DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 386 pages)
[quote author=~vicky~]dopeJemi your gif is not moving? [/quote]Na jpg.. Jpg pictures do not move ![]() |
[quote author=Dan_de_Numeruno]Dumb fücks.[/quote]Mr intelLigent.. I said d ansa is Sunday, which z rightLy so, its not my fauLt dat u were 2 dumb 2 comprehend |
Another thread [img]http://t3.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcTSB8juYKZlrCwMk-l2eJfp8dF3Oeu40aNawAovzNPk0-zVNZ3c-E7jIg-Y[/img] SK, guy ur grammar 2 dey Big sef.. If u bLow 1 grammar,eLaborate am 4 bracket or no bLow any grammar 4 here again, u no know say u dey weak ur opponent spirit deir MoraLe dey LowSo abeg, keep it simpLe ![]() |
D person z not der |
wetin una stilL dey think again, she wish say yesterday na 2mao and if yesterday na 2mao, 2day go be friday, if she make d wish on sunday and d yesterday of sunday na saturday dat means she wish say saturday na monday and if saturday na monday den sunday go be friday |
Sunday? |
aywhy93: Haba, Bro... Dont take it personal, I was just wondering ni oooo ... Bytheway, I guess she is giving you some tip tip abi ?? cuz you wan fight for her when she no even know say you dey fight here for Nairaland Lol! Wah bouh u wey wan kilL urseLf 4 kim 4 here ![]() |
aywhy93: I dont even know why Everybody is giving it to JH ?? OR Is it because of the rumour peoples carried that KIM KARDASHIAN embarassed Nigerians during her last visit here What's ur probLem, why r u so obsessed with Kim, u wanna force peopLe 2 choose wah dey don't Like? U r d onLy 1 arguing here, when u said kim wore it better, nobody argued or questioned ur judgement.. PLz, we r alL entitLed 2 our opinions.. If u choose kim, na 4 urseLf, if I choose jennifer, na 4 myseLf, na wetin I Like I go taLk, no be u get our Likeness |
Captain obvious ![]() |
sup with d dolLar symboL ![]() Do we use dolLars in nigeria nau |
d best things in Life r not Seen buh FeLt ![]() |
BagLova: abi ooo. Afterall na ur money you take buy am lol Yes oh ![]() |
my beLt, its 500naira and its expensive to me |
nope.. Its EL Rufai and Dangote |
aywhy93: Seriously, I personally see Kim as Sexy and Pretty than Hudson, cant you see Hudson's head shape ?? kay oh.. Na 4 ur eyes sha |
aywhy93: LoL...She looks good in the outfit but she is not as pretty as Kim altogether... WHAT? ![]() |
u need babaLawo 2 telL u say na Jennifer Hudson? ![]() |
Happy birthday Man, WULLNP... Der r 2 important peeps on ur birthday, d person dat wishes u a HBD first and d person dah wishes u a HBD Last and 4rm d look of things.. AYAM LAST, so my wishes r as important as skydeep's wishes ![]() Happy birthday once again |
Itulah: I just did the Maths and they are good to go ![]() I give up |
beautifuL get weight pass pretty |
chuksbogus: @ Dopejemi, for the fact dat inyanay won project fame didn't make him a better singeR. Its all abt opportunity.there aRe lots of people around dat can sing far better than him but didn't have d opportunity. Guy flavour is a better singer than inyanya periodand der r Lots of peopLe who sing better dan fLavour and iyanya z 1 of dem, fLavour's songs r sweeter buh when it comes 2 d voice, iyanya has it more dan him It seems u guys don't get it.. Kay! Who is a better VocaList? |
[quote author=emma_ojez]is it php or wapka?[/quote] Anyone |
donem: If i might ask what have age got to do with the OP's sentiments? Or those Banky look like an under age to you? So if u dream say banky w and kate dey date, u go beLieve? And do u think banky w is singLe? Banky z 32 and kate is either 42 or 43... U do d maths |
Lord av Mercy |
which kind yeye question be dis dem b mate? Just so u know, kate is in her earLy 40s |
[quote author=Mr..Cork]..hmmm..Nigeria women!! [/quote]U see ur Life, it didn't happen in Nigeria, it happened in toronto |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 386 pages)

deir MoraLe dey Low




[/quote]