DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 317 318 319 320 321 322 323 324 325 (of 386 pages)
binger: Kai! Sell ur blackberry nah Take dat back Since I smalL na I dey dream of blackberry, I don manage get A♏ make I kan go selL A♏. Tufiakwa! If I selL A♏ sef, I go buy bLackberry 10 ![]() |
asin ehn D song z Dơpe, deir accent z tight, dese guys will be the Next big thing I swear |
binger: Thank u my bloda, how ur e-music career na?Omo boy, I don haLt 4 d moment oh, no cash ![]() |
joeydozzy: wetin you sabi? only rice full your belleSee dis 1 oh, no be Pap u dey drink since dem Born u ![]() |
cdamsel: SK made me laf,ll cherish dis moment 4everhttps://cdn2.blogs.babble.com/babys-first-year-blog/files/15-funny-baby-faces/thumbs/thumbs_face11.png |
binger: Am i the only one disinterested in this food talk ish?? Abeg,holla at me let's start some real talk*singing* You r nt alone |
Get ur Beats by Dre Headset(not d cheap one), pLay ur favourite songs and begin ur chores or Tasks and u'lL be done sooner dan expected https://cdn.ubergizmo.com/photos/2008/9/monster-beats-by-dre-468.jpg |
Jeez! Mehn Dis z realLy touching, May God continue 2 keep him alive so he can continue 2 bLess d poor and he wilL never Lack anything in Life IJN |
Idowuogbo: Mr man, no buy market today o! No just try am.Limme jhoor Y u no quote mah long epistLe ![]() |
btw! Dats mah finaL official goodbye *spits* ![]() |
so, upon alL my intelLigent taLk, nobody quote Me 2 telL Me 'nice 1' cuz I be boy, buh when gurL taLk, una quote her dey praise her... Okay! No wahaLa, I no taLk again Goodbye every1, I'm out I Hate NairaLand |
190, I understand u perfectLy mahn Wah av deduced 4rm dis drama z dat her 'haters' find pLeasure in doing wah dey do, dey fink by doing it, brings dem more Fame here on nL If u've noticed, dey don't hate on her alone, dey always look 4 support 4rm different angLes, dey never wanna be alone in bashing her, dat shows dat dey've got nuffin on her, dey just tripping buh sweetLemon doesn't understand dat, she aint strong enof, shez too emotionaL Like sum1 said on d mr.nL thread 'u av 2 be strong 2 face ur haters here' Did I just say dat? Dayum! I'm smart ![]() |
abiL: Wait....190 is making sense?!!So he never Makes sense? U cray too ![]() |
190 'I'm outta Here' and u stilL dey view U cray mehn ![]() |
Caracta: Soap and water inside bedroom? Does he sleep in the toilet or bathroom? Na wa o. Another super story.He pees a lot, so I had 2 do it in My room na |
ikekings: Lol...Na secret I mean oh, no be dat fluid ![]() |
ikekings: If I hear... As if you never swallow am before ni?Sheeesh! Don't bring out our secret ![]() |
ikekings: Ayam innocent ooo...I Pray oh |
lucenzo: I pray ooo. make I hear say no be akamu you go trowey ![]() |
ikekings: O boy!!! I don dey ginger myself already...Badt Boy, so na wetin u dey do 4 private be dat? ![]() |
lucenzo: me don already full my toilet U aff spoiL and finish Na my Face I been wan go wash b4 oh ![]() |
ikekings: **Gives him a dirty slap**... Don't stare for long... Oya go sleep...ur slap didn't work jhoor Oboy! I just can't stop staring |
ItsModella: https://cdn.uproxx.com/wp-content/uploads/2012/06/tumblr_m54o61PrQE1r2gow4o1_400.gifHau dare u, u no fear, u sLap ur husby Oya ![]() https://content.clearchannel.com/cc-common/mlib/3380/10/3380_1351254428.jpg |
lucenzo: MAN LovePeddlerLimme jhoor Na because of u na make me no win Mr.nairaLand, u aLso took my wife's vote Meat selLer ![]() |
oyin50: I think u'r jealousOh. My. God Sum1 sLap Me |
[quote author=Volumptuos_bebe]thanks. Am blushing now [/quote]Dayum! GurLWere did u get dat shape 4rm U've gat d most beautifuL face and body here on nL We can do body 2 body ![]() |
totalbaby: awwww u were always such a sweetheart. Am going to miss uAwww! Nau u gonna make Me cry I'lL miss u 2 FarewelL [img]http://2.bp..com/-LXCsVXSpM9Q/TfrX3Vz4fkI/AAAAAAAACqk/kVJy0ZAd85M/s280/Emoticon__Sad_Face_by_Nockor.jpg[/img] |
Acidosis: hahhahahahahahaha.... Oboi, I need a bullet proof...I'm telLing ya Flying bulLets err'where ![]() |
totalbaby: I completely agree. Am so sick an tired of the ish on this site thats why am leaving too.Ka omesia,O da abọ.Not u too PLz stay I'lL be ur shieLd I'll take all d bulLshiiit 4 u, I wilL take any kinda shiiit 4 u ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 317 318 319 320 321 322 323 324 325 (of 386 pages)



