Docahmzy29's Posts
Nairaland Forum › Docahmzy29's Profile › Docahmzy29's Posts
1 (of 1 pages)
I swear Nigeria sweet now.....everybody don't turn government....pple just dey do as dey like |
Pls after dis #ENDSARS Can we all continue the protest with #GIVEUSJOBS. |
Pls after dis #ENDSARS Can we all continue the protest with #GIVEUSJOBS. |
The last time I checked, the CJN said there won't be any court sitting cos of d pandemic ....so which court dey sit to hear dis case again .....the judge and everybody in that court needs to be rearraigned cos they av also break d law.. Bleep country |
Sabenko:Bro I swear u just said my mind now....there is something fishy about this covid-19 in naija.....within how many days, he his now negative ......Sha only God knows best |
Gten:Lol......mad oohh |
Stupid PDP..... Supreme Court Don turn to playing ground abi |
My advice for ihedioha and PDP is just let dis case die down, as it is 1-1 now. cos anything that makes dem call for a fresh election., I bet you , pdp no go win anything at all..... |
Naija na scam oooo.....so after supreme Court Don give judgement Dem dey fix date again to review ...... Na make everybody wey Don follow supreme Court verdict to go raise thier mata up again... Funny Nigeria |
PDP what's up na...... Abeg make ona let us hear word small....wetin on a dey protest for again |
Why will I marry you and then you will tell dat my mum, or my siblings won't be able to come visiting....when is not as if u ar mad I just feel dis marriage of a thing is a scam,.....and marriage is suppose to be on a contract basis....cos u see most of this our girls are drama queens, what they can't allow for thier brothers they will want to do it for some1 else broda...I just feel after we've given birth den we should all go on our separate ways or maybe we should continue dating not marriage ooo...cos d rate of domestic violence dis days ehn is not encouraging at all.....and I'm totally scared anytime I here that word called MARRIAGE cos I hate problems |
1 (of 1 pages)