Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 869 pages)
Mondi baby I got smth to tell u |
What's with the band on her finger? Na only me see am? |
Love is not what u push arnd It just happens Beyond ur control That feeling is superb Nodding head |
ULSHERLAN: Like I knew u would ask. SmhHehehhehehehehe Na wa u oooo |
That award was as boring as shii HEADIES THIS YEAR was nothing to write home about |
Enegod: na this kind thing you dey likeU nko Like say u no wan know how e take happen OP Abeg explain in to to how d thing happen The way she came in, how una start Narrate tory |
Hehehhehe How many rounds u go? |
Go to her house Beat the living day light outta her Why won't she pick ur call, a whole u |
Omo See story Abeg mk una summarise for me mbok |
Wizdray: lolz! I return it back to Yu. Both Aye and Orun gonna masturbate Yu, lol. Dat 1 no b masturbation jhor as i learnt 4rm biology text book. Pls Sis, some may even menti0n al sort creams, vaseline, engine oil, wt ar they using them 4? I swear to my creator, i havnt done it b4 nd d spirit wont enter ma mind. Jux wanna knwLmao Ewo ni tepe Buahahhahahahahahahhahahahaha |
I don't understand |
![]() |
If u ask meeee Na who I go ask The matter wey u see so E heavy for mouth If u ask meeee Na who I go ask |
What makes her nag? |
Gab-real:And what do u call this? Rant? |
Wizdray: Hun hun? But s0metimes when a guy see badt curve + bosom nd later in da nyt...he started remembering wt he had saw nd eventualy slept off, nd wen he woke up wit semen 0n hz bed sheet. Is dat also self service?Wet dreams Awon aye must have masturbated u Hehehehehehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 319 320 321 322 323 324 325 326 327 (of 869 pages)

