₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,298 members, 8,421,221 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 02:19 AM

Toggle theme

Dreeldee's Posts

Nairaland ForumDreeldee's ProfileDreeldee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 112 pages)

Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:31am On Jul 16, 2008
see person wey dey talk, i no just wan talk make u no begin swear for me grin grin
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 1:29am On Jul 16, 2008
grin grin grin grin abeg go sleep, i no say ur brain don dey malfuction grin grin
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:28am On Jul 16, 2008
you and all this bricklayers name ehn, u dey do part time for that one too?
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:27am On Jul 16, 2008
i no gree make u teach me,i know say e pain u but i still dey maintain my position (success)
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 1:25am On Jul 16, 2008
grin grin grin i wonder the kin bed wey u dey sleep, because na u dey sabi bed bugs, cockroaches etc
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:23am On Jul 16, 2008
grin grin grin grin no vex, i no mean to remind you your job. oya dey go, your wiliwilis dey wait for you grin
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:22am On Jul 16, 2008
I no wan fail so you're not an option at all
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 1:21am On Jul 16, 2008
naturally na snake baba one make you, e just change him mind pity u come make u goat
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:19am On Jul 16, 2008
lol, e be like say u don work for morgue before
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:18am On Jul 16, 2008
go sleep my friend before you start dreaming again grin
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 1:17am On Jul 16, 2008
the largest containers like you deliver only plastic spoons and comb tongue
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:14am On Jul 16, 2008
grin grin grin na you go tire sule
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:13am On Jul 16, 2008
you're talking from experience, i understand grin grin grin
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:09am On Jul 16, 2008
leave me be angry
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:09am On Jul 16, 2008
Everybody get he own, but my worry be say how you take acquire all these loads shocked shocked abi no be human being like us you be huh
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 1:05am On Jul 16, 2008
you still day dream? you be jonah o, born pikin for dream, still dey find am hard to care for them even for inside dream grin grin
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:03am On Jul 16, 2008
my load no heavy reach that your own wey Julius begger no even fit carry sef
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by dreeldee: 1:02am On Jul 16, 2008
old joke but still funny tongue
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 12:57am On Jul 16, 2008
i no just wan talk again
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 12:51am On Jul 16, 2008
hmm nawaho, na inside this same dream u take born pikin, buy car, build house sef, when you go face reality sef **shakes head**
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 12:47am On Jul 16, 2008
Who dey greet you before boy scout tongue
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 12:46am On Jul 16, 2008
which eye u take see me tongue
Jokes EtcRe: Righteous Adam by dreeldee: 12:36am On Jul 16, 2008
nothing much guy tongue
Jokes EtcRe: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 12:33am On Jul 16, 2008
too long a joke but ok anyway tongue
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by dreeldee: 12:27am On Jul 16, 2008
where have you been?
Forum GamesRe: Match 2 Personalities 2 Make A Couple by dreeldee: 12:21am On Jul 16, 2008
embarassed
Jokes EtcRe: A Lawyer's Way Of Helping The Poor! by dreeldee: 10:08pm On Jul 15, 2008
huh huh
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:46pm On Jul 15, 2008
that guy wey dey beat am well don carry am go lipsrsealed
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:40pm On Jul 15, 2008
wetin concern u naw ehn angry
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:38pm On Jul 15, 2008
Abygal no go na, you know i'm just kidding, i like you from your lips down to the way u walk. Girl you blow ma mind tongue
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by dreeldee: 8:35pm On Jul 15, 2008
@quent no mind am, she dey vex say i no gree for am grin
@abygal i'm not interested please your use of word is too harsh na, na play o abeg tongue tongue

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 112 pages)