European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 11:15am On Mar 22, 2018 |
diggz: Ogbeni... modeling no be for only people wey get six packs ogbeni.....diff ones dey abi na runway model you wan be ni? Billboard own dey,tv etc try go first before you dey rule yourself out for here....
Shey na fake job or you no just wan go Owerri? Na real job, the owerri thing take me by surprise, nobody expect am for there, normally na warri, Lagos and Benin Republic I base, so going to owerri na a whole new one for me and e come for time wey I no expect or plan for |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 11:09am On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 10:30am On Mar 22, 2018 |
diggz: Why you no try all those rosabel for ikeja for modelling jobs? Enough modelling outfits been dey that ikeja axis wey you fit dey get modelling jobs from na....at least I use am hustle way back use make small money.
And guy....you go gats do wetin you gats do o! No allow distance deter you from looking for your mulla....cuz na only time before you go actually get your breakthrough. Modelling ke, na small thing I take resemble Ibime now oh, which kind modelling job you think say Ibime go fit do?  if I Waka now enter those modelling companies say I wan model for them, na crane dem go take throway me outside I went for one Radio presenting job at ikeja, dem deceive us go the place, only to tell us when we reach there say na Owerri the job dey, after I don form phonetics finish with my sweet radio voice |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 10:09am On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 9:33am On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: And we never mention those cash madams wey dey use body parts do jazz or the ones wey dey exchange people destiny like bureau de change. If u consider all the job hazard both physical and metaphysical you go just stick to submitting CV upandan. Lmao  I no do again abeg, frustration dey make Man think different things, I frustrate sotay I no know when I start to dey go auditions for acting, all the way from Abule egba to NTA for VI. Me wey no know anything about acting oh, na for there I take know say some of our celebrities still dey suffer, dey use aluminum chains dey cover up |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 8:51am On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: honestly church parole in a new generation church with a phonetic speaking pastor is an excellent place to find these packages.
Na wetin pastor skimple dey use hook dem now for portharcourt. The only guy selling that gentrified gospel for those zones na Oritsejafor and the guy na ol skool lapel. Oritsejafor na MC Hammer, Apostle skimple na Drake.
Dopejemi you need raid all those churches for island especially - House on the rock and City of David. if you wan a true sugar mummy, as in grandma, you fit check out that English looking cathedral for CMS side. I'm you go see one or two rich widows there.
Don't go to Coza or Harversters sha. They are full of young people like you hunting the same pot of gold. I believe I know where I will be worshipping on Sunday  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 8:24am On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: This thing no too hard. First take off that ring if e still dey your face. Make sure your dressing dey on point.
If your job entails interacting with customers one on one like bank job, telecom or marketing job better.
Then join church and gym (wey correct people dey go), go dey lounge for bars and restaurant wey those heavily paid, heavy duty single KPMG/Chevron/Schlumberger chicks dey go for lunch break for Lagos Island/VI. If person invite you for any owambe or other correct party, attend it on sniper mode.
More honourable way sha is to make your own money and start frying the toskis of the women both young and old, that one na a la carte. Lmfao  I sure say na this job you do take travel go Yankee. See information na  if na all these ones I go do take get sugar mummy, then I no do biko, I no get strength, I go dey manage my small pay dey go |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 12:35am On Mar 22, 2018 |
raumdeuter: You mean that tongue ring is not enough clue? Agbaya, where you see tongue ring? Btw, That ring(lips) was a chick magnet, coupled with the fact that I have red lips again I took that sh.it off 2015 though |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 12:21am On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: You honestly don't know why you're a homo magnet, Jemi?  As per fine boy that I am na  what other reason could there be?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 12:18am On Mar 22, 2018 |
diggz: Lol @ homos....Sha take am easy make you no go enter one chance... Warri no dey carry last!!!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 12:00am On Mar 22, 2018 |
diggz: . Na only homosexuals dey carry their crase come my side, I no know why. Well, make we dey see sha, me sef wan be agent |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 11:48pm On Mar 21, 2018 |
diggz: Lol...ogbeni na the oldest trick for scamming book naim dem wan use for you be that o! 
I don tell you to enter igboro go find by yasef....you must to see... How I wan take see, dem dey approach person? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 11:38pm On Mar 21, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 5:09pm On Mar 20, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 4:11pm On Mar 20, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:41pm On Mar 20, 2018 |
diggz: Oya go diners,joints,malls and co....go try yah luck na....weyrey boi  Okay oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:34pm On Mar 20, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:28pm On Mar 20, 2018 |
diggz: Eediot!! Shebi you gada 6packs? Enter lekki go shade yourself like okrika shirt...e fit enter for you bytch!! Ode  make I just stand like ashawo under sun, you try |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:27pm On Mar 20, 2018 |
TalabiAudu: cc: pataki
SHe might have something for you Isn't pataki a male stripper? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:27pm On Mar 20, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:05pm On Mar 20, 2018 |
elampiro: Some sharp young guys have been used for rituals. Really? Well, I dey find the clean ones |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 12:59pm On Mar 20, 2018 |
Abeg I dey find sugar mummy, I no dey joke |
Music/Radio › Re: Free Music Video Production For Musicians by dopeJemi: 11:57pm On Mar 19, 2018 |
skyhighweb: well he said free for video production nothing about music production Which is why I asked if he did music production and if it extends to it as well |
Music/Radio › Re: Free Music Video Production For Musicians by dopeJemi: 11:28pm On Mar 19, 2018 |
skyhighweb: chk us out He said free though, I am guessing yours isn't |
Music/Radio › Re: Free Music Video Production For Musicians by dopeJemi: 11:16pm On Mar 19, 2018 |
What about music production? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 10:50am On Mar 17, 2018 |
I sure say I go dey cinema dey watch either gringo or black panther for that Brighton game, I no wan vex abeg, e better make I dey chop popcorn under AC |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 10:39am On Mar 17, 2018 |
funlord: Dopejemi? Dem seize your phone abi dem dey threaten you for what's app? Which wan be all this guest wey you dey form?
ChristineC dey with us...capitalcee sef full ground....i know say you be jose4life so you better come add your 2 cents to this whole debacle....  Lol, omo I don decamp from that camp since last year oh, I Don decide to dey neutral for Mourinho matter when e come to him defensive approach for 95% of our games, for the first time in a long while, I am uninterested |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 1:21pm On Mar 15, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 10:50am On Mar 15, 2018 |
Shame no even let me come troll una yesterday, una play ball yesterday sha. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 10:20am On Mar 15, 2018 |
raumdeuter: That's true sha
Dopejemi shey na you provoke Mourinho to insult the entire Manchester United organisation Wo! Anything he like make he talk, I sha don't want him here next season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 10:17am On Mar 15, 2018 |
afrodoc2: My point to you was not football related, rather it is linked to your debate with Raumdeuter. Mourinho has no class and has a well documented history of classless behaviour and comments. He does not have to be provoked by another manager, player, journalist e.t.c to display this behaviour.
Yesterday was a good example of this. I have never seen any manager troll his own club and rubbish the club's history just to justify his own pathetic result. JM is the only man i can think of that would make that kind of statement at such a time when fans are pained. His outbursts and clashes with others is not because he is provoked but because he lacks class and does not have the decency to take the high road. I completely agree and I am keeping to word, Mourinho is Mad |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by dopeJemi: 9:53am On Mar 15, 2018 |
I always laugh when some people come here to defend Mourinho after a win, even David Moyes sef dey win with west ham, doesn't mean he isn't a shit manager. I have learned to remain neutral whether we win or lose, Mourinho no be am at all |