Double194's Posts
Nairaland Forum › Double194's Profile › Double194's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
#singing# U can`t turn a LovePeddler to a house-wife, that's for sure....... |
She couldn't even wear a Bikini. I see insecurity setting in. |
I dey pity d guy we go propose give U. Unless em dey blind, dumb and totally daft. Also pray make e be say em mama and family members wey suppose advice am don die finish. OLD MAMA YOUNGIE. |
Bros na your joystick dey standa under the towel like dat.?? |
Guy haw dis one take concin Celebrity section? Abeg carry dis nonsensical mumurish news go Sports Section make we for see road read betta tins. |
Na Olamide suppose answer this kin qustn. Jokes section pls @ MOD |
Fiff is soo on point with dis punchline. After seeing the RAY J video, I felt like throwing up on Kim. Fvckin Disgusting pheeeew. |
Blackberry Curve 4.
|
I now truely believe that Jim Iyke is still a boy. Just last week I saw his pix bragging about private travels in a jet and now he is shouting at Miss Ikeji. I think he is seriously loosing it. |
Ademola g: .she might be truly a virgin.Hahhhahahhhahaahahaha, no be small things ooh. Nicki Minaj VIRGIN. I still dey laugh |
Ol boy see humility, I bow for this guy jooor. |
#singing# If e good for ur health, doit. E no good for ur health, QUIT. Sensiman abegi tell me Where U deyyyy. Ahhuuuuuu eyagayaga yee. |
Hahahahhhaha, as Iyanya see say D`banj dey plan collect Tonto from am, e rush go razzle Yvonne back before e go lose two sides. SHARP GUY. |
Somebody pls tell me, what is SaharaReporters.com turning into? I thought it was an investigative journalism network? |
So U don pass Don Jazzy for level abi? Just remember, pride goeth before a fall. |
Hahahahahahahahaha. Laff wan bust my belle. |
INNO18: Not to talk of the absence of facial make upWhich absence of facial make up.? Abi na because the picture no be close shot? |
homesteady: See big gal!!! has SEUN even met Danfo driverDanfo Driver make sense sef, me dey reason Baba Fryo |
As we don see Chidinma, e remain Nkechi, Nneka and Ifeoma. Mtcheeew. |
jennyatosu: Prince look is too feminine. Though he's handsome, but vicker is more of a guy to me. So it's vicker. Fine boy but my son fine pass you o!I dey even reason dat Prince gay sef. |
Money talks, bytches listen. |
[quote author=Jah-Jaa]well he is the guy that sang like to party[/quote]What is like to party? |
U want us to believe this Shyt? Davido no dey d list nahh |
abbeycial: Ve been on dis forum for a while nd trust me those comments add fun to d whole tin...WORD |
abbeycial: Na u dey buy d MB dey use in browsing nd posting dia comment for dem?I wonder ooo |
Kunbee: My manager is better than all of youNo be small ooh |
To all GarriLanders welcome to the new year. To Mukina2, Sexkillz, Missy_B. May God continue to punish U and thwart all ur plans to keep me under wraps. Waiting for my new year ban P.S, am already used to it. |
