NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:16pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: them send you meet dossylvanus? She just dey winchi errybody You guys dint fill nysc forms in ur school |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:14pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: .....Lolsss.... I knw say na u go 1st ask mi question.... Kilode naw........Anoda Goal again.........God pass u.....#smile# Ademasta na she dey you u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:13pm On Sep 07, 2015 |
kenkwoe: they sent me the text too You sef go correct school |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:12pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: our yeye school no ask us for any details, your own correct school way you spend 4 5 years still dey ask you for something way them suppose get Unaa no get file for student affairs ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: 80% of dude wey dey ere na yeye skul u go...lolsss.....So wen putting down ur detail, u no put ur digits join abi........tenk God 4 pipu wey go correct skul dat saved mi 2day...sum pipu must av cut off ma head... .No be only mi see am ooooo #danicng#.....Sha read the information b4 dey tell u say scratch card na 5K....#smile# Lol!!!! Which school u go sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: e pain me as U no score  Hin ova do am na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:09pm On Sep 07, 2015 |
dossylvanus: Kfd kfd ke?? Ko jor mehn. It is. "K" no ova do am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:08pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: where this one comot from again My pady go School ooo. No be play |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:07pm On Sep 07, 2015 |
sod09: Gat dis from nysc now So pls discard d scratch card rumour Correct school na him u go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:06pm On Sep 07, 2015 |
Where my futa pipu?? Hope All is well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:05pm On Sep 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:04pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: wicked pikin Forget dat thing. I grew in bauchi I Sabi as dem dey do! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:03pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Oya, striking role on point No Dull me oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:02pm On Sep 07, 2015 |
chrisco4christ: got d message too. my school collected our numbers You pay full school feez! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:02pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: lazy na understatement No worry dem go do am after salah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:00pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: ....Lolsss..wen putting down ur details in skul..., ur number no dey deir.. Besides self OLAWUNMI na ma paddy... Ghen. Ghen! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:59pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: almajiri b u Dose pipu can be lazy mahn! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: my school is wack, way even jamb and matric number them no fit type Na which school be dat? Make we collect work for ur dsa hand |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:56pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Yeeee... Owo wogbo o(money don enta bush)! Wen did u give nysc ur number? Sim card wey i use my money buy for u! So u don dey visit nysc for house....iyawo mi lor Ahn ano teh you?!?  *in ukwas voize |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:54pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: my eye no reach there, how nysc take get your number? Ahn ur school no upload unaa data complete ni!!? Harinholar got d msg too Who else got it? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:52pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: You self dey goal? In davido's vioce *Aaaaye! Aaaaaaaaye!!* Pelle.....come play 9! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: Got a message on my phone now 4rm NYSC which says 'Beware that only media of payment on NYSC portal are ONLINE and Via APPROVED BANKS. NO SCRATCH CARD is allowed. BEWARE of FRADULENT SMS. Go to the PORTAL.....Don't knw if anyone got diz too... She scores! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Sep 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:49pm On Sep 07, 2015 |
dossylvanus: Serial killer Owk oo.... For who shall stand d gods |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:48pm On Sep 07, 2015 |
Dis just came in from you know who!!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:46pm On Sep 07, 2015 |
dossylvanus: Very soon...
Server! Overwhelmed! WHY? Awon aye ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:44pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Wait for it, it will show soonest! Wen shall ademasta score? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:43pm On Sep 07, 2015 |
[quote author=dossylvanus post=37761546]Rather we kill the gods [/quote
U wan kii dem? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:41pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: well, some strikers always strike gold Na because post big like 3rd mainland bridge na And so daht was aw the scoreline favoured Nigeria in the most famous 3-2 win over Brazil D one u never watched but u sha heard about as a kidd GOAL! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:40pm On Sep 07, 2015 |
Mr flex02 don turn ghost sha!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:38pm On Sep 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:37pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Hehehe...the gods wan do birthday ni? Make dem no forget to call pasuma and sanyeri o As service dey near so dem no wan hear anything oo....coz una go soon leave prospective go corpers! |