₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,653 members, 8,518,744 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 08:24 PM

Toggle theme

Donasere's Posts

Nairaland Forum › Donasere's Profile › Donasere's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 61 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:12pm On Sep 07, 2015
Harinholar:
....I don hear bt mi no accept oooooo
Oya ademasta carry ur shawti comot no dey distract boiz
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:04pm On Sep 07, 2015
ademasta:
They guy value the prayer...hmmm crook
Person wey no value am no fit value berra tin na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:03pm On Sep 07, 2015
ademasta:
No mind am joor... The guy no knw say na people wey rugged dey go federal schs...and if u com graduate with beta result u deserve kudos. Everyone knws federal schs ain't beans!
Feel u!! Rugged men sef dey private ooo!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:00pm On Sep 07, 2015
ademasta:
Wagbayi! Ur wife br.3.ast no go turn sour...
Amin ase!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:59pm On Sep 07, 2015
abdrazak:
Likewise my own school too

They told my friends that NYSC server is busy and having network problem.

I hope so too oooo

#Godwin
Make una no worry dem go do am by crook or hook
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:59pm On Sep 07, 2015
dossylvanus:
All Federal Universities
Ademasta na tru?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:58pm On Sep 07, 2015
mustymatic:
Wetn I de hia about recieving message embarassed
What if they didn't send me huh

And my name dey dat senatorial list?
...
Just chill for reg 2mao....check prev posts for d msg
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:57pm On Sep 07, 2015
On nysc portal

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:50pm On Sep 07, 2015
Harinholar:
....@last, u made a Goallllll.........no qualms
Ahn ahn.......we no just dey find am ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:47pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
Better people no get dirty to hide
Nyc goal
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:47pm On Sep 07, 2015
orogodoganyin:
got d message ... OAU
Heard twas only nursing ur school mobilized
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:46pm On Sep 07, 2015
ademasta:
Guy why u dey wash ur dirty linen outside? No dey talk bad abt ma sch joor... Proudly abusite!!!
Nuin do una! Abu na big boi anyday
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:45pm On Sep 07, 2015
ademasta:
Gbasibe!
#gbayi baba
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:45pm On Sep 07, 2015
dossylvanus:
What is special about all these liquidated schools?
Which school oo?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:44pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
na big name them be, nothing else
Past glory shii
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:43pm On Sep 07, 2015
dossylvanus:
We did. Why do you ask
Dahts what was used in updating senate list nao....,ur number suppose dey dia
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:40pm On Sep 07, 2015
Harinholar:
.......Lolsssssss.....Datz 2 raw naw......U shuldnt av av said diz......Don't let dey curse u ooooooo......ademesta, majidyusuf, donasere....see wettin ma eye see naw....
Leflxy Dahz wrong oooo! You are only lucky ur school posted ur details in full ooo....
Make my Abu compatriots no get you!



Btw it doesn't matter if you've seen d message or not if ur name has appeared on nysc site you are good to go!!



All of us dey go this B15 by His grace ooo! Amen!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:34pm On Sep 07, 2015
dossylvanus:
All liars must die
U don vex oo








Goooooooooooaaaaaaaaalllll
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:34pm On Sep 07, 2015
ademasta:
I got the mssg tru my babe's phone... Na she even first get am for here #Harinhorla mi
Pele ooo!.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:33pm On Sep 07, 2015
DonPsymon:
Very soon person go come here like "heard if you weren't sent that text... No batch B for you undecided "
Na so....














Na u na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:30pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
No be my school abeg, 'the school' gall your hand, wetin happen? Them expelled you cause of too much womanizing?
Hehehehehehehehehehehehehehehe I no even near diaa at all!!


I only tot Abu na big boi ooo!! No room for fups
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:29pm On Sep 07, 2015
DonPsymon:
Dude... If ya school no send you that text... No batch B for you o... The know now.
I die
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:27pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
No use ne play, 2200 d way don pass.
To say d truth ur school fall my hand big time!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:26pm On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Yes sir I will
Nyc!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:25pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
na she dey go bring Chao for you abi, better get up
Leave am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:24pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
when?
2200
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:24pm On Sep 07, 2015
ademasta:
Ride on wif d goals... U be my helpin hand(iyawo mi naa shi ni e)
Wassh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:23pm On Sep 07, 2015
Futo!!
Oau!!
Where at dao
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:22pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
big boy way dey borrow pose abi
Lol!! Dem go adjust
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:20pm On Sep 07, 2015
ademasta:
#Sobs
Hope u got d msg ssha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:19pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
we don't do that
Mayb Dats y.

But ur school na big boi federal uni na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:18pm On Sep 07, 2015
majidyusuf:
every room way dey the school we get file, we always come last, maybe after them scam us we go get the message
Lol!!

Atleast una dey here so una no dey left behind

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 61 pages)