NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:31pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: one man go bring am come with yellow and blue bicycle One man ke?? Na u go carry etutu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:29pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Plus yellow card self... Cos d lineman don raise flag before majidyusuf kicked d ball I don quote Hin bill for am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:28pm On Sep 07, 2015 |
majidyusuf: come collect Oya 2 baba apari 3 oshoma 2 kasaprenko 4kg German weed 3.13kg Mexican weed 1.25Kg madagascan weed 3 buran tashi! 10.006 litres of palm wine 5 green turkeys and 1 yellow cow Na Wetin d gods demand for be dat Note: weights must be accurate |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:20pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Who be dis bush boy wey just come score offside goal for here... Lineman don catch u... Na offside!!! I tire. Ooo!!.... Hin. Gahz pay fine ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:19pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Leave her for me, myself and ademasta... No help me pity her, she no dey complain. Woju o! Laye....ko jor mehn! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:17pm On Sep 07, 2015 |
lol!! 1600! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:15pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: 20million local ni joor.... Nibo? Nibo!!!.....#10 mill foreign anytime |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:14pm On Sep 07, 2015 |
1600!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:12pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: ...u no fit understand..cos e no dey Nigeria Ehn woh bere ooo!!!!.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:10pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: ...lolsssss...the two go take like 48hrs b4 its ready 2 eat...hope u don't mind?? Ademasta aw dis kind babe toh ti set kpa go dey kitchen for 48hrs? Wen no be masterchef she wan win  Ademasta! Ademasta!! O wicked men! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:07pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Abeeeegi!!! No com take sweet mouth carry babe comot for my net o... Chicken ko, sikin ni! Beta stay in ur citi bfor i send d gods of the land to u Awon gods wo ni yen?? Mobi18 come tell ademasta who d guardian of d gods is!! Ani ko Jaye foreign o form king kong Lori lokal? Oya which one pay pass #20mill local abi #10mill foreign? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:03pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: ....don't mind dat ademasta jare..no be eba e wan talk nd slip of tongue..Oya u 2 correct urself jorrr U dis Babe!! Na Borno u wan follow ademasta go abii? Mi o pity e atall!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:00pm On Sep 07, 2015 |
Eyin ghost readers I hail. Oo!... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:58am On Sep 07, 2015 |
ademasta: You wan come? Ahn ademasta!!!! Oya park ooo!!....Y I go come villa na  Make una come chop life for city jor!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:53am On Sep 07, 2015 |
ademasta: Dnt mind the guy, he didnt knw u are in d villa preparing eba for me. Abeg do quick comot for kitchen hunger dey catch me o Ademasta! Eba again for dis kind time? Shey na brunch b dat? Harinholar wa Jaye turkey not chicken...turkey and chips ni citi!! Gbogbo village parole yi is not ur callin fa! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:50am On Sep 07, 2015 |
Harinholar: ...Lolsss u guy funny no be small...I dey ma villa ooooo dey wait 4 reg.... Villa ke??....where be dah one again? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:44am On Sep 07, 2015 |
ademasta: Wht is she doin in ur side? Are u a kidnappist? Cos i knw u cnt be a kidnapper No! no!! no!!! Kidnappist ko ooo! This is Babenapping!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:39am On Sep 07, 2015 |
ademasta: Aye o! That one na coke? Na alomo bitter dey inside Shhhhhhhhhh.......... no dey cast!! #coded! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:38am On Sep 07, 2015 |
Acre 1600 up for sale in a bit |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:37am On Sep 07, 2015 |
ademasta: I am in the middle of wealth...abeg where is Harinholar ooo? She dey my side na!...she no lost! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:36am On Sep 07, 2015 |
donasere: Dat 2004 own abii? ademasta: Yes u gat it Na dah 1 weh dem do b4 coke change bottle na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:29am On Sep 07, 2015 |
ademasta: Barman, oya give donasere a satchet of pure water...plus including toothpick Pure water ati toothpick from barman! #collects elmistis sk from him Eleyi ti wa o!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:27am On Sep 07, 2015 |
elmisti: #puffs smoke......#sip tea. #hands him sK........d guy just make me use plenty words...I gaz go buy sub for my words sef Bro d Jamaica sk bad ooo!!!!.......i sure say na Hin u use typ all dat oyibo!!. #eleyigidigan. #puff puff pass |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:24am On Sep 07, 2015 |
Olami90: Good morning bro! In fact dia matter tire me. I don reach there early, talk sey mak I wait outside in d cold. I sha dey hear huh haa inside for like 2-3hrs Ah Baba, pls no take am start dis morning $ week make e no affect u bad bad. I no want u to go use ur hand choose Bornu finkin u av chosen Bayelsa.(As per sey e fit mak ur eyes dey do bai bai bai ). Wait till afta reg Choi! Olami90 you too mush oya come make we share dis Jamaican weed wey elmisti carry come on a low!.....#codedp. As for baba sikira na til dem born futball team Hin go hear word! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:20am On Sep 07, 2015 |
ademasta: Lol...all na joke jawe Nuin do you bro!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:18am On Sep 07, 2015 |
elmisti: ADemasta mistakenly drink expired coke ni jare....... Dat 2004 own abii? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:44am On Sep 07, 2015 |
Ay50: My name is daramola ayobami Hail from ondo state reside in abuja Graduated from adekunle ajasin university akungba AAUA preferred state to serve: abuja rivers enugu Oga physika! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:38am On Sep 07, 2015 |
elmisti: kikiki, tje guy just dey vex unnecessarily ni jare,,,,na serena slam me too want, and make she just go retire after that,, make she go marry and born pikin. she don colonise tennis reach...go injury come bak, still dey take dem as mallam ( anoda persn fit vex for dis one now) You sef like English!!! Abeg send dah portable sk**k make I use am warm body e b like say today wan cold small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:34am On Sep 07, 2015 |
Olami90: Iya sikira just finished doing d do wit baba sikira ni, na em delay me. She said baba apari $ taju taju lo wa ooo.. Wetin u fink? Se mak I collect am? Thank you jare my good fwend! I dunno wharris always wrong wit Iya ati baba sikira dey too like bedmas!!.... Abeg collect on baba apari come pelu oshomo make I use am kick start dis mornin!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:03am On Sep 07, 2015 |
E be like say d elmisti and lokoloko84 fyt wan enter anoda gear!!!
As a night crawler make I grab my torch light, and mat dey watch dey go!!
Sholiyz abeg call me dat abokii wey dey sell suya for express make e cute #500 own.
Olami90 joor tell Iya sikira to bring chilled drink!!!
Ehen Serena to beat Venus ni jare! Serena slam all the way! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:25pm On Sep 06, 2015 |
ademasta: Wetin dey worry this one? Are u new here? When did u join us? Are you from inid, ini edo? Did u drink soakaway juice? ''talkmore'' could have been used instead of ''talkless''... Anyways, apologize asap, we dnt abuse here! Chairman u can vez oooo!! if na face to face u go don lyt am oo.......Abeg Bros small small!!! Elmisti my presido abeg die d matter!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:18pm On Sep 06, 2015 |
lokoloko84: Honestly, I do not comment on this site that much.In most cases, I just read comments and move on.But sometimes, I find it hard to ignore some ignoramus. If you were not careful,you can be a bigot. Owk I get!! You no need para like dis. It's good to actually ignore and move on. Diaz nuin to gain from all the Grammer typed up. We guys na! Everly person go vex you and you sef go vex person. Abeg.....B15 is one family even doe we from diff backgrounds n all let's accommodate one anoda. One love man!! |