Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 93 pages)
Naija no safe again....... Speak against the govt dey wil try to silent u... This Country na wa oooooo
|
Zzor:He still don't know you....... See woman like u wey dey hustle u dey here dey hate........
|
Hmmmmm,,,,if i get Alakija as my sugar mummy i go happy die...... The only problem now be say Dj Xclusive come be my guy if not................................make i no talk sha.. HBD laycon........ Slay mamas hustle ooooooooo... |
Dis govt na scam.............. Southerners Shine ur eyes oooooo No let dem enslave you ooooooo FG is really up to something...... |
Dis govt na scam.............. Southerners Shine ur eyes oooooo No let dem enslave you ooooooo FG is really up to something...... |
Power of money........... Hope say dos oyibo neva inject dos guys ![]() I no trust oyibo at all...... Well make dem come back first bfr i go talk wetin dey my mind..... |
BIGGESThead6:Sense nko .....You know say common sense no common....
|
Billionaire9ja:Loud it Bro..... I dey come mk i add more speakers for d sake of dos at d back..... dat niggah na Zone b.....
|
Shey no b say d world wan end like dis ??So many tribulation dis days........ I fear who no fear 2020.... Rip gentle man..... |
Plenty wahala for FG...... Mk we dey watch how dis one go end......
|
Wetin d panel expect dem to talk before..... Kill and deny no dey hard NA......
|
DennisEche:Stop been tribalistic bro,,,,, No state wey no get ritualists......... Wen ever u see any one conterplating of doing ritual pls try ur best to gv dem hope dat very soon evrytin will fall in place...... Na frustration dey lead many pple to dat Act.... |
Nawa ooooooooo Many evil jst dey happen dis days..... Poverty is very bad........ Evrybody dey find shortcut to success forgeting say No pain No Gain...... God help ur children ooooooo |
Wahala be like bicycle e no dey hard to start..... Was Arresting dem part of d panel of investigation that was set up .......Dis govt jst dey make d matter worst day by day... E come be like say dey want d youths to do dia worst......
|
Nawa ooooooo....... See as he swell up like who community gather swear for........ Wat a life....He turned the ceremony to Tragedy.... Rip sha bfr som go say i dey heartless,,,,
|
The dad must be very stingy,selfish,and ruthless... Why hand ur kid over to alledge cultists for drilling ??Now see the pathetic result...... |
Bag of cement dat was 700 during pdp regime..... Naija don red wanlai....... 2500 is still too much..... the price control should start frm d manufacturers not the distributors.... |
TecM0:See as blood of d innocents killed by d govt u ve bn defending dey make u cast ur sef anyhow..... And u tink say hand no go reach u one day ?Continue heating d polity all in d name of politics.. |
You be mumu man........... And the sister sef get mind open gate of hell for you....... Your village pple don see u finish...... So pathetic.....
|
Endsars147:Maybe u no see where i said e don RED for him.. Notin can justify robbery and Rape..... Its babaric.... |
Lolsss.....i no fit waste my mb dey download songs full of childish lyrics..... Omah lay over wizkid......... kaptain over wizkid........ diamond jimma over wizkid........ seyi vibez over wizkid........ Starboy Terri over wizkid....... crayon over Wizkid........ All d above no get level reach wizkid but dia songs get content..... Wizkid dey sound amateur for my ear...... |
Lolsss.....i no fit waste my mb dey download songs full of childish lyrics..... Omah lay over wizkid......... kaptain over wizkid........ diamond jimma over wizkid........ seyi vibez over wizkid........ Starboy Terri over wizkid....... crayon over Wizkid........ All d above no get level reach wizkid but dia songs get content..... Wizkid dey sound amateur for my ear...... |
Endsars147:nawa oooooo..... u dey vex oooooo na 2by2 u wan take correct me ?Well d main headline ve bn modified..... |
360degreess:You may knw christianity more dan him bt i dont think u understand Christianity....... Bro everytin abt dis life is based on choice..... What others see as poison is food to others.... Read ur Bible very well to understant better.... Alcohol is not a taboo bt drink responsibly...... When i was in one SW states most of our customers dat consume alcohol are muslims...same wit wen i was in kaduna state... some xtians drink while some don't.... some muslims too drink while some dont.... Its just mata of choice...... Mind u dia is difference btw the Holy Bible,quaran and DOCTRINES...... Let wat u believe guide and lead u....... No be everytin una u go use religion dey cover up... They destroyed people's investment all in d name of religion.....its bad nah... dats hypocricy |
jamace:ok lemme convience you.......
|
I left Gwoza sabon line 2005..... Those heartless terrorist razed down evrywia 2006.... wetin i see weak me wen i returned back..... |
olabolaji:who and who be the WE wey go jakpa ??Make we join hand together put tins in order for the benefit of all.... Abi u forget say no place like home ??Wetin u wan go find for Away wey no dey Naija .... |
farem:Wetin u expect bfor ??Its an order frm above......... Na dem govts go still use during election.....
|
Nawa oooooooo.... So how will the Insecurity end wen dis northern politicians keep negociating,dialoguing wit dos bandits and even paying dem ransom ![]() Dis pple re jst causing us more harm dan good... dem jst dey draw us backward anyhow.....
|
Nawa ooooooooo Ninu aye......... see as d tout take enter one chance... Snappy recovery to d FRSC official..... Drill dat bloody civilian till he get sense.... Ur mates for south south wan burst aso rock u dey dia dey assault traffic warder....
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 93 pages)
