Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 869 pages)
larride: You call this rap*v face* Drop ur own mk we see Inuacha |
larride: Jelili ko, Jenifa niMk we sample am na |
Sijo01:No dey shoiut dat kain shout Dis ur laughter get as e be o Dey sound like wen petrol finish for my gen |
ItsModella: Hello folks---Dyt, Sijo, Manny...wassup utunu?*rapping in Igbo* Modella d modella Omalicha nwa Atutu ne Choi D babe e too set Abeg spray me money |
Cathaliya: sssshhhh....na wetin na?No lead d guy on He no go enta promise land Na so u do jelili ![]() ![]() |
thegame: your case kor, your case ni.Sorry bn troubling u lately Nottin serious Rubs his head |
Sijo01: yeeeeeh, up NEPA!Na why u come shout like dat Ur scream don off my gen |
Kuchekuchekuchekuche Larride is goin d lane of Jelili Muchechechecheche |
Ishsoph: Erm, Sexytabhi is fresh and young and enough for me. Caseless wil help ur ministry when he comes.No mk me cash am o I go deform her for u straight up |
caseless: *taps bum bum frm behind* hey, stop and dont slap me 4 tapping jst fleshy bum bum.I missed it Tap it more |
Ishsoph: Lmao! Has her nurse in the old people's home forgoten her phone beside her?Shakes bum bum |
Dannyxy: What time is ultimate search again?Ask google |
larride: After eating a plate of expired beans, what do you expectNo b u gife me |
[quote author=mondi_cheeks] dyt u no well o[/quote] ![]() Mondi mondi Where's dat caseless of a boi |
Sneezes n farts |
Ok o bro dream n ambition Me I don leaf u o |
Which means if u don't say hi for days, its gonna b dat way? Den she's nt into u Hop up ur games Look elsewhere U no get money, na so so dream n ambition u dey carry for head *bends mouth* Work harder bro |
thegame: Mehn, this girl, u have a problem mehn. Why u dey carry another man car for headDude on my case Lmao |
How often does she get ur attention? |
Its easier said to mk one jealous? Na wa for ur kind o And all these dreams wey u type here so still no dey certain O boy u are confused |
She don tell u friendship na Continue on dat level Bt u cld try tellin her stuffs and doin things to make her jealous If she responds positively, invite her over, mk her mad ![]() And den apologise wit a hug, try kissing her, if she accepts den u know wat to do frm d kissing Afta una don finish round one Look into her eyes and tell her exactly wat u typed here Thank me later |
shady16: No hatin' please... Just curious o.He tore it himself *raises eyebrow* |
How? Smiling That's what I do when people ask if I am one |
[quote author=Soraya-Carvalho]I guess so.. Apparently the guy's number is the last one she called[/quote]Pls pm me dat number My hrt is racing Pls dis got to be a joke *am I crying already?* |
It wz terrible I almost fought a woman The machine kept rejectin her card and it takes abt 20mins before it responds and she kept inserting I was loosing my temper I shouted at her I cldnt even finish my own transaction sef It wz so annoyin I visited almost all the ATMs in Fagba today It wz crazy |
Vivly: you still dey this thread? ;-)Na we we Me sef dey plan order most expensive I must to join the clique and leave thegame |
thegame: judging by the number of replies you have on this thread, its not hard to see who the attention seeker is. GOH. ![]() Bt nt urs I hav d attention already Hehehehhheheheheehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 869 pages)
I will sue anybody that that nods to that trash.


Na wa o. Such public display ehn... 