DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 386 pages)
binger: Taa! I be like Area boys for your eye? I no dey snatch,i ask and it is given to me.No just try ask dis 1 oh, if not I go castrate u ![]() |
binger: Haha! Why u cancel am nah? U be good boy,forget.Dey go Wife snatcher U snatched ModelLa 4rm Me, nau u wanna snatch dis 1, over my dead body ![]() |
lalaosky: come here..didn't you me missing you?*FalLs 4rm Moving Train* ![]() |
Smartie gurl: *yawns* goodnight Modella, Oahray,Binger, Dopejemi, infact everybody present. Wish u guys an awesome night rest.U no see dis gurL Me wey be ur boyfriend na my name u kan put Last, na wa oh Goodnight oh, dream of |
Idowuogbo: Warri/zangeriaTah! Terry-g na Learner U don hear of Erigga b4 |
LALAOSKY and SMARTIE GIRL, I dey see una oh, no fink say I don sLeep ![]() |
ItsModella: yep, I did...I have plenty of friends there.CooL Maybe wen u come again, I'lL spoiL u, dats if I'm boLd enof I'm a shy guy ![]() |
Idowuogbo: Waffi to d letter! U do anyhow dem pack ya skeletal. Area! Biancaful dey vibrate.OgaL, dis ur own pass warri oh ![]() Which country be dis |
binger: This DopeJemi na serious learner...in fact, i don nickname u, DopeJunior.Y na Wetin I do |
ItsModella: I saw that after I had commented...Oya edit dat ur post, peopLe don dey laff Me 4 here Did u enjoy ur stay? ![]() |
Smartie gurl: lolz! Lets celebrate den.No worry, after vaLentine ![]() |
ItsModella: I'm tall in complexion? kai, dopejemi...Oghene biko, but why?Lol! I did dat on purpose, didn't u read wah I wrote after dat? ![]() |
ItsModella: eish, just tell us you want us to go and read your diary...I like that your diary is in pidgin tho, you be warri guy? I know you're Itsekiri but do you live in warri?Yes oh Born n brought up in warri ![]() |
Smartie gurl: lol. U choose love huh!! Ok, i love you.I love u too Ur nau My e-girLfriend |
Do u guys Know dat Dopejemi nau Has a Dairy I was Na wa oh ![]() |
ItsModella: I know and I'm sorry but it's time to move on with your life.My life wud Be incompLete without u *in banky's voice* don't break my heart |
Smartie gurl: lol. Oya choose one.I choose emmm..... I choose Love, u love Me |
sizzLe, hafa na? My engine dey provokate oh ![]() Come make we finish dis thing na |
ItsModella: nah, who're you getting married to? smartie pants?GREE-DIE ![]() I'll marry smartie wen I divorce gree-die ![]() I stilL Loff u sha |
Smartie gurl: lolz! U remember that? Am doing fine dearie nd u?Y not Me z good oh, just wondering which 1 2 take 4rm d LoveHateLike ![]() |
ItsModella: goat piss? LMAO!! shett, Nigerians, y'all go in hard, wallahi!!Lol! Na so oh My BEFORE wife Ehen! Av I given u my invitation card 4 My wedding ![]() |
Smartie gurl: Dopejemi!!Na wa oh, I don bcom ceLebrity finish oh, God z good Hau u doing baby, I heard u LovehateLike Me oh |
lalaosky: me admirer?..*angry*..she dumped me jare..we had a thing going on but she dumped me ad went for your tempestous murdering of lexiconsOboy! U drink goat piss, u quote Me dey taLk 2 another person ![]() |
Oahray: I double dare you not to share with me, and go find your ownTfu! 4 my vilLage, senior dey Leave sumfin 4 junior, so as my Senior, u shud Leave Her 4 Me ![]() |
[quote author=uj_sizzle]*giggles* *flutters lashes*[/quote]C'mon Baby Let's Go in ![]() |
lalaosky: oya prove amNo Lemme upLoad d pishure oh ![]() |
Oahray: *ultimate yimu*Park welL jare U no even happy say I dey share U.J wiv u ![]() |
ItsModella: na today? lalaosky no smart reach that level na...we all know he copied it from somewhere.Yekpa! ![]() LaLa, no be Me tell her oh ![]() |
lalaosky: lwkmd..buwahahahahahahahahaAnd u remind Me of oahray cuz dis was d ilLustration he gave 2 when I said d same thing ![]() Ehem! B4 I 4get, LaLa, me n u know say no be ur head u take form dat siggy I won't telL any1 sha ![]() |
[quote author=uj_sizzle]see them u never know if na mountain of fire prayers we go do oo [/quote]As long as d prayers wilL HoLd in ur Bedroom, av got no probs wiv it ![]() |
Uhmmm! HelLo, DopeJemi z Here, I'm not invincibLe, I deserve a standing ovation Racists ![]() |
[quote author=uj_sizzle]oahray n Dopejemi how our val go be na? U up for a 3some ?[/quote]Aah! I'm up 4 anything ohI dey crase 2 Reject dat kind tin ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 313 314 315 316 317 318 319 320 321 (of 386 pages)







