NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:27am On Sep 08, 2015 |
DonPsymon: Be like na even the flavoured own sef o  Na wetin e suppose be be that!! Took dat shii and bro I flew!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:24am On Sep 08, 2015 |
bharkarh: thanks boss. Na good news go always be our own. Insha Allah! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:39am On Sep 08, 2015 |
elmisti: Mehn, see as thread full like front page......I hearby de-ghost. All ghost readers! Chanfohmewvnaf gfjwevngohme. Fjeggwevg **incantations** All ye ghosts begin de-ghost!! U must register! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:37am On Sep 08, 2015 |
clark0: Omo the portal is running slow maybe it is as a result of the much traffic  Smoke Ghana weed e go fast |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:36am On Sep 08, 2015 |
elmisti: Na so, make I start my own service now Abi ooo!!! You wey I go beat for fifa14. Oya make we go set of 5 games |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:28am On Sep 08, 2015 |
Doz who have done aaw fa states options |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:24am On Sep 08, 2015 |
Kunle106: see as the thread full... strange monickers everywhere.... nysc I swear Awon ghost readers dey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:24am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah: Am still at home ...I pend the reg cos I no get thumbprint scanner Nothing do u...me sef go soon go do am!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:13am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah: I never use any head play...When I post a comment here,its a genuine one Na so........... aw tayotayotayo register finish b4 u? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:06am On Sep 08, 2015 |
elmisti: Tanx man, make I go sell give DG, cuz that portal go need enuf weed, if PCMs stat dey abuse am, na claro fit make am comot eye Do sharp sharp oo! So portal go run smoothly.......aw foreign go get link wen local neva get!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:04am On Sep 08, 2015 |
ademasta: O boy, dis boy didnt mention me...haaa, effect of sambisa weed Modified!!!! No vex!! Dah king kong weed bad gan |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:59am On Sep 08, 2015 |
elmisti: Nice one bro, buh media houses for thread don dey carry rumors, I still hear am for mid nyt say na key to open the portal miSs, and deracharty talk say na her hand d key day, make una com pay ransom , mobi 18 talk say d portal open but instead to show reg, na red line she see, haywire talk say dem don hack am, say na soso porn sight dem dey redirect am go I tire for all dis media pipu.... gazaliah dey use kunle106 and keribabe head play like say dem dey wia computer socks.....harinholar go elp dem sweep cafe... I just tire for dem...mean while I forgot to tell u the NYSC director is waiting in d lobby said he wants to stash up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:53am On Sep 08, 2015 |
ademasta: Abeg do call am o... Let's save our broda Calling** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:48am On Sep 08, 2015 |
elmisti: When I sell weed to babes and dey reason like this....U don't know how proud I get....but wia make I leave d. Page since na me u dey tasi....#rubs he head....#good gal Laff don kill me for here ooo... Na to tear am comot ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:46am On Sep 08, 2015 |
elmisti: #looking @ d sun rise from EL DOLA balcony
Mehn, nd some PCMs no sleep just because of one link ooooo......dem no know say na HIJIRA calendar nysc dey use......
#puffs king kong weed......... This king kong weed na Hin u use confuse NYSC director general so wey make am dey use hijira calender!...... **collects special blend and takes a huge drag** Damn it's beautiful watchin d sun rise on the horizon!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:40am On Sep 08, 2015 |
Moshmustapha: The portal will be opened by 8am, so u should have patience Source?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:39am On Sep 08, 2015*. Modified: 8:01am On Sep 08, 2015 |
My people good morning oooo!!!... hope una no sleep for cafe! As portal neva open so! Our people wey dia school still dey do correction still stand a chance.
Wishing u all d very best today oo!! Make elmisti no sell or smoke weed today oo! Before pipu go go pick Borno instead of benue and adamawa instead of abia...
All of una wey sleep cafe like say una wan do overnight so maga go pay hope mosquito design una wehweh oo!!!
Portal will open soon enof don't forget to share ur xperiences and also thank Jah coz he made it possible
Wishing y'all the very best! Gods speed pipu!!!
Cc: Ayima, Ademasta xcozee abdrazak Aare2050 Ay50 Babatawa Bluish Bolakale30 Bharkarh Blym Blessedgurl Beamborla Clark0 Chidi4eze Charley94 Christay Donxab Danpaul50 Debris Dejiadisa Darazonian Donpsymon Dossylvanus Elmisti Emlina Ellagoldy Eseohe23 Ekeneluvsu Eclipsehemmy Elfibar Flex12 Freegaza Gazaliah Goodyboo Goldenone Haliluck Haywire1 Harinholar Heybel Herojunior88 Hilsocial Humblega Ibraheematics Idirect Ifeanyija Iykemomen0 Jannahgem Jglad Joyce21 Kunlesufyan Kunle106 Kingnap Kogistan Larboye1 Littlemistress Mamman40 Marcelinho Mcdonald59 Mevsu Mekstaniac Mobi18 Mistersle3m Naughtylagosguy Neduzze5 Omitooguns Opomulerobanga Okeyisyma Olami90 Orlahtohbadt Ogbetty onuwaje Peeparty Pwettyface Rayangel Rmfunky Sambest2 Shehu9ja Seun305 Shawwal1 Sirwittee Sod09 Sugarcoatted Thespark Tk4life Tonyx4x44 UdemeEfanga viktaslim Walad4yhu Willyblinx Winningbt Whodohgeepee wunmi590 Wreetah Whizqueen xzbit91 XCOZEE ZEEENAS Zaynab9876 et al |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:26am On Sep 08, 2015 |
DonPsymon: Lol 
Weyrey alert  Abeg no tell me say na dat special blend of elmisti weed e smoke oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:25am On Sep 08, 2015 |
wunmi590: "I just noticed that the jamb number on the nysc senate list has being removed"
Though my details are still intact
Who else noticed it with me?
Cc: Ayima, xcozee abdrazak Aare2050 Ay50 Babatawa Bluish Bolakale30 Bharkarh Blym Blessedgurl Beamborla Clark0 Chidi4eze Charley94 Christay Donxab Danpaul50 Donasere Debris Dejiadisa Darazonian Donpsymon Dossylvanus Elmisti Emlina Ellagoldy Eseohe23 Ekeneluvsu Eclipsehemmy Elfibar Flex12 Freegaza Gazaliah Goodyboo Goldenone Haliluck Haywire1 Harinholar Heybel Herojunior88 Hilsocial Humblega Ibraheematics Idirect Ifeanyija Iykemomen0 Jannahgem Jglad Joyce21 Kunlesufyan Kunle106 Kingnap Kogistan Larboye1 Littlemistress Mamman40 Marcelinho Mcdonald59 Mevsu Mekstaniac Mobi18 Mistersle3m Naughtylagosguy Neduzze5 Omitooguns Opomulerobanga Okeyisyma Olami90 Orlahtohbadt Ogbetty onuwaje Peeparty Pwettyface Rayangel Rmfunky Sambest2 Shehu9ja Seun305 Shawwal1 Sirwittee Sod09 Sugarcoatted Thespark Tk4life Tonyx4x44 UdemeEfanga viktaslim Walad4yhu Willyblinx Winningbt Whodohgeepee wunmi590 Wreetah Whizqueen xzbit91 XCOZEE ZEEENAS Zaynab9876 et al Yh......guess it's just prove dat the jamb wahala won't affect registration of PCMs. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:23am On Sep 08, 2015 |
ademasta: In Davido's voice *Aaaaaaaaye!*. You dey add "pere" to 10wraps of fried weed? U com dey spit fire like dragon? Olorun ngbo bobo yi ti di sango... Elmisti don turn u to god of fire, abi na balogun bi ina ni self... Abeegi Harinholar(my baby), donasere, dossylvanus, wetin be d name of that alfa sule wey sabi cure crazy with cane? One candidate is here o Lol!! Eleyii ti go far ooo!! Make I call alfa sanko elegba! Make e flog highness comot Hin body |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:09am On Sep 08, 2015 |
Harinholar: A step ahead...congratulations 2 all my fellow PCMs...Reg. on point....Good moring Morning hun.....hope u slept good **checks for ademasta** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:38pm On Sep 07, 2015 |
Gazaliah: That's last batch A15 I think We go sha triumph 2mao any which way |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:15pm On Sep 07, 2015 |
dossylvanus: My guy by the grace of God, none of my children will go to a public University in Nigeria. Amen. Datz every ones prayer bro!....amen! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:14pm On Sep 07, 2015 |
Owk I got dis from a Registered center. No choice of state section here doe...So let's see aw it turns out.
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:11pm On Sep 07, 2015 |
orogodoganyin: Buh r u sure only nursing students were mobilized? Hear say! Not sure |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:23pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: .....u no tell mi say diz thread is 4 boiz naw.....boiz kooo..boils niiii Dis geh sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:21pm On Sep 07, 2015 |
Harinholar: .....u no tell mi say diz thread is 4 boiz naw.....boiz kooo..boils niiii Mehn! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:20pm On Sep 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:19pm On Sep 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:15pm On Sep 07, 2015 |
Ghost mode active |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:14pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Yea i knw, but u fit compare ajebutter with ajepako o...plus wicked old professors threathening one's life Lol!!!.......al dose things dey private too ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:13pm On Sep 07, 2015 |
dossylvanus: Don't mind him... Looking for ways to sooth his egos Lolzzzzz........we al na 1 na wether private or federal!..... |