Donbachi's Posts
Nairaland Forum › Donbachi's Profile › Donbachi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 792 pages)
Umu aka highway |
Pray confusion into the camp of their attackers. |
Na the toy own dem wan build. |
"Police is your friend" |
Dem go drag people farmland,thief cows and kill farmland owner.na,dem done dey kill dem sef,dey collect wife. |
Make the next governor look for another thing and focus on. |
GOD,how did u do it.asin bringing dis kind woman into dis world. |
crazymommy:And they spends millions of naira to have big bumbum and breast.imagine if such millions are put into a business venture.and not body surgeries to get sugardaddies and rich boyfriends..u think am nau! Why support self deceit. Go and read about oprah winfrey,mechelle pfeiffer,kristen noel,charlotte tilbury and co.all have built business empires.naija women dey build bumbum empire wey ground go chop oneday. |
Money meant for weapons and officers welfare, are buildings in foreign countries. Buildings dat smells like human blood. Only GOD can save nigeria. |
Oya carry the drink and libate.
|
For dat reason they must subscribe to ur youtube channel.just because u want to give them money. I just dont understand u nigerians. Na buhari cause all dis. |
U are wrong...just dat naija men too dey spoil foreign women.ask south African men. |
Lekki toll gate brother. |
Dis one be sey dem dey very very careful. Imagine how many dem kill for imo, where dem no dey careful. |
Rubberstamp senate and a rubberband mouth apc woman. I go see how e go end. Las las e no go end in testimony for her. |
The same tinubu dat refurbished arewa house. |
The funny part of all dis surgery thing.its not like they are doing it for them to be admired by men.rather, to be admired by their fellow women. Cos all the ones that i know, that did it are still single. |
And the politicians dat sends them,will be walking freely. Youths una done hear am? Make una mess dem up bigtime,by allowing dem snatch the boxes by drm sef. |
U go come borrow mouth, hand and leg take chop the money. |
GOD can use anybody.he calls the unqualified. |
Return my money, before i kill myself and kill u. The comment shock u, abi |
Give her sometime. |
Maybe na as instructed. |
Highest level of disgrace apc government dey bring upon dem sef. Shame. |
The protester in the last pic, should go to nigeria and try dat nonesense.by now, him people for dey plan him funeral. |
No allow ur sympathy for her today,destroy u tomorrow. Since she no wan consider her family background,give u her all and get both degree and marriage certificates.let her go, cos she will cheat ur destiny out of u. Naso my bro babe lock phone due to regular change of pin.she forget her pin.na park she pack the phone. |
I dont have a rugged, rough and criminal looking face. Not even my body language. Why dem no go dey accuse u.wen u go dye hair,carry tattoo cover ur body,sag trousers,lips dey black like charcoal,make u look like who smoke ganja.even wen u no dey smoke am.and ur eyes go dey shine left and right anywhere u enter. |
So many women will move about, just in pants and bra. Cos,presently underwear won by our mothers are no more. Those white and black stuff they did put on before tying wrappers and skirts. Later, they started putting on skin tights. Later again, they began wearing jean and others without pants. Today, they go about wearing just skin tights and tops.same tights worn inside and not for the eyes og others.no shame again. |
Dem just dey act as if delta state no get other trusted party men and women. Oh!..i forget.they spent much training her on vote buying.no going back. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 792 pages)