NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:43pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: haba oya sori.abeg no live me 4 OYO next tym biko.I go buy shawarma 4 u 2moro u hear.mabinu I don't need your shawarma...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:42pm On Mar 11, 2016 |
Abbie25: Lolz.. No wahala.. They will hear. Pls do and come so we can prepare something special and entertain you wella.. Alright Catch ya lara  Aiit, no wahala! Me and my chommieblaq will soon hit you guys real hard...prepare the ground for us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:39pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: no mind DTOBS o, e no just pity himsef, e go soon understand wetin I dey talk. Bur wait o, u won go wear sexy gown serve fud? Abeg no let pressy put pepper for nose o, pity hin condition o, babe can u bliv I still dey remember all dos our luv in tokyo dat yr, I no just no y ur tot no won comot my mind. Aa ti ko'fa ni le,ifa ti n seMerikims, LogoDwhiz, iamdynamite...you see? E just dey the guy body,anything in skirt/trouser dey give am problem. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:36pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:35pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: lol, i talk am,well he says he is a good guy so my eyes are on him,make he no just misbehave reach my twinnie side. Na the same way the snake deceived eve in the garden of eden that he is doing to all the ladies in here; o loju kokuro, |
Agriculture › Re: Photos: My Catfish Pond by DTOBS(m): 4:23pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:20pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: hmmmmmmm fraiser,well done,continu oooooo Babe, this guy has no good intention for any lady for this city ooo... His womanising life is a hit,back to back. Don't be deceived! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:19pm On Mar 11, 2016 |
Abbie25: Hello citizens of Golden city, how is preparation for camp going  Like I said before I left here for Graceland, take care of the camp before we get there oo.. Missed you guys like kilode.. Alright take care. Off to Graceland.. Babe, we missed you too like ko si nkan. We will keep the camp clean for y'all. Greet justified10 and greycious for me, me sef go soon pay una official visit soon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:17pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: hmmmm, okunrin Wetin okunrin do? Hmmmmm, obinrin LogoDwhiz, na u ooo boss! Shey I don trespass ni? Fraiser; why you come be like this nah?  ...why can't you just leave matter for martyr. ...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:16pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: hmmmm, okunrin Wetin okunrin do? Hmmmmm, obinrin LogoDwhiz, na u ooo boss! Shey I don trespass ni? Fraiser; why you come be like this nah?  ...why can't you just leave matter for martyr. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:12pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq: If em like make em fire catapult of envy.. They throw us bomb of jealousy.. They stand they eye our progress... They no fit put....... Complete am ...put asunder!!! Now listen; No be me fine pass oh my pretty baby girl still you stand by me even though i make you vex….oh why why you love me like this tell me why baby why i deserve this oh aii baby baby ah…hmm hmm hmmmo gbo pe kikan kikan ni o kan ju my baby baby no dey kanju even when your friends dey ranju (Fraiser) as we dey good dem dey mon’ ju you still respect my hustle i count on you, u no dey burst my bubble eh girl, there will be no me without you by my side how i want take survive how i want live this life now only god go fit decide na you dey burst my bololo dada….dada yea ah... Oya take it from here baby |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:06pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: amebo, olofofo, fowl yansh, telephone wire, aproko, sabi sabi. Did i ask u? Sha thank u Sowie,madam! I pledge never to answer any of your questions again! So help me God |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:05pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: na by force? I no want.my sent4rina don go wrk since morning.i go sidan 4 dis house til he comes bak.I am not goin anywea.Eshee... Lolzzzz...all I can do is to lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:03pm On Mar 11, 2016 |
Ndejiko: Good day sir. Hope you are doing well. I was able to speak with the B15 CM about the issue of the ID card, he said since online registration was done by every PCM the information contained will be used for the ID Card. B15 stream 1 couldn't get theirs while on camp due to some delay but B15 stream 2 got theirs while on camp. In a nutshell there is no any registration to be done as pertained NYSC ID card. Hope this help sir? Mr mazakona, this was the answer to your question! Good day sir. Hope you are doing well. I was able to speak with the B15 CM about the issue of the ID card, he said since online registration was done by every PCM the information contained will be used for the ID Card. B15 stream 1 couldn't get theirs while on camp due to some delay but B15 stream 2 got theirs while on camp. In a nutshell there is no any registration to be done as pertained NYSC ID card. Hope this help sir?All thanks to Njideko for this, thanks so much sire |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 4:01pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: I just dey shake my head for u, shey u go fit manage heart break lyk dis now, because hammer go soon land for ur heart o, no drag dis bae wit me o I pity that your head make e no come remove. I don't know why you people can't just commot eye for another person property... Well, my Sweetie has made her choice and she is staying with the man that her heart loves! Enemy of good things, holy ghost fireeeeeee |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:31pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: na tru,wea she dey? now, NYSC related mata: Shud my white socks be plain white or white and green or any1.Eshe.... Plain white- AcceptedWhite with green stripes - AcceptedOther colours - Not accepted. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:24pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: Airstarkane Presy, u dey fall my hand!!!! Why are you correcting her now...e get as e be!! How u dey sire |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:22pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: bur I can see d luv is headin towards bermuda triangle, u go soon understand wetin I dey talk, u better go dey search for anoda wife now Enemy of good things |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:21pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: eshe sir.i don't need ur help.i wil tel my husband 2 by 4 me.i no want make u dey cal me olojukokoro 2moro.go and buy 4 ur wife.Eshee... Rukky + ola, am a man with a large heart! Just felt like giving you a treat, No stringz attached |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:09pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: sha continue dey giv me plenty efidence, I kukuma dey gather am Come sweetheart, we've known each other now ile ti ta si, so why can't you just let this slide? Chommieblaq has come to stay sha ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 12:06pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: u and dis ur Rukky + ola. i love shawarma. Oya let's go and have it... Rukky+Ola |
Agriculture › Re: Photos: My Catfish Pond by DTOBS(m): 12:03pm On Mar 11, 2016 |
queendalyn: Lol, I just started it Wow...lovely, Where is your location? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:57am On Mar 11, 2016 |
So Mr Fraiser even has a wife in this city and yet all the okpekes and the orentes for here no dey gbadun because of his womanising nature.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:52am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: bt u r married now, I think I really nid to call airkastaine You don't have to do that! BTW: She herself haven't keep the heart warm and hot since, so chommieblaq is doing all that now! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:41am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: u even av d guts to call her sweet, it bad cos u r happily married. Had it bn u r sadly married now it wld av bn a different case Stop saying am " married" now...why are you hell bent on spoiling things like dis? Me tire for your matter ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:39am On Mar 11, 2016 |
Fraiser: alryt bro, tanks You're welcome sire |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:25am On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: eshe... Rukky + ola, do you like shawarma? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:24am On Mar 11, 2016 |
dominion92: I'm fine dearie, thank you Hw is d day going? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:24am On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:22am On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, u sef don dey use style turn to kbs648 Kbs468 ke, noooo ooooo... But wait ooo,shey it's wrong for me to show my heartfelt feelings to my sweet chommieblaq ni...? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 11:20am On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: jesus! So na 'she dey enjoy d life of her head na im bi 'o n jaye ori e' una weldone.yoruba dictionary Eyin na ekpele ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:51am On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: leave her, she dey enjoy d life of her head Lol..."o n jare ori e"... Iambibi kpele. |