|
Foreign Affairs › Re: Pentagon Officially Adds One More Soldier Death To US Count From Iran War by DMCA: 6:11am On Sep 24 |
|
Celebrities › Re: My Husband Beat Me When He Lost A Court Case & When MAN U Lost - Victoria Inyama by DMCA: 4:44pm On Sep 22 |
Instead d man suppose d seek comfort of her kpekus whenever him lose court case or MAN U lose match. him wife for d wish make MAN U lose everytime  Now see, she hate MAN U instead of wey she for love dem if say na as I talk.  |
TV/Movies › Re: Bbnaija: Chimsom Chuka Has Been Evicted From The Big Brother House by DMCA: 1:30am On Sep 21 |
sirray001: why are you laughing? Simple question you can't answer. U buy fuel yesterday? |
Celebrities › Re: 2baba Celebrates His 51st Birthday & Album Party With His Kids & Others (Vid) by DMCA: 1:30am On Sep 21 |
ufotunang: ..see what konji and the cold weather has caused for you 🙄 no be my fault say john thomas d stand at attention for these kind of wonderful things, and no be my fault say I no d run out of akamu to ejahkulate.  |