₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,034 members, 8,420,003 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 09:16 AM

Toggle theme

DRefiner's Posts

Nairaland ForumDRefiner's ProfileDRefiner's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

PoliticsRe: Popular Politician, Natasha Akpoti Receives Rolls Royce From Her Husband(video) by dRefiner: 8:31pm On Jan 30, 2022
Ha!!! anoda banga.
E go really be for dat oga wey no go fit surprise him wife wit a gift like dis o. very soon na kasala here and dere for house jst because of dis post o. (KUNTA KINTE's)
PoliticsRe: PDP: Wike, Ayu In Cold War by dRefiner: 8:18pm On Jan 30, 2022
Ghen ghen... the battle line is drawn for the last initial gra gra. (KUNTA KINTE's)
FamilyRe: Nigerian Bride & Groom Hold Each Others Private Parts In Wedding Videos & Photos by dRefiner: 8:13pm On Jan 30, 2022
Na ur COUPLEhuh (KUNTA KINTE's)
RomanceRe: Never Buy A Lady Pepsi And Bread When She Visits - Twitter Lady by dRefiner: 8:06pm On Jan 30, 2022
If na oyibo man buy u dat bread and pepsi so, u knw for use am pose for selfiehuh with d lebanese as ur backgroundhuh u for don dey tell us say u've been awarded an endorsement deal... mtcheew... (KUNTA KINTE's)
BusinessRe: Uproar As Anambra Man Settles His Apprentice With N100k After 9 Years (Video) by dRefiner: 7:53pm On Jan 30, 2022
U mean wathuh after 9 whole solid yearshuh oga can only settle his boi with jst 100khuh for 9yrs, his boiboi was hustling for jst moni for TECHNO PHONEhuh HABA!!! na which kind cheating dem dey call dis one sef? dis one don pass slavery o, (KUNTA KINTE)
CrimeRe: Father Reportedly Impregnates 14-Year-Old Daughter In Bayelsa by dRefiner: 6:33am On Jan 27, 2022
NA WAO, WATIN MAKE DEM NO WANT SHOW EM CURSED FACE NAhuh SO DAT D WHOLE WORLD GO SABI AM NA. DATS A CRAZY ACT I SWEAR.
PoliticsRe: Ugwuanyi Receives Haitian Delegation In Enugu As They Trace Their Roots by dRefiner: 8:05am On Jan 22, 2022
Anoda escape root. d KUNTA KINTE's.
RomanceRe: Why Will A Normal Human Last For More Than An Hour. How Can I Cum On time? by dRefiner: 11:00pm On Jan 13, 2022
Na only an 1hr+ wey dey make u no let person hear wordhuh we dey talk 2hrs+ no we no yarn.
CrimeRe: Girl Stabs Sister To Impress Boyfriend by dRefiner: 10:55pm On Jan 13, 2022
May she's mentally unstable. She really need a psychiatrist
BusinessRe: Dangote Refinery Will Boost Growth Of Downstream Sector In 2022 - CPPE, Others by dRefiner: 1:57pm On Jan 13, 2022
I JUST CAN'T WAIT FOR IT TO COMMENCE OPERATION. KUDOS.
PoliticsRe: Shehu Sani On Tinubu's Real Age by dRefiner: 11:29am On Jan 13, 2022
Oga, mind u, Nigeria's not meant to be played with by grand pa's either!!!
PoliticsRe: Ahmad Lawan: We Will Reduce Level Of Nigeria's Borrowing by dRefiner: 6:03am On Jan 13, 2022
PLEASE SIR, DON'T REDUCE IT O. IT'S TOO LATE NOW COS, WE ARE SOO USED TO IT ALREADY.
PhonesRe: Twitter Hails Restoration Of Service In Nigeria by dRefiner: 5:53am On Jan 13, 2022
SHEBI UNA SAY TWITTER BAN WILL BE LIFTED FROM 12AM TODAY, ABI, UNA OWN TIME DEY DIFFERENT FROM THE ONE WEY I DEY USEhuh DIS NA 5:50AM O, I STILL DEY WAIT O. MAYBE, MY TIME DEY RUN ANTI CLOCK-WISE. MTCWWW
PhonesRe: Twitter Hails Restoration Of Service In Nigeria by dRefiner: 5:41am On Jan 13, 2022
I WON'T COMMENT ON THIS UNTIL I CAN ACCESS IT WITH MY BROWSER!!!
CrimeRe: I Sometimes Feel As If I Have Been Here Before- Please Help by dRefiner:
Please, I need ur help.
Can you tell me who the next president of dis we country will behuh
PoliticsRe: Ohanaeze Fumes, Alleges Injustice As Tinubu Declares Presidential Bid by dRefiner: 5:18am On Jan 11, 2022
Don't mind him jhor... na joke him dey joke o. Him tell ME say he just want pull una legs sha.
CelebritiesRe: Nkechi Blessing: I Sold My Range Rover To Complete My House In 2021 by dRefiner: 5:03am On Jan 11, 2022
U tuu sell ur range rover tu complete ur house? ok na, when u buy am before u knw sabi say u for build house 1sthuh abegi, comot for road make i fit see anoda funny tread read jhoor.
CelebritiesRe: Portable Sprays Money On Slay Queens (Photos) by dRefiner: 4:55am On Jan 11, 2022
Very soon from now, he go begin cry again, lata he come talk say na d weed wey em dey smoke make d smoke enta him eyes...Tata wey em brain and head neva mature. Refund my money wey I been spray una in my bedroom <LOADING>>>
PoliticsRe: Bode George: Tinubu’s Presidential Ambition A Huge Joke by dRefiner: 4:44am On Jan 11, 2022
Hello grandpa, what's ur namehuh my name's ASIWAJU BOLA TINUBU.
And how old did u say u are againhuh Hmm... I think I should be in my late 60's/70's.
And u want tu rule dis country? Is Naija only for the baba's tu rulehuh hmmhuh
PoliticsRe: Cooking Gas Price Drops, Supply Rises, FG Projects Further Decrease by dRefiner: 1:27pm On Jan 07, 2022
For una tiny mind, na reduction be dathuh na watin go happen if the 1st figure shift frm 8 to 4? abi naija change to nairahuh abegi make una comot for road make pass jhorrr.
RomanceRe: Ngeria Can Never Grow Or Develop Until Gay Rights And Lesbianism Are Legalized by dRefiner: 5:06pm On Jan 06, 2022
Abeg na who be dis one for dis new year sefhuh since wey u dey do same s*x I don see how u luk. ebelebe!!
BusinessRe: See The Amount I Exchanged Naira To USD Just Now (pix) by dRefiner: 4:48pm On Jan 06, 2022
Nna ehh...dis naira to dollar mata ehn, don tire me o. see how dis dollar take b our naira odogwu. kai tufiakwa
PoliticsRe: Israel Claiming Ijaws Of Nigeria, Give Evidence From Bible by dRefiner: 2:11pm On Jan 06, 2022
Since wey una know like that, na watin make una know carry the ijaws along na.
BusinessRe: Coke, Fanta Prices To Increase As FG Imposes N10/litre Excise Duty On Carbonated by dRefiner: 5:20am On Jan 06, 2022
Abeg make all of una shun our able presido abeg. Abi una know sabi say him dey try to reduce some risk here.
PoliticsRe: Restructuring: Where Will The Extra South East State Come From? - Buhari by dRefiner: 5:13am On Jan 06, 2022
Is it about adding more stateshuh ha, na wao.
PoliticsRe: Ortom Disintegrates Cabinet, Sends Names To Assembly For Replacement by dRefiner: 5:11am On Jan 05, 2022
There's a time for every every.
PhonesRe: Man In Pain After Receiving Fake Iphone 12 From Us-based Uncle by dRefiner: 5:08am On Jan 05, 2022
Nna ehn... dis life no balance atal. Abi dis ur uncle dey base for CONGO?
PoliticsRe: Akeredolu: Amotekun Has Made Ondo Most Peaceful State In Nigeria by dRefiner: 4:59am On Jan 05, 2022
Akwa Ibom state is the most peaceful o,mbok.
Foreign AffairsRe: Same-Sex Couples Can Now Opt For Surrogacy In Israel by dRefiner: 4:56am On Jan 05, 2022
Isreal oh Isreal..why na? why? remember... Ye are the people of GOD. Remember the covenant wit him. Remember! Remember!! Remember!!!

1 2 3 (of 3 pages)