Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 40 pages)
I would have called ur boy friend Yerima but ure just Another troll on the loose Sha i enjoyed ur story... ![]() |
Doromega super star oo I too like this guy sha |
ayexcel100: for those saying d data finish fast, I want to tell them that they are android users, and they should know that android consume data, I used d normal 250mb before and I know How fast it can vanish, d best u can do is restrict ur background data etc to maximize ur data. thanksBaba send ur number na....I need am Asap When will d damn shiit expire |
D woman go just dey pray say d man go do die ![]() |
Jesu!!! I just go my call log now see say them don call me But God pass them, I no pick ![]() |
Now thats d shiit were talking about |
Naija telling jonzing stories since 1835 Police jonzing since 1964 I dont believe d story sha |
If Jennylove7575 aint there, then d list is so fuc*ed up |
Who be those gals for d last pic? |
Nice one... Dat No 2 sha Na dis kind tin we suppose dey read for front page |
Lol ![]() |
I think GOM deactivated his account Andyblaze abeg come update this ur thread cos me self go like learn some things Trolls maketh nairaland fun |
Am begining to feel like a rap god rap god.... Hehe fear no let me continue But i like d guy sha |
He dey find d evil spirit wey login for f gal bo*bi |
Op u try or where u copy am try But THC- The hustle continues...if uno do most of this things, u go broke |
D tin dey even use MB.... Damn! |
tosyne2much: I sense woman wrapper-ing hereU re right man... But this one na O-level own E still dey learn...but my brother check her dp and u go know say no be my fault... ![]() |
D car just b like something for war Good for him sha |
Anybody that Believes Ihejirika is sponsoring BH must be high |
I don get d scope Na to name my pikin Blow.job be dat na |
Mikel leave Nkechi, Titi and Amina go dey follow white gal and expect make dem keep calm... E no go work |
If all the schools comply with this, make i Shiit bomb |
GoodFaith: jennylove7575Abeg do come back from dat meeting U guys are making my day ![]() |
jennylove7575: are you running? stay and and batter words with me...mummu. olodo, no sense for brain...anytime u return i shall be here waiting for u..small pikin weh wan suck breasst weh big pass am.Mehn!! if ure d one in ur dp then u are massively endowed... Choi! See breathing bo*bi and large Ikebi na Dats the sh.t were talking about ![]() |
Had to come back to this thread Tallesty1 and 3cycle...how far una na This una love don reach front page oo ![]() Tallesty1 go unhang ur boots jorh |
And she ended it with 'Andyblaze student' Chai!! Nice post sha |
marieolae: b*itch? That's all you got? I wanna hear more!! Gimmie more!Oliver Twist... I dont have more ![]() |
marieolae: coming from a guy who doesn't have it, to spend it obviouslyWTF is this one saying ![]() What makes u think I dont have it? Babe dey ur lane oo Because u do eye like fruitbat, u think say na everybody dey see u Bloody Bit*h ![]() |
Op abeg try edit d post... Putin- I like this guy |
Was expecting to c something on health Abi u wan make Ebola clear Naija before 2019? |



