|
Food › Re: How Many Times Dou You Eat In Day? by dsmooth1(m): 9:09am On Aug 09, 2014 |
Hemmysheg: We all know that Nigerians consume food like DIE. As for me I eat at least Four times in a day..yours?? Let catch some fun! jamb question watin concern una  ,, hw abt many tymz do u suck ya mama titz in a day  Hw d hell doz diz get to FP? |
Fashion › Re: Man Bleaches His Skin With Acid To Look Like Michael Jackson by dsmooth1(m): 3:37pm On Aug 07, 2014 |
Oloriburuku somebody |
Health › Re: Ebola Virus Hand Cleansing Gel Hits Nigerian Markets by dsmooth1(m): 3:49pm On Aug 04, 2014 |
9ja pple wit explorin oportunitiez,, soon dem go produz a movie tiltled ebola ladiez,,or ebola village queen....SMH..set of oderinde peepz |
Fashion › Re: Toke Makinwa's Red Outfit To Dr Sid And Simi's Wedding by dsmooth1(m): 3:35pm On Aug 03, 2014 |
wen evry dey cover body wit nylon or bedsheet abt,, coz of ebola na hin yello pawpaw wan dey waka naked,,abi dem tell am sey ebola abi tobola no dey catch yello pawpaw  |
Celebrities › Re: Marrying 3 Wives Is My Destiny And I Am Happy When I Look At Them - OJB Jazreel by dsmooth1(m): 3:12pm On Aug 02, 2014 |
Y nt marry 50 wievez xo dat u go get enuf volunteer for ur single kidney..... |
Music/Radio › Re: Rapper Vector Writes Open Apology Letter To His Former Record Label by dsmooth1(m): 10:04am On Aug 02, 2014 |
merit12: Abeg change your name to scalar abi latitude or probably acid |
Food › Re: Why Are Healthy Food More Expensive Than 'junk Food"? by dsmooth1(m): 8:37am On Jul 31, 2014 |
Y z original stufz expensiv dan fake tinz  Y doz a gud job pay beta mony nd wack jobs pay feedin allwanz  ,,,datz d ansa to ur qestion |
Jobs/Vacancies › Re: Who Suffers Unemployment Most, Males Or Females? by dsmooth1(m): 7:56pm On Jul 29, 2014 |
Who else  Na man na,, woman fit go find sumtin learn n hookup wit a guy,,at worst hin go dey sell pufpuf n egg roll,even akara,,, but hw u expect a joblezz man to eva tink of setling down,, wit anytin to do,, na hypertention,,fustration and any oda ...wrd endind wit 'tion' |
|
Celebrities › Re: Blessing Okagbare Shows Off Her Swag (photos) by dsmooth1(m): 11:54pm On Jul 28, 2014 |
Y una cum put a guyz pix intesd of blesing okagbare,,,, abi ma eyez no dey c well,,me no c any boobyy dre |
Education › Re: Pls Ebola Virus Is Real Oooooo. See Details Here. by dsmooth1(m): 11:47pm On Jul 28, 2014 |
 ebi lyk sey HIV no dey pay popularity due again,,, na ebola v,b d super star nw..mak God help person 4diz wolrd |
Education › Re: Pls Ebola Virus Is Real Oooooo. See Details Here. by dsmooth1(m): 11:47pm On Jul 28, 2014 |
 ebi lyk sey HIV no no pay popularity due again,,, na ebola v,b d super star nw..mak God help person 4diz wolrd |
|
Politics › Re: Woman Strips Off And Pole Dances To Stop Police From Towing Her Car (photos) by dsmooth1(m): 7:02pm On Jul 26, 2014 |
Safari29: it can't we are fasting sheybi na pole dancin,,,,  e no spoil fast,, az in ko ba awe je |
Politics › Re: Woman Strips Off And Pole Dances To Stop Police From Towing Her Car (photos) by dsmooth1(m): 11:35am On Jul 26, 2014 |
space booked til diz get to FP |
Family › Re: Have You Written Your Will? by dsmooth1(m): 10:36am On Jul 26, 2014 |
But in reality, the business of making a will can be quite straightforward and it won't cost the earth provided you are aware of the major pitfalls.  na waa wen ma cloth neva dry na hin one person bring eyinbo article cum dey tak abt will,,, bak to ma transistor radio,,  nw playin bujebudanu |
Pets › Re: When Pets Turns Thieves.. by dsmooth1(m): 10:22am On Jul 26, 2014 |
Here goes anoda super storyy.....bak to ma transistor radio..eyin eyinbo ewa fun mi ni visa |
Music/Radio › Re: Opinion: Dorobucci Vid Is Wack! by dsmooth1(m): 6:33am On Jul 26, 2014 |
 itz nt wack but na wash  ,,luks lyk d vid of an ibadan up comin artist |
Education › Re: Weird Facts About Boa Constrictor!!!!!! by dsmooth1(m): 6:55am On Jul 25, 2014 |
 do u say females givs birth to up to 60 gini  babies.... Symz am on a worng page....movement |
Family › Re: Five Practical Ways To Help A Child Who Doesn’t Like Going To School by dsmooth1(m): 6:48am On Jul 25, 2014*. Modified: 7:49am On Jul 27, 2014 |
Una go jux carry oyinbo principle n lyf style cum dey post for here..dem tell u sey oyinbo dey soak garii,,chop kulikuli,,, any pikin wey no wan go scholl,,,koboko,,cane,n igbati z d solution,,mak dat kin pikin no turn to anoda MAMA Patience j |
Sports › Re: NFF Sacks Aminu Maigari (As President) by dsmooth1(m): 4:27pm On Jul 24, 2014 |
na waa oo,,tym to impeech ma gurlfrnd too |
Sports › Re: Mourinho Leaves Mikel, Moses Out Of Chelsea Tour List by dsmooth1(m): 5:48pm On Jul 23, 2014 |
josse doz nt wnt 2scrap value a.k.a igbinabaroo n slowmotion to slow d plane down.. Lobatan |
NYSC › Re: NYSC Members To Earn Public Service Salary Scale As Allowance by dsmooth1(m): 5:42pm On Jul 23, 2014 |
 super story synz 1892
|
Music/Radio › Re: Official Video: Mavins - Dorobucci by dsmooth1(m): 5:34pm On Jul 23, 2014 |
na waa in diz country,,,producez rubish n u turn super star sharp sharp,,,,producz gud tin n na only ur family n 1/3rd or ur church go encourage u... |
Food › Re: 10 Ways You Didn’t Know To Cook An Egg by dsmooth1(m): 7:31am On Jul 19, 2014 |
 no tym man pikin drops egg in water boilz for few minitz n chopp,,,,,,kia kia protein enter body |
Family › Re: Women, Do U Cry On Ur Wedding Day, If U Do Y by dsmooth1(m): 6:17am On Jul 10, 2014 |
 do women still sing eku iyawo..in dis nw age wedding  wel i guess not |
Sports › Re: Falconets Caught In Fifa’s Web by dsmooth1(m): 6:12am On Jul 10, 2014 |
 well i wld av prefered HONG KONG slap,, coz web na small tin.. |
Satellite TV Technology › Re: Official Thread Of Free To Air Satellite Tv (part 4) by dsmooth1(m): 2:32pm On Jan 08, 2010 |
pls i nd you to help me on hw to get the full admission list of oou if u can |