Donphilopus's Posts
Nairaland Forum › Donphilopus's Profile › Donphilopus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 410 pages)
cashkid18: who is dtIf you don't know him, I'd be tempted to believe that you're truly a KID |
striker9: Na so e be jare ........Don.Lol |
striker9: Na that lappy dem go take sand paper him face.Guy no carry laaugh kill person ooo |
striker9: You mean he form demi god with his pentium 1 lappy.Lol.... Yea na |
This' a welcome development to the Super Eagles. I've been wanting to see TT play for Nigeria again. Echiejele is trying though, but we still need people like Taiwo. I'll also love to see IK Uche in the National team. I don't know the reason why people have developed hatred for Osaze, the Guy is also a good player, but his Ego needs to be relieved. |
striker9: 3mins of man to man talk.Ok! D Guy nor dey gree here ooo.. Anytime wey E ban me, I no dey send am PM ooo. If you send am message, he go come dey claim small god.. |
striker9: I swear am not asking for too much,just 3mins with him. Just 3mins thunder... Boss you bad oooo |
striker9: No be his fault na,its show how bias he is.God punish am.E nor dey try atall |
This' from Tribune, nothing like sex http://www.tribune.com.ng/news2013/index.php/en/news/news-headlines/item/27030-ondo-federal-lawmaker-slumps-dies.html |
I've been seeing this on different papers since yesterday, but none of them talked about sex. How did this Newspaper get the whole info?? Anyways, RIP man |
striker9: Are you happy now or what?how does that add to the value of the albino?abeg no be nairaland dey feed me jare.He can carry nairaland go heaven,who cares.Why should I be happy?? Go through my post you quoted and see what I said.. They are known for banning Yoruba Posters whenever a thread becomes hot, most especially if they are leading |
Musiwa no go kill person with laugh ooo!!! Naptu2 and Jakumo, pls we need your explanation |
I've not seen a genuine reason yet |
Odikwa! Serious! These people are ready for Jonathan. If he didn't take, he should come and defend himself now. |
torres2: Lol, yawa go gas say na wetin happen?? |
@OP, go to Islam For Muslim and joke with their Religion, I'm sure you'd get what you need |
I purposedly created that thread that made him to ban most of you, because, I knew it would result to a tribal war. You ought to know that any e-fight where Yoruba posters seem to be leading usually makes the MODs to ban Yoruba Posters |
I thought I was the only one experiencing that. Some times, it would show something like the An unexpected error occurred, please try again |
This' another signature fairari022: seun must marry a nairalander so, if Seun doesn't marry a nairalander, what would happen?? |
Wizdray: Hun Hun? Dont kn0w, i cant even see it...actually am new here. Maybe you should teach/tell me how to view itIf you have signature, you'd be able to view others own |
luvola: mumu... Everton weh i draw today , shey den know flog your mumu chelsea ... Go beat everton nah...Na evri team wey I win/draw U dey Win.. U no lose Man U?? |
We still won again oooooooooooo |
Mentlee: What's the table like now for Chelsea?We dey 3rd nau oooo.. D same point/goals with loose-her-poo |
torres2: 3 kondoI jst C am nau ooo.... Dose pipu bad smal oooo.. Dayokanu go too celebrate today ooo |
Na 3rd dem stil put us oooo... Evri wer gud ooooo |
Game over |
Goal from Ba, bt Lines do bad oooo |
Munich dey score anyhow ooo, abi wetin B scores nau?? |
Chelsea, let it go round |
Our goals attempt too dust their own ooooooooo |
Essien in for Hazard |
Schurrle in for Oscar |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 410 pages)
Just 3mins thunder... Boss you bad oooo