DRefiner's Posts
Nairaland Forum › DRefiner's Profile › DRefiner's Posts
IS DAT ALL ![]() |
DAT ONE SEF NA SMALL, NA UNTIL U LAP IN DUBAI, NA EM U GO SEE SAY MST OF D EXOTIC CARS FOR HERE NA COMPLETE TAXI CARS FOR DUBAI WEY I DEY SO. SMILES |
PLS O, THIS GOES TO THOSE WHO WERE CREATED NOT TO APPRECIATE SOME GUD GESTURES. MBOK, MAKE UNA DEY TRY TO APPRECIATE GUD GESTURES WEY PERSON DEY OFFER. KUNTA KINTE's dem. |
STOP INSULTING MY UNCLE TINUBU OR ELSE... WHEN HE WINS D ELECTION AS D PRESIDENT OF DIS COUNTRY EHN. ME PERSONALLY GO SUE U FOR COURT, FOR CALLIN MY UNCLE COPY COPY. |
Maybe someone can use it to see all the witches and wizards in his/her father's compound that has caused him to use 36m for just a tv set. |
Gud ting goes wrong. @96 she's not supposed to kpai haba naw.. make u sef check am naw. |
Kudos to my able Governor UDOM EMMANUEL.. After U na U. Man wey sabi body. |
abumeinben: abumeinben: More like a shopping mall. abumeinben:watin don be don be!!! so pray for ur state to try do even if na mini mart. |
Dem don dey do turn by turn with ANTHONY JOSHUA. Now na Tyson Fury turn to also rubbish am. AJ... why naw?? |
For only 16.4m?? when d likes of Neymar jr's making close to 100-200billion naira per week as a footballer, u r here disgracin ur country for jst 16.4m naira. u r nothin buh a piece of shit. |
DEM EMPLOY ANIMALS LIKE U FOR WORK, NA CASE, DEM NO EMPLOY TOO, NA CASALA. na watin make una exist sef? how i wish say some ur types dem for only exist as worms and maggots wey remain inside soakaway. U know know kill u dere. |
OYA O.. NA SNAKE REMAIN 4 SOME DUMB-ASS DEM TO RAPE, EVEN CROCODILE NO EVEN DEY SAFE ANYMORE. SEE D MONITOR LIZARD EYES SEF DON DEY FORM SEXY FOR DEM 4 DUMB ASS's. na wa wao. |
And yet they all out to campaign. I wonder if na d dead go come out come cast their votes when of our fellow naijarians don kpai finish. Tufiakwaa |
And wat makes u think we can win, wen u have a bad pitch u wey no win for ur own ground nko? |
So U @Johndumelo cn rant and blab lyk dis? u jst yarn lyk tata. "super eagles my foot" u say u don fall ur hands o i swear.. trekkin to naija? u be real ebelebe. |
Maybe, dats why u tu r unreliable, incompetent and so full of frustration and sh*t..mtchwww |
That slap was to prepare her journey from the government house to the street. a farewell slap.. dats d spirit of Ojukwu the ikemba1. i hail u lolo bianca. |
Your own na to dey visit from pillar to pole, ur mate dey studio dey do watin dem no how to do best, dey pray for dere own grammy. ur own na visit for money u sabi do. |
U guyz r just so hypocritical and so full of shit, since this war started wat have u really done to assist d ukrainians? NATO here, nato there, dats wat i keep hearing from u guys. (US) na wao.. |
IF NA NAIJA NA ONLY 3MONTHS IN PRISONMENT, AFTER DAT NA TO YOUR TENT OH ISREAL.. |
Dat ting wey them paint green and white so, na pipeline? see as e be lyk say na bunkery dem dey do. so M.Buhary na ur own military squard be dis ones. u no fit end small terrorist and militia for ur country na Russia u wnt face... one of d jokes of d century sha. |
What nonsense? what arrant nonsense is dis? why r they trying to drag my country naija into dere kasala? or is it dat na naija b foreigners wey dem get for dere country? please, hey ukrainians, if u guys r lukin for people to defend ur country, call all ur sons and daughters who r based in russia to cm back home and defend dere country, u've got sm top flight footballer in their various clubs, let them all cm bk and defend dere country!!! |
Since wey she dey use d mirror take luk her stone age face, watin she achieve EBELEBE. |
Ummm... so tell us, what gender will she give birth to? MALE or FEMALE Complete wat u started o dear soothsayer. |
"u" in small letter, Kip gaying... if u think it's gud for u, then stop spreadin it and do ur tin all 4 yacef wit una psycopath teams. |
I in Cotonou. mtorr... mmee... (KUNTA KINTE's) |
killins here and dere, dem no reason am, na 2023 dem dey banter with each other for. TUFIAKWA... By the river of babylon, were we sat down, and dere we wept, when we remember zion... |
2023 election's on d way.. fortification tinz in vogue.. frm those baba's at d top wey knw themselves.. so how e no go dey difficult for them to handle am? |
Maka y na GREENWOOD na dere ur winchy go start from o. that woman tears go make u really get injury from bench sha..(KUNTA KINTE's) |
Na for urself and by urself talk am o, na were u sabi finish be dat abi ![]() |

in Cotonou. mtorr... mmee... (KUNTA KINTE's)