DualCore1's Posts
Nairaland Forum › DualCore1's Profile › DualCore1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 371 pages)
e concern u? |
the typicall lysaa go come here come start to form shakara as usual. lysaa my love ![]() come joor this one i not film trick o heheheh |
hw do i know wen its my time of the month? ![]() |
ok ok Rokiatu, i gree, u know me more than anyone else on nland. where's my lysaa na, berra come here and show me plenty love if u want me to delete that picture. |
hmmmm, i just went to piss o(lysaa dont start imagining things) , and the ladies have been on about me.see ibkaye, if u love urself no just talk wetin go make me do wetin go make u cry, u know wht i'm on about. just claim u dont know, then i'll have to do it ![]() Lysaa darl, |
lysaaa, i know i am so lovable and u want me badly, but lai lai, e no go work. i go scatter that waist |
hmmmmmm rokiatu, why u dey do me like this, u're making her feel i'll beg her tommorow. ![]() see eh, Lysaa, u no sey i no send for ur own. na why i use film trick for u sef. i no fit waste my real stunts for u na. go jooor i don't want u, haba! Rokiatu, no worry, i no dey go meet sexylaemon, Lysaa is already enough load i am trying to comot from ma path |
warn her? y na? ![]() |
Kola, i have her on facebook. Roki go swear for me if i do anything with her best friend. Roki go don paint me as bad boi sef give sexylaemon anyway sha, sexylaemon na work in progress. ![]() Lysaa, i no want u na, taaaaa shift joor u think sey i want u before? see ll tht my loving loving story na film trick ![]() i no want joor. |
![]() hehehehe, i love ur wife, so i wont do u anything. lol |
berra pass dey go ur own, cUz if u just open ur small mouth do pim, romade no go recognize u again. |
rokiatu:me? fancy gini?! lysaa:u see her life? Seun no gree for her own, now she's getting on to me ![]() if u no get auterior motive, why did u have to put dot dot dot between the "engaged" and the "in war"? see make i tell u, me as ur hubby would be ya greatest nightmare. |
distance? if ur mind reach, tell me when and where to meet u, shay u no like as everything for ur body arrange, abi? i will panel beat u turn turn. ![]() |
rokiatu:thank u my dear rokiatu:haba, and na lysaa u see for me? come, u hate me? ![]() |
lysaa:i was concentrating on below the waist through out yesterday, it was this morning i noticed the waist was an 8th wonder of creation. tht one no still mean sha, we go fight hia if u just use me play. wer i even know u seff ![]() which kind wahala be this ![]() rokiatu:the fact tht i don let u be no mean sey i no fit do u something o. which one is ya own na, who told u she rike me, do i rike her? ![]() lysaa:good, find ya match me i am ur matches and if u no take ur time i will light u up with fire ![]() |
oh, u dey run? i think sey ur head been dey touch? tot u had ur 'A' game on, bring am come near me na. by the time i finish with u, ur waist will shift ![]() u don dey try me since shay, just try me now ![]() |
Fuji house of commotion. |
sorry na ![]() u want a drink? |
lysaa:look no further, i'm here, ur kolo just dey over ripe ![]() rokiatu:**hugs** |
come rokiatu, which kind answer be tht na, ![]() oya u kill ya own, i kill ma own then we don free ![]() heheheheh aight i feel u dearie at least we are cool like friends, right? hail ur hubby for me o. ![]() |
do u know i love Creamish, and half the luv we share is 10times greater than what u and i had back then? |
darling, make one for me. it should be as sweet as u |
ok my love, u remain the best of the best. love ya |
as per former hubby sake ![]() |
do y'all know i saw the sexiest gurl on nland yesterday? do y'all know her picture can cause hypnosis? |
whts this one's own na. roki, just check ur profile abeg, i'm asking u to do it as a friend, k? tht hubby hubby regime don pass. |
whats ma biz with lysaa? who's lysaa anyway? ![]() |
check ur inbox joor. i've always been ur husband and u know that. i just dey on sabbatical. ![]() |
were we not in bed togeda? |
what's today's date abeg? |
i'm missing u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 371 pages)





