Drajah's Posts
Nairaland Forum › Drajah's Profile › Drajah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
And the boy gree come church!..... But wait o....even jesus no flog person na....end time grove |
Madam forget healing......leave people husband ![]() |
Student no dey old again o..... |
U see watin u don cause now.....now wey mikel want spend for una head u go #dop....Oga na stay house |
Mehn.....so this dude don know say im go die?....chai.... Baba just pray make God forgive you and plan to rest in pease..... |
1,500 naira.....as in the price of yam!! OMG This one no fit work ni? Dem no even beat am well, just one eye na im dem bust...smmhhh Dear Jesus pls forgive us..... |
Na end time we really dey oooo....God save us |
Just like that....if na true, I no sure say those Muslim youths don near school for their life...we dey reason say this economy just bad, dem dey drag days to pray....mumu youths.....instead of planning, thinking of how to move this country out of this economic mess with or without the help of the government or revolting against the government una dey fight for time and days to pray..... these are the reasons why we go still remain like this..... ![]() @the end na division sure pass..... |
afrika4real:Yeah but just one left though |
modelmike7:Thank you! |
age: 8 weeks |
kennykentipsy:Bro I hail o.....abeg no vex o I go like make we talk a bit about the school. kirobike@yahoo or kirobike@gmail.com my email any of them ....#blessings |
penitential:Just track it bro.... |
oggysena:I think it should be a conditional offer.....check the "Conditions and Confirmation of Acceptance" page, You will see what to submit... Then you have to scan it to the email that sent it to you or you should be given an email....plus there is a "Confirmation of Acceptance" below with a space for you to sign and scan, then send back to them to prove that you are interested, and it should be done within 3weeks......you go see everything for that page.....meanwhile this is my original login account, I was using my bro phone to browse before... |
How old? |
Cute pups....but na to see the mama and papa first |
Guy you na Samson abeg .....but I know say na soup that guy go end as e dey hot ;Dthis our economy don make things cost men con strong to kill snakes like this.....#endtimeaction ![]() |
mankan2k7:Plus fast again....they guy na samson ... |
aluk:If na me you type this one for na time you just waste .....cos I no send you....who ur civilisation help?? Mr civilization Oga go kiss bush ....come this man you no hear watin buhari talk? Say im go destroy NDA abi no be so?....instead make im reason will settle thing like late Yaraudua im dey form Van Dam abi that one too no be aboki ni? You don go SS before?.....Mr civilization ![]() |
Old men wey dem don pay off......boys don't stop...I dey una back ....its so funny how people think that things will get better without "wahala" like this...if the country meant well for ur land dem for don stop all those pollution na... Give dem jobs una say no, ok make dem plant cassavas una spoil ground, oya dem enter water to fish una spill oli....see the solution is simple the boys gave FG some list na try meet at least 2 or more america had to fight the great Britain off there land long time ago.....old men wey go soon die sit down dey chop bribe My opinion One love One ni....... ![]() |
penitential:Me too bro...but no fear e go pure...God no be man. |
lawmerchant:. |
RIP to the lion |
Baroba: snake wey no even get venom.. |
Teehp:Amen!!! |
Make una return all the money way una tiff/collect/hide or help politicians hide, una con dey return "clay pot" abi na stone....who that yeye stone pot help what is the market value of that yeye clay pot now? ...we dey talk say dollar high, fuel high....Mr "lie" dey smile collect watin we know say we no value ![]() |
nuelzy:Smack down !!.... The guy try sha but that nose.....na #2nose ![]() |


.....cos I no send you....who ur civilisation help?? Mr civilization 