DRefiner's Posts
Nairaland Forum › DRefiner's Profile › DRefiner's Posts
Na which kind of life dem call dis one sef? Her village people at work o...chaii,maka y dis fine little girl na?chai! nna ehn. |
Such a wicked woman. Why? why didn't u kill urself and let those kids that God has given to u be? after she might have enjoyed her's? treple judgement upon ur head sha. |
When the governor of Enugu state Gov. Ugwuanyi steps on the governor of River state toes eh, na that time una go know say the reverse is the case!! the yabbing no go get part 2 |
HEY, U SHATTA WALE, KEEP THAT UR GUTTER U CALL A MOUTH UP. EVEN IN UR OWN VERY COUNTRY GHANA SEF U KNOW GET MOUTH. U DEY RUSH TO COLLABO WITH SOME TOP GHANIAN MUSICIANS SO DAT DEM GO HELP MAKE UR FACE TRY SHOW EVEN WHEN UR SHOE NO SHINE. U TALK TOO MUCH SHATTA D TOUT. U ONCE TOOK DIS UR STUPIDITY TO SAKODIE, BUH, THANX TO HIM FOR PLACING U WHERE WORMS DWELLS. GO FIX URSELF UP OR GO BACK TO UR DIRTY AND TOUTISH NATURE, COS U R STILL TO DIRTY ANYWAYS. |
Bad belle's dem.
If he was still in barca they wouldn't have reasoned bringing down his hotel. |
"YOU CAN KILL THE MESSENGER, BUT U CANNOT KILL THE MESSAGE" (KEN-SARO WIWA) live on LEGEND. |
She has alwayz, and she will alwayz be my CRUSH. I LOVE U SOO MUCH RITA DOMINIC!!! |
even rat sef don tire for dis country, no more fish for d rat tu sakpa again o |
How come about the fire na wao. |
![]() |
even rat sef don tire for dis country, no more fish for d rat tu sakpa again o
na wao.