₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,995 members, 8,514,882 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 03:10 PM

Toggle theme

Dyt's Posts

Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 817 818 819 820 821 822 823 824 825 (of 869 pages)

Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 11:53am On Jul 19, 2010
werin do am?
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by Dyt(f): 11:50am On Jul 19, 2010
mk u show me say u no get 3rd leg
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 11:48am On Jul 19, 2010
u dey block me abeg


wait sef tk ya own share of d monthly blood *throws a pad of blood at him n syvl grabed it lyk he's bn hungry*
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Dyt(f): 11:45am On Jul 19, 2010
clem dis guy don finish u
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 11:42am On Jul 19, 2010
cant stop laughin,

Kkkkkkkkkk
kkkkkkkkkk
kkkkkkkkk
kkkkkkkkkk
kkkkkkkkk
kkkkkkkkk
kkkkkkkk
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 11:38am On Jul 19, 2010
i go whoze man pickin o
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 11:38am On Jul 19, 2010
which eva one pleases diva
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by Dyt(f): 11:34am On Jul 19, 2010
i don tell my own sha
Romance › Re: If Ur Girl Is Too Demanding, What Do U Do? by Dyt(f): 11:24am On Jul 19, 2010
keep supplying
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 11:21am On Jul 19, 2010
clem don suffer



studio u no dey use eye c woman ni
Dating And Meet-up Zone › Re: Strong handsome comfortable Man need older caring Upper Class Woman as Friend by Dyt(f): 11:17am On Jul 19, 2010
ole olojukokoro
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 11:17am On Jul 19, 2010
he he
Dating And Meet-up Zone › Re: I by Dyt(f): 11:13am On Jul 19, 2010
its nt reachable
Jokes Etc › Re: Messi Vs Kaka by Dyt(f): 11:06am On Jul 19, 2010
he he
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 11:00am On Jul 19, 2010
clem i don throw u pad 4 my period o na d monthly contribution b dat
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 10:59am On Jul 19, 2010
who u dey tell
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 10:57am On Jul 19, 2010
clem u 4 tie wrapper na n syvl werin bring dat one na
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by Dyt(f): 10:52am On Jul 19, 2010
i no blame u
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Dyt(f): 10:51am On Jul 19, 2010
yepa syvl i no fit tk am lai lai
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 10:49am On Jul 19, 2010
u go run comot na
abeg dikele whoze d boi jare
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 10:43am On Jul 19, 2010
na y u dey squeez face


studio its in ur boxers
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by Dyt(f): 10:37am On Jul 19, 2010
c ehn i don tell u te te say mk u no dey call me dirt. Me i go wounjor pesin o, i go beat u na na na na
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Dyt(f): 10:32am On Jul 19, 2010
chai!!!!!!! U don finish dat boi o
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by Dyt(f): 10:28am On Jul 19, 2010
oya start after d bell

gbagan gbagan gbagan
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Dyt(f): 10:25am On Jul 19, 2010
comot u dey block me
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by Dyt(f): 10:22am On Jul 19, 2010
u go jst suffocate on ur own cause
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 10:20am On Jul 19, 2010
does dat now mk u an ajebo?
Ode
kkkkkkkkkk
kkkkkkkkkk
kkkkkkkkk
kkkkkkkkk
kkkkkkkk
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 10:17am On Jul 19, 2010
tell me wats nt funny abt dis joke now
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by Dyt(f): 10:01am On Jul 19, 2010
u dey min dem? Dere humour phase don expire
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by Dyt(f): 9:56am On Jul 19, 2010
ow old r u?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 817 818 819 820 821 822 823 824 825 (of 869 pages)