Donwilly3's Posts
Nairaland Forum › Donwilly3's Profile › Donwilly3's Posts
Dis is better dey must sacrifice deir lives 4 peace as dis people or vigilante did.dey should be honoured.by reporting the boko boys to de soldiers dey must be hunted but tanks be to God e bokos ran out of ammunition maybe its because of de soldiers blockade.RIP to de dead |
R U A CHRISTIAN OR A PAGAN LYK DE OMBATSE |
just feel lyk cryin 4 my MB |
I no fit com 4 d burial i WILL send representatives but hw de boardin school manage am 4 ngt |
if u sleep durin prayer u becom d only sinner around nd always being sent wen ever u r eating |
wot of fuel dealer dey contribute too because wen dere is light nbody go buy fuel or diseal 4 gen dem go dey buy am only 4 motor |
notin is goin on in d state but we will soon get som news so donot be in a hurry but i pity dose wey stil dey dere but i am suspecting goverment dere is invovled some how |
but 4 d pregnant one they wuld ave given her 100000 because she wuld soon ave a baby nd also d families of d released shuld be contacted because som of dem ave 4gorten deir place |
its true oooo 10000 is a bigg money oooo because tings r veri cheap in dat side |
check weather na northerner him be if na northerner dey wil soon realease him so dat he will train more boko boyz nd kill more |
is dis de first tym well buhari go com say anoda tin even human ryr |
Music because it is some1's callin |
i no no wetin i go do now e be lyk say i go run go ghana or gambia go 4 ma university |
ok nooow make we see wetin go hapen but i wil run if a norterner becom d presido ![]() |
Dat one no be ma concern |
make una no dey jealous dat shoe fit buy una |
well me self no go cari my babe go ooo b4 dem go deport my babe because she fyn nd also hot mennnnn |
no be celebrity veri soon dem go seperate |
